Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,665 members, 7,918,134 topics. Date: Sunday, 11 August 2024 at 11:42 PM

Signboard Direct People Wey Be Liberals To Keep Driving Until Dem Leave Di Texas - Foreign Affairs - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Foreign Affairs / Signboard Direct People Wey Be Liberals To Keep Driving Until Dem Leave Di Texas (374 Views)

A List Of Hollywood Liberals Who Vow To Leave Twitter / Time To Take Liberals Money. / The Shocking Aftermath Of Hurricane Harvey In Texas(Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Signboard Direct People Wey Be Liberals To Keep Driving Until Dem Leave Di Texas by chiefotota(m): 6:34am On Jun 20, 2018
Dis pishure of dis signboard trend yesterday Tuesday America social media, after Facebook user, Kyle Mccallie post di picture of di signboard on Facebook.

I nor know weda na crime for pesin to be liberal, but di signboard dey direct people wey be ‘Liberals’, make dem just continue to drive their cars, until dem drive commot from di state of Texas.

http://www.ototaspalmyjoint.com/signboard-direct-people-wey-be-liberals-to-keep-driving-until-dem-leave-di-texas/

Re: Signboard Direct People Wey Be Liberals To Keep Driving Until Dem Leave Di Texas by Jabioro: 6:41am On Jun 20, 2018
Na you want comot,d signboard take over ur steering..
Re: Signboard Direct People Wey Be Liberals To Keep Driving Until Dem Leave Di Texas by Nobody: 6:56am On Jun 20, 2018
Jabioro:
Na you want comot,d signboard take over ur steering..
lol
Re: Signboard Direct People Wey Be Liberals To Keep Driving Until Dem Leave Di Texas by thesicilian: 7:18am On Jun 20, 2018
We should erect one for all APC members: KEEP DRIVING TILL YOU GET TO THE SAHARA DESERT

2 Likes

(1) (Reply)

U.S. District Court Dismisses Ipob's Lawsuit Against Nigerian Security Chiefs / UN Running Out Of Cash / Zambia Conducts Census On Goats

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.