Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,348 members, 7,881,286 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 03:54 PM

Guvnor Withdraw Police Guns, Give Dem Katapot To Fight Crime For Mexico - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Guvnor Withdraw Police Guns, Give Dem Katapot To Fight Crime For Mexico (646 Views)

Ikpeazu Imposes Restriction On Keke Operations In Umuahia To Fight Crime / Governor Wike Donates 40 Vehicles To Fight Crime In Rivers State (Photos) / Lekki Residents Thank Vice President, Presidency Etc For Helping To Fight Crime. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Guvnor Withdraw Police Guns, Give Dem Katapot To Fight Crime For Mexico by chiefotota(m): 10:01pm On Jul 12, 2018
Di Guvnor of Verracruz wey dey Mexico, Miguel Ángel Yunes Linares, don withdraw di guns wey some police officers for Alvarado dey use, he exchange their guns with katapot and stones, make di officers use fight crime.

Di guvnor withdraw di officers guns, after only 30 out of 130 officers, manage pass gun control test wey dem arrange for di officers to know weda, dem dey fit to use gun, meaning 100 officers fail di test, but di guvnor withraw all di officers wey dey di police department guns. But some local officers dey para, dem say di gyvnor wan put their life for danger because plenty criminal gangs plenty for di state.

See another pishure and video of di officers with katapot:
http://www.ototaspalmyjoint.com/guvnor-withdraw-police-guns-give-dem-katapot-to-fight-crime-for-mexico/

Re: Guvnor Withdraw Police Guns, Give Dem Katapot To Fight Crime For Mexico by teflonjake(m): 11:45pm On Jul 12, 2018
grin grin

Bird control

1 Like

(1) (Reply)

Removed (case solved) / Alakahia Uniport Is Now A Den Of Thieves, And The CSO Does Nothing About It. / France Police Burst Prostitution And Human Trafficking Ring Run By Eiye Groups

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.