Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,613 members, 7,975,381 topics. Date: Tuesday, 15 October 2024 at 01:40 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Events / Get 5kg Rice For N1,000 (678 Views)
5kg Fairly Use Cylinder For Sale / Kenyan Man Who Spent N1.7M On His Son's Birthday Begs For Financial Assistance / Bag Of Rice For N1,000 (2) (3) (4)
Get 5kg Rice For N1,000 by freshboyteks: 1:30pm On Jul 02, 2018 |
If naija no make us smile for world cup atleast jumia go give us correct price i see say jumia dey sell 5kg rice for N1,000 as dem wan satrt aniversary i no fir wait make dem do fas fast i dey wait
|
Re: Get 5kg Rice For N1,000 by Collinsben3: 1:38pm On Jul 02, 2018 |
bros na confam? |
Re: Get 5kg Rice For N1,000 by Alaezidonka4: 1:39pm On Jul 02, 2018 |
Time to stock up....no time |
Re: Get 5kg Rice For N1,000 by dejibello229: 1:41pm On Jul 02, 2018 |
issa goal Jumia gbayi |
Re: Get 5kg Rice For N1,000 by Jimlindah: 1:43pm On Jul 02, 2018 |
see awof make i confam masef |
Re: Get 5kg Rice For N1,000 by Kewimi123: 1:50pm On Jul 02, 2018 |
which oda awoof jumai get |
Re: Get 5kg Rice For N1,000 by seunsodiende: 1:51pm On Jul 02, 2018 |
make pesin no go dre nw see say na 419 o |
Re: Get 5kg Rice For N1,000 by lalasticaswife: 1:53pm On Jul 02, 2018 |
seunsodiende: e dey happin 4 realz |
(1) (Reply)
Sally Ushers At A Wedding In Lagos,nigeria / Colours Of Mkpat Enin Beauty Pageantry 2018 (mbopo Mkpat Enin) / Nigeria Real Estate Conference & Summit 2019
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |