Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,100 members, 8,004,914 topics. Date: Sunday, 17 November 2024 at 10:38 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) (64168 Views)
Water Strike- A Comedy (18+) / FRESH Toto(adventure Of Prick Master And Miss Young Toto? / Innocent Ilo Wins 2020 Commonwealth Short-story For African Region (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (22) (Reply) (Go Down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:15am On Aug 26, 2018 |
Abeg o me just won play small here o consining my throwback story of my episode 2 oga my prick is no stand! Me just dey reason am how a whole matured man and him son go raise their hand say dem need natural man booster medicine for sex inside bus wetin dem won take am do? Chaiii even the man and him son dey blow babes anyhow abeg make una help me tell that seller make him no vex for the 50 naira dem send give am instead of 500 naira laugh won kill me na the economy of the nation nahim course that one o abeg all my tori readers una fit still put una own throwback story of any of my episodes make been sweet una pass me just dey here dey laugh like mad man o wait i still remember for one episode bros abeg u fit borrow me ur trouser? Hahahhahahahaaa person wear only one trouser how him won take give u the one make him wear? which one the guy go con wear na? Chaiii abeg another one again na person standup shout 2face na thunder go fire u chaiii laugh won kill me here oboy wixkid dey back of stage dey argue with organizers say him don perform finish where be say baba never even clamp stage self all this my tori self ehhh laugh won kill me for here o if i been reason dem the tori i swear na just stupid tins i just they post here but anyways na just for the laughter and the fun to make all my tori readers laugh and enjoy as una want abeg o me go still dey update una more stupid and funny episodes of baba olowo the long prick come o which one again be coming soon live on Hd na dstv live we dey watch baba olowo the long prick? All this my stuffs dey make me laugh here o! chaiii more stupidness and foolishness to my elbows |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:36am On Aug 26, 2018 |
Episode 23(oboy see blow jobbb ) as he take be ehhh my guy half kilo been surprise as the alpha take fly enter compound where be say na 5 wicked bull dogs na dem dey guard the house for day time dey roam about the worst tin be say the owner no even chain dem the bull dogs as the alpha fly enter gba! People shout ahhhh alfha don die o! Naso dem the bull dogs rush pursue the alfha inside the compound oboy see better meat o ahhh we no believe say dem the bull dogs no see alfha back baba bob fly the back yard fence enter the next yard chaiii the bull dogs no believe their eyes! Dem won die! Chaiii the owner of the dogs won cry so i been dey waist my money since for all this useless dogs dem all their own na to just to dey chop beleful simple alpha dem no fit see catch oboy we no believe as the owner of dem the bull dogs chain all of dem carry dem go meet one mama put woman sell all of them for 1000 naira chaiii laugh won kill me na that place him even spend the money for food self come house empty handed the tin really vex am o as we con dey reason alfha matter the next fence make alfha jump enter na ashawo house chaiii but we con dey for outside of the gate dey wait wether we fit see alfha come outside for where we no see baba again o chaiii how manage na? naso i para enter inside go find am as i enter one of the ashawo con tell me say na alfha u dey find? Come see am for here as i follow am enter inside oboy i no believe my eyes the ashawo dem dey give alpha blow jobbb o chaiii baba dey enjoy o naso one of dem con tell me say guy u be fine boy o come na make i give u better blow jobbb na this your tin go big o i been here say na u dem dey call baba olowo the long prick i say ehhh i dey craze? No o no be me o before i know ehhh the ashawo dive my trouser go down bring out my tin o start to dey suck am chaiii i won mad o guy oboy naso i rush comot the ashawo mouth from my long tin con tell am say abeg o no be this tin make me come here for me na holy boy o i no get time as i stand up won comot naso the ashawo dive my long prick again o chaiiii naso i pick race tear come outside of the gate ahhhh everybody make been dey outside dey wait run people divert with speed go different angles oboy see race! as i run go far oboy i no still believe my eyes o ahhh na still dat ashawo still hold on thight to my prick dey suck am chaiiii i shout i pick race again o the ashawo still dey pursue me dey suck my prick ahhh me i increase my speed o before i know ehhh the ashawo fall me for ground gbosa! Ahhh me i shout wetin be this oboy the ashawo still dey suck my tin o ahhh me i no fit move again o i just dey speechless dey enjoy the blow jobbb o the ashawo suck me for 1 hour 30 minutes i don release tire but she no still gree leave my tin o ahhh me i don enter one chance o oboy this blow jobbb dey sweet o but na for street this ashawo dey suck me dry o which strenght go still dey for me to waka go house na? Naso i vex tell the ashawo abeg e don do na u won kill me for here? The ashawo answer ahhh omo this ur tin sweet o and e con long anyhow me go need suck am make e reduce in size naso she still dey suck my tin dey go o oboy this ashawo na winch o which kind tin be this self why she no go suck youngzubi and pradioc prick self? Na me she won suck dry which one i go use take fire bibi294 chaiii i don die today as e con take be ehhh finally she con leave me dey smile ahhh me i won die naso i just lie down there like person make done die oboy naso she stand up drop her complementary card for my body con tell me say incase i go need her make i halla her for phone she is always available as the ashawo won con dey go naso she look back ahhh na one small boy make dey 11 years just stand there dey look before i know ehhh the ashawo dive the small boy prick o ahhhhh the small boy dey shout o oboy the ashawo suck the boy prick sotey the small boy faint as the ashawo see say the boy don faint naso she con leave am as she stand up ehh one old man been stand there dey look self naso she rush the old man o ahhhh the old man run o with full speed enter house the ashawo pursue am enter the only tin make i been dey hear na ahhhhhhh please stop o am a very old man o oboy i hear the shout for like 30 minutes o naso i no hear the old man shout again o ahhhhh i no say the old man don die from there o chaiii naso i rush stand up make i run dey go house before i know the ashawo rush come outside of the house con dey look me so u don get strenght stand up abi? Ahhhh as i hear am ehhh see run! Oboy she pursue me o enter one bet9ja shop o me i run come outside of the bet9ja shop she still dey pursue me o me i dey shout abeg o i don die today o make una nairalanders help me o! Chaiii naso i run enter one compound gbosa! Oboy i no believe my eyes na still dat ashawo house i run comot before nahim i still run enter again o i don die today o episode 24 coming soon |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 5:25pm On Aug 26, 2018 |
Episode 24 coming soon live on Hd today na sunday o i won laugh kill my self for here o this my episode 23 make me craze o guy imagine am say u dey run and one babe dey suck ur prick chaiii this world don end o naso the ashawo take like prick reach? Any how my brothers me for don reach episode 50 by now but due to say people no dey like comment much so nahim make i go dey drop my episodes once in some few days normal e suppose be 2 to 3 episodes in a day so make una laugh tire but me i promise myself not to complain again for dem the comments dem o if u like u comment if u no like u leave am but remember say na thunder go fire u if u no comment abeg o all na for the jokes o everytin i dey type here me i no mean am o like this na me i dey with my guys dem we dey high ahhhh happy salah celebrations to all my tori readers dem me na catholic boy o come o who be that person i dey see make dey peep for here so see come if u no comment ehhh ok i no go talk anyhow sha guys don high episode 24 coming soon by Gods grace peace out baba olowo the long prick hahahhahahhahahhahaahahahahha wait o e be like say make i just dey type rubish dey go ahhhhh madam give us more bottles for here today na sunday |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:05pm On Aug 26, 2018 |
Happy sunday to all my niggas abeg tory lanez won kill me here o with him track o otherside this na music niggas suppose dey listen to dey get inspirations una fit go download am for tory lanez track (otherside) this song sweet die o u go feel the beat and the chorus o |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 12:30pm On Aug 27, 2018 |
Episode 24 coming soon live on Hd |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:09pm On Aug 27, 2018 |
Baba olowo the long prick aka starboy$ |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:01pm On Aug 27, 2018 |
;(Chaiii see as man utd lost to totenham today 3 0 chaiii man utd no even see one goal score for their home old trafford ahhh what a tragic day for all man utd fans even me self my moral is down this night tears on my eyes now chaiiiiiiiiiiiii;( |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 6:03pm On Aug 28, 2018 |
Hello fellow nigerians its me ur president buhari talking i want u all to know that i am well and kicking i do not have any smptons of sickess in my body and i want to rule this great nation after 2019 elections please vote for me a capable and well meaning president thank u na thunder go fire u there idiot chaiii i dey craze vote for who? Abeg o make nobody vote for this mad man o since when this man don enter na just bad luck to we youths abeg go get ur pvc and vote for youngzubi or halfkilo as president 2019 e better make we get mad people as our president than that mad man for APC rule us again o as for all this hausa and fulani people make still dey hope to vote for buhari 2019 the thunder make go fire una ehhh still dey gym may the lord distroy all those una plans for there as for me i no do again with baba for APC abeg my fellow nigerians lets join our hands together and vote for a better and youthful president that will save us from this our economic break down leading to loss of lives and properties thanks from baba olowo the long prick abeg but if una look say i no dey talk abt buhari matter again o just know say APC dem go don bribe me with small money incase e happen make una just type for here come o stanley okafor abi na okafor200 na thunder go fire u for there dem don bribe u abi ok well done but remember say that money ehhh u go vomit am with better beating even ur papa go reject u episode 24 coming soon live on Hd |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 9:28pm On Aug 28, 2018 |
Iambees version Them later catch halfkillo Carry em Go meet one native doctor because him matter no be small one, nahim the baba ask us sey no who be half kelo brother nahim i raise hand up, nahim everyday turn begin look my side i wonder why people dey look me like that as i turn back nahim i see I GO DIE i suprise nobi small, so half killo the blow him brother money no wonder nahim I GO DIE Meet the baba reason thins with em on behalf of him brother con wire money enter the baba akant |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:09pm On Aug 28, 2018 |
Iambees: ahhhh laugh won kill me here o chaii so i even get people make been dey feel my tori here chaiii anyways my guy Iambees weldone there brother i dey really feel u jor as far say u compose something here i happy die keep it up but as for the jokes level anybody fit still update him own version for here me i no send as far here dey bubble and we all dey laugh well but remember say my own version of episode 24 never come outside u fit just drop ur tori here but make u no put any episode number on top am as u take do now for episode 24 as for dem the episodes na me fit dey drop am funny jokes and contributions for my episodes is allowed here type anytin as u want i am ok una fit still advice me on how the next episode go be so e go fit favour everybody me i be free person o anytin is allowed here but make una know say as for the episodes dem na me suppose to dey drop am one love my guy iambees i like ur contribution for here my tori readers dem una fit still follow iambees pattern type as una want here o make we self laugh small but as for dem the jokes levels make i just yab iambees small before i sleep i no mean am o one love brother ahhhh naso i shout come o who be that idiot make dey post for my tori thread here? ahhh bros long prick u don come back from work? Yes i don come back wetin happen? No notin o na me dem dey call iambees so i just feel like to add small contribution for ur tori here make we laugh small since u go work ehhhh so nahim make u fit add ur own episodes here abi? see come if i beat u finish ehhh ur name go change from iambees to i am free u no go know wen u fly go buy beans no be only iambees na ogbeni abeg help me go buy beans ok u still stand here dey wait abi? See come if i close my eyes open am again ehhh abeg bros long prick no vex na shebi u been dey complain for comments dem before na? At least i don help u drop one na i try na ehhhhh so iambees i dey talk u self dey open mouth talk chaiii i don suffer see come iambees abi wetin be ur name self if i give u slap ehhhh ok i don vex since u sturborn abi ok i know wetin i go do i go use ur name for my next tori episode 24 na for there u go hear am even though self i dey go work no mean say i no still fit drop episodes for here as i like come o i won ask u one question self u dey train bee? abi ur ma dey sell beans? which one be iambees hahahhahahahhahaha one love brother iambees as for the yab levels dem abeg una fit still yab me o imagine my own name self okafor200 na person name be that? Hahahahahhahahhahaa good night everybody 1 Like |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:30am On Aug 29, 2018 |
Episode 24 coming soon live on Hd abeg the contributions and jokes i need here na consining my episodes and any other tin make go make us laugh here i no want anybody to come here dey type adverts and all shits or else i go delete ur post no joke peace out baba olowo the long prick |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 10:01am On Aug 29, 2018 |
lol okafor200 one love my brother as inn the BE ehn
You funny die
& i dey feel your tori back 2 back more ink to ya pen |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 10:02am On Aug 29, 2018 |
lol okafor200 one love my brother as inn the BE ehn
You funny die
& i dey feel your tori back 2 back more ink to ya pen |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 2:01pm On Aug 29, 2018 |
Iambees: naso my brother u know say this tin no really been easy o na just make everybody here dey catch more fun dey laugh me for don reach episode 50 by now self but na dem the comments be my problem to me e just dey very low and the tin dey really kill moral to compose new episode anyhow sha i go still dey drop new stuffs here i go still talk am o if u like u comment if u no like u no comment but remember say na thunder go fire una make no gree comment or e be like say i go yab una for my next episode 25 coming very soon |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 2:12pm On Aug 29, 2018 |
Episode 24 (iambees my nigga) oboy as i run enter the compound gba! Chaii i don die today o! Na the ashawo house i dey see my self so how manage na? As i won turn back oboy that ashawo make been dey pursue me fly enter inside close gate gba! ahhh i shout! abeg o me i no well o i get malaria and typhoid o na even church i been dey go before we start to even pursue alfha o! like so i just dey confess rubish before i know ehhh all the ashawo come outside chaiii naso dem jack me enter room gbosa! Naso dem tire me join bed before i know ehhh all of dem don pull all their cloths for ground oboy see banging tins i first been dey beg dem but later ehhh the tin start to dey sweet me o dem fire me reach 6 hours none stop oboy my prick red o both the ones make thin and fat dem go turn by turn o ahhh my prick hear am oboy na today i change my name o i no answer baba olowo the long prick again o! chaiii i don die today o dem bang craze comot for my head naso i start to dey beg dem o imagine am say dem bang me sotey i start to sing davido ada o music say me i no do again! Chaiii i don really tire i don release pass 8 times but this ashawo dem no won gree leave me o as e con take be ehhh the tin been just dey sweet dem naso one fat one enter me ahhh as she dey fire me dey go oboy the bed scatter o gbosa! Chaiii the rope dem use tire me cut ahhh see the way i take stand up jack only my boxers fly from window run naso i run fly the compound fence because the way the ashawo dem take lock their gate tight ehh fear me o ahhh naso i take excape those rapist o as i run go front go hide for one closed shop there oboy i wear my boxers o sharp sharp con relax small but me i don tire chaiii dem this ashawo don really drain all my strenght o ahhh hungry dey catch me o as i look front oboy i sight one mama put woman shop make dey sell beans and bread nearby like so i run go there go chop as i enter the shop gba! Oboy i no believe my eyes o na seun make get nairaland sidon there dey pick him teeth with tooth pick ahhh me con dey wonder wetin seun dey find here naso seun shout see come iambees give me one pure water there i see person make run with full speed go bring water come as i look the guy finish naso i tell am guy this one make ur name na iambees i hope say u no go put bee inside my beans and bread make i won chop so? Because me i no won dance galala for here o oboy everybody inside the shop start to dey laugh o hahahahahaha as we still dey laugh oboy i no believe i see person run fly window go outside gba ahhh wetin happen chaiii na seun be that o baba run wen him see opurtunity seun no carry money come eat the tin surprise iambees the way seun take run fear people o chaiii seun find way pick race ahhh iambees shout no worry i go tell my malle if she later come abeg bros long prick wetin u say make i put for u again? The tin make just happen really confuse me o naso i tell am u know wetin just give me beans and bread with one seun on top am people look me confuse which one con be one seun on top am? Like so my brain con recollect o oh sorry i mean one shaki meat on top am i don really tire o i just need to chop and recover from all this ashawo dem as iambees go put my food dey carry am dey come naso him put one kind music con dey tell us say nahim sing the song as all of us con dey happy for am one guy con ask iambees abeg na u sing this song? I believe i can fly!! i believe i can touch the sky!! Ahhhh mogbe this man no dey hear music? Which one be say na iambees sing i believe i can fly? Naso i shout na thunder go fire iambees and i believe i can fly iambees dey craze which level fit make am sing that song oboy naso everybody confuse o come o baba olowo the long prick which one u don even sing self? Naso i reply dem make una go check out my episode 5 full tori una go see my sweet music for there oboy see laugh inside the shop o chaiii u get voice to sing so? U make carry only boxers enter here so ahhh the tin vex me naso i reply the guy come o u make carry long mouth like parrot so which one u don ever sing for this ur life? Ahhh naso the guy answer me o say nahim sing take banana till u go yo take banana till u go yo take banana till u go yo ahhhh everybody burst laugh chaiii mad man dreaming big this people make i been dey follow chop with here self all of dem don craze o even iambees don mad o chaiii wetin be this as i still dey chop and everybody con dey argue dey talk naso one bros just stand up say nahim go pay for everyboddy here ahhhh see hailing o baba thank u o oboy na later we con dey find the guy o baba don run wen e tell us say him won go piss for outside chaiii na like so this place be? As we still dey chop naso one guy just carry plenty bread for head enter say him won supply iambees malle dem the bread ahhh as i look the guy well o i no believe my eyes o chaiiii na youngzubi be that o episode 25 coming soon |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:29pm On Aug 29, 2018 |
Abeg all my tori readers i don decide not to dey yab una again o i go need change episode 25 to something else o who will win the best august literature of the month 5k award? |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 6:13pm On Aug 29, 2018 |
Episode 25 ( the nomination thread for august 5k award) oboy i no believe to see youngzubi carry bread come supply o chaiii sharp sharp baba drop the bread collect money once run comot but me con dey wonder wether na youngzubi be that abi i no dey see clear again? as i chop finish con pay money bounce go outside with my boxers naso i look front sight one big banner make dem write who will be the winner of the august 5k award for literature? Chaiii na even today be the award ceremony for rumours hotel fesctac town live by 7pm ahhh i shout but who go con win this award na? Come o i must go there live go withness am o chaiii naso i run with full speed run enter new planet hotel i no believe say i see my guy halfkilo baba don normal o the jazz don clear from e eye naso i tell am say guy na today that award dey hold o for rumours hotel halfkilo con ask me which award? Like so i tell am na that august 5k award na ahhh halfkilo shout na today? ahhh wetin be time now oboy now na after 5pm for evening o sharp sharp me and my guy we dress fly bike dey head go rumours hotel festac town as we reach gba! The place don full no space again o oboy na manage we take squees enter inside o chaii here don full o come o na fifa world best player 2018 award be this? How come people full like this na? Oboy see noise everywhere o chaiii see crowd for here o oboy like so the show con start o by 7pm live ahhhh see as everybody dey happy dey shout i tell u say people full rumours hotel reach outside the gate oboy the mc for the award ceremony na i go die this place dey hot die see as guys dey high as mc i go die con collect the microphone con dey crack jokes oboy see as people dey laugh chaiiii i go die u funny die everybody dey catch fun here some top musicians climb stage con dey perform see as dem the crowds dem dey happy oboy na who go finally win this award o some babes just dey dance dey wine yansh see as my guy halfkilo dey rock dem o guy me i just sidon for my seat dey smile because me i don really tire today o as the show con dey come to an end na that time dem need to announce the winner of august 5k award chaiii see tension everywhere na so the mc i go die con shout this is the time we go call all the top 5 nominees outside for us to choose the winner of the day ahhhh everybody shout dey happy so na now we go know who later win this award ahhhh even me make nothing consine me for the award tension won just kill me o i dey even type this tori now self i still dey fear for here o chaiii tension na bad tin o oboy mc i go die shout the first nominee is bibi294 ahhhh everywhere scatter chaiiii bibi294 get fans wella o most of the fans na girls dem see shout and screaming haaaaaaaaaaaaaaa wooooooooooooow i love u bibi294 the crowd dey shout oboy my ear deaf o ahhh so dem love this girl like this o chaiii everybody stand up dey clap hands see as the babe bibi294 fine like mammy water she is just too beautiful ahhh my prick stand o as she con climb stage go up she just dey smile dey happy ahhh this award ceremony go sweet o the mc i go die con shout again the next nominee is centino oboy see shout oboy guys don high see celebrations for centino baba ahhhh men dem dey happy one guy make don high shout we love u bobo! Chaiii people really love centino baba see as centino fresh die big boy levels naso centino climb on top stage dey smile dey shine teeth the mc i go die con shout the next nominee is rosemary33 ahhhh people shout expecially the ladies dem ahahhhhhhaaaaaaa rosemary33 u are the best see standing ovation oboy the babe set die rosemarry33 go sweet for bed o ahhh see as she neat guys also dey shout like so she waka go climb stage everybody mental she just dey smile and little tears of joy dey roll