Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,649 members, 7,951,716 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 09:53 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Super Eagles (396 Views)
Beautiful Poem For Super Eagles (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Super Eagles by yhungbrowhne(m): 6:59pm On Jun 29, 2018 |
NAIJA IN D PLANE
# Mikel : So we are going home now
# Balogun : Yes o
# Etebo : Chai my first world cup
# Ighalo : Referee do ojoro for us
# Musa : shut up joo, see free post way you no fit
score, no be like my ball way I score... walahi
lemme catch you...
They started fighting (Musa & Ighalo)...
# Mikel : it's enough
# Ndidi : see as Messi dey dribble Idowu
# Idowu : Lemme hear word joo, you think say e
dey easy for one person to mark Messi
# Iheanacho : Omerou no fit pursue Messi
# Omerou : When nobody to support me, Ekong
dey do like ode for back
# Balogun : Sey Messi na god, way you and
Idowu no fit stop ham
# Nwankwo : Moses, why you con dey fall like wall
of Jericho na
# Ighalo : I wonder o
# Musa : Ighalo i said you should shut up, even
remain silent till we land Abuja
# Rohr : will you all shut up, you played stupidly
# Iwobi : when you no start me nko, mtcheew
# BUHARI : (calling Mikel) wia is the cup you
promise to bring back home, U guys should beta
not come back home
# Moses : TELL AM SAY SNAKE DON SWALLOW
AM jare read more cool,and interesring story on www.emperorblog.com.ng |
(1) (Reply)
THE MURDERER - A Gripping Nigerian Crime Story / He Proposed Through Text / What The Press Did Not Say About Nelson Mandela's Wife
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |