Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,179,379 members, 7,908,045 topics. Date: Thursday, 01 August 2024 at 06:21 PM

Naija Don Overtake India As Di Country Wey Poverty Wear Face Cap - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Naija Don Overtake India As Di Country Wey Poverty Wear Face Cap (374 Views)

Yahaya Bello Refuses To Wear Face-Mask After Meeting With Buhari / Why Buhari Doesn't Wear Face-Mask - Lauretta Onochie / President Buhari Didn't Wear Face-Mask. EU Delegates Wore FaceMasks As They Meet (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Naija Don Overtake India As Di Country Wey Poverty Wear Face Cap by chiefotota(m): 8:00pm On Jun 25, 2018
According to latest reports wey World Poverty Clock just release, dem say Naija don overtake India as di country wey get di largest number of people wey owu (poverty) dey blow their citizens.

Di report talk say, poverty dey grow with speed inside Naija, dem say na 6 people dey enter poverty level every minute, dat wan mean se na Naija get di highest number of poor people for di world.

Di report claim say while India dey work to reduce poverty, Naija dey take over, dis latest report of May 2018 show se Naija get estimate of 87 million people wey owu dey blow, while India own now na 73 million people. Di mata bad weller inside Africa because dem say DR Congo very soon go even take over di number 2 position from India.

http://www.ototaspalmyjoint.com/naija-don-overtake-india-as-di-country-wey-poverty-wear-face-cap/

(1) (Reply)

Thank God We Lost The Match! / Why Nigerians Are Passionate About Dankwambo / How Imam Saved 262 Christians Fleeing From Herdsmen Attacks,hides Them In Mosque

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.