for her eyes na bibi294 con dey console her to tell u how emotional this award don bring to us all talkless of dem the nominess ahhh who go later win this award this night? Naso the mc i go die con shout again the next nominee is youngzubi oboy see shout from different angles of rumours hotel guys dem mad girls dem shout hahhahahahhahahhaa! wooooooooooow! We love u youngzubi! Oboy see celebrations o me i need to stand up dey clap everybody give baba standing ovation youngzubi u are the man people dey shout one man run spray youngzubi dollars ahhh people shout youngzubi! Naso baba waka climb on top stage youngzubi freshen up well baba just dey smile dey looks him fans dem e been get one fans make been won climb stage go hug youngzubi but na bouncers dem hold and restrict am if not chaiii here dey really hot die some ladies make been dey shout some of dem begin dey cry join o ahhh this award is so so emotional ahhhh nairaland una don really try bring out this award o naso the mc i go die shout the next nominee is larrysun oboy see crowd shout ahhhaaaaaaaahahahaa woooooooooowoow larrysun really get fans o watch out for episode 26 who go win |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 6:35pm On Aug 29, 2018 |
Watch out for episode 26 who will win this month best literature august award 5k the 5 nominees are bibi294 centino rosemary33 youngzubi larrysun who will win the award? Watch out for episode 26 for the complete emotional story of this award you can still keep droping ur votes here coming soon episode 26 ( and the winner is? ) |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Youngzubi(m): 6:49pm On Aug 29, 2018 |
okarfor my guy see as you just take dis update scatter my head,laff just dey choke me as i sight the sub-title,u dey try sha,as nah just to have fun u dey do,...tem!! tem!!! my gee!! i dey await next drop |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 7:51pm On Aug 29, 2018 |
lol my belle, so seun use Ghost Mode Discharge (GMD) okafor200 tem tem hit the nail well for the 5k award every single for sex na food issah hit & BABA OLOWO I wan see you write wia You knack babe no be the order way round, knack dem for hours, make dem know sey na BABA OLOWO THE LONG PRICK Thanks for the update lol i can't stop laughing... |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:16pm On Aug 29, 2018 |
Youngzubi: yes o my guy youngzubi na just for the fun i dey drop all my episodes dem here for o make we laugh tire as we want the daily nigerian stress too much abeg i no want make any body die young or suffer one kind bad sickness due to stress o we need to dey laugh everyday na incase u come back from work u fit just come here peep as u like laugh join am before u go sleep for the night u go wake up in the morning fully refreshed and ready again for the days work notin sweet pass funny jokes and mad episodes |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:26pm On Aug 29, 2018 |
Iambees: ahhh my guy iambees i sight u brother as u self dey laugh like mad man for here naso me self i dey my house here dey hold my belle dey laugh o chaiii i just dey imagine am upon say na me compose this episodes dem so i still dey laugh like this wat if say na another person con post am na? Na craze i go craze be that o anyways as for dem the ashawo make been knack me craze sotey i deny my own name BABA OLOWO THE LONG PRICK no fear my brother me i must go back for revenge o u trust me na with my long bulala so no shaking but make i finish with this award tori first i go reason my revenge back for dem a whole me baba long prick nahim dem use play anyhow ok as for my episode 26 coming soon who una think make go win the 5k award this month? |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:41pm On Aug 29, 2018 |
Episode 26 ( and the winner is? ) oboy see as larrysun dey entertain all the fans with better dance steps o ahhh every where for here scatter chaiii everybody won mental rumours hotel festac dey hot die see noise like say na champions league final naso larrysun dance climb on top stage dey shine teeth guys dem don high oboy here dey really sweet o the noise continue for like 5 minutes none stoping ahhhh the mc i go die shout e don do o! anytime from now i will be anouncing the winner of this month 5k award the oustanding and best voted for will win this contest ahhhh people shout woooooooooooow hahahahahaaaaaaa some people start to dey tear their shirts o ahhh see madness o nominees make dem call to climb on top stage now na nairaland celebrities dem don become now o chaiii but we need to know who be the winner tonight naso the mc i go die shout and the winner is? Ahhhh one woman shout noooooooooooooo dont oooooooooo please let it be bibi294 i beg u oooooooooo ahhhh the whole crowd burst laugh ahhhh see tension arising oboy me i won piss for my boxers o oboy people make noise again for like 