Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,571 members, 7,968,637 topics. Date: Monday, 07 October 2024 at 10:39 AM

Missed Hustle's Call - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Missed Hustle's Call (340 Views)

Securing The Bag (The Lagos Hustle) / HUSTLE - A Short Story / Back For Good Who Missed Me. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Missed Hustle's Call by aradunni: 11:09am On May 26, 2018
Kike,how far this hustle? You know say Shola dey enjoy for castle AND YOU know say na we dey before her But you no say we no dey rush Make we no crush Make we jhs dey posh cos we go soon get our Porsche Na dah one go make dem shush But you Sabi Arike Wey dey grind pepper She Don dey pepenaziii She Don pra pra She go tell me "no time" Me self no wan dull am people wey go Sabi go Sabi No be this one world we dey We go see how far dem go tey Sheybi Risika bought car for her papa Sidi bought mansion for her mama Wetin man go do... Kike,I Don Taya...Abeg...come home. ARA'DUNNI ☆♡♧

(1) (Reply)

Morning Ritual Is Everything / Do I Have To? / Don't Give Up By Stefan

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.