Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,522 members, 7,944,539 topics. Date: Monday, 09 September 2024 at 06:17 PM

Nigerians Enter Russia For World Cup With Visa-free, Don Dey Run Enter Finland - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigerians Enter Russia For World Cup With Visa-free, Don Dey Run Enter Finland (867 Views)

Africans That Won The World Cup With France. / Super Eagles Land In Russia For World Cup / Mohammed Salah Arrives Russia For World Cup (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nigerians Enter Russia For World Cup With Visa-free, Don Dey Run Enter Finland by chiefotota(m): 5:10pm On Jun 20, 2018
Naija, dis country don round up, any small chance wey anybody get dis days, na to run commot from di country. Some football fans wey enter Russia for World Cup, unto di visa-free entry wey Russia give for football lovers to fit easily enter, Russia to watsh (watch) football, don run enter Finland go seek asylum.

According to Finland border guards, dem tell journalist say na 5 people recently cross Russian border enter Finland to seek asylum, di 5 people na from Nigeria, Chinese and Morocco.

http://www.ototaspalmyjoint.com/worldcup-nigerians-wey-get-free-entry-to-russia-don-dey-run-enter-finland-illegally-go-seek-asylum/

Re: Nigerians Enter Russia For World Cup With Visa-free, Don Dey Run Enter Finland by ghettowriter(m): 5:13pm On Jun 20, 2018
Way Forward cool

1 Like

Re: Nigerians Enter Russia For World Cup With Visa-free, Don Dey Run Enter Finland by Fredmatic(m): 5:54pm On Jun 20, 2018
Wow, give naija allow, they we take allowances

1 Like

Re: Nigerians Enter Russia For World Cup With Visa-free, Don Dey Run Enter Finland by Ufranklin92(m): 5:59pm On Jun 20, 2018
9ja for life

1 Like

(1) (Reply)

100%, Free And Accurate Football Prdiction For Saturday / How I Make Million In Betnja / Pls Try This Game, 95 Odds. Carefully Selected Games, Runs From 12/03 Till 17/03

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.