5 minutes naso the mc i go die shout again and the winner is? Ahhhhh one bros shout noooooooooooo abeg make e be my guy centinooooooo ahhhhhh me i don bet my house like this ooooooooooo ahhhhhh me i need this victory oooooooo the bros start to dey cryy oooo ahhh my life depends on this oooooo my life is at risk oooooooo me i no go get any house to stay again o with my family oooooooo ahhhh today is so so emotional for everybody here o before we know ehhhh one man shout from the fans abeg i go die abi na i go live announce the winner na make we dey go house na this suspense is too much for us to bear na naso everybody shout o yes ooooo announce the winner please where i been sidon i just say make i look my side naso i see one babe dey look and she dey cry seriously this award don really make people feel emotions o some ladies dey cry for my back ahhhh dem want make rosemary33 win o chaiii i no believe my eyes some bad boys make dem be arm robbers dem be five boys but dem stand for my front i tell u say all of dem kneel down carry this catholic rosary dey pray to our mother mary for intervention and help ahhh this award don turn to sometin else o now it is really do or die affair dem want make their guy larrysun win the award chaiii see suporters and fans some dey shout dey happy while some dey cry bitterly ahhhh nobody won use ear hear the heart breaking news say dem loose chaiii this tin go pain dem enter blood o naso the mc i go die shout and the winner is? Ahhhhh one man shout abeg oooooo na my guy youngzubi must win this o ahhh the man shout no no no it must be him oooooooooooooo ahhhhhhhhh chaiii see noise everywhere the tension is just too much o make this mc of a guy announce this tin na make we dey go house na ahh the suspense here is too much o before we know ehhhh dj jimmy jatt give us one better gbedu take scatter the place so make people fit relax small as the song play ehhh ahhhh everywhere scatter see dance chaiiii guys don really mad o see the song here wen we celebrate! we go pop champaign! We go pop champaign! We go pop champaign! Pop pop pop pop pop pop pop sometin pop pop pop pop pop pop pop sometin and if u got it and u know it make u pop sometin pop pop pop pop pop pop pop sometin oboy see the beating of the song with better loudspeaker bass ahhh rumours hotel shake to the foundation see noise everywhere see dance see dust on the air everybody don high dey dance like say today na the end of the world people dey dance with all their last strenght ahhhh the dj just cut the music with him one hand slash break down chaiiii people shout wen we celebrate! we go pop champaign! Oboy see another noise for 5 minutes again o naso the mc i go die shout again and the winner is? Oboy one guy shout abeg o make una no announce the winner ooooooooo me i won die for here ooooooo ahhh me i don bet my papa prick ooo centino my guy must win ooooo ahhhh i no fit bear the pain say centino loose ooooooo abeg o no just call the result ooooooo ahhhhh see confusion for rumours hotel o see as people bet their life for this 5k award o chaiii na who go win this award self? Naso the mc i go die shout again and the winner is? Oboy see as one lady rush come outside dey cryyyyyyyyyy ahhhhh people rush her carry her comot for front seat the mc i go die tears drop from him eyes chaiii naso men dem rush climb stage o go console am dem say na i go die start this show o and nahim go finish am o no replacement for am or who go help announce the winner of the award chaiii dem leave i go die make him cry for like 2 minutes first ahhh baba burst cry this award dey very emotional to even me self make dey type this tori self tears on my eyes now ahhhh this 5k award is really sometin else whatch out for the winner in epsiode 27 coming soon live on Hd |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:25am On Aug 30, 2018 |
Good morning everybody o me i just wake up now self i won baff go work anyhow sha i fit update una more sweet episodes today o me don take some advice from iambees to go revenge anyhow me i dey una side just remember say if the day no just dey favour u or you just won dey in a positive mood u fit just come here read my tori happy small episode 27 coming soon |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 7:33am On Aug 30, 2018 |
okafor200:na you try pass, till you return na |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 1:14pm On Aug 30, 2018 |
All my tori readers u ar all welcome to BABA OLOWO THE LONG PRICK i hope say una sleep and dream well last night anyways me i be the nigga make like to dey catch fun dey happy life na once o so we need to decide wether we go make am good for us or bad everytin is by decisions so me i don choose to dey catch fun o as a guy make i be all the single ladies in the house me i greet una o and all my niggas i salute una as my baba at the top o chaiii today go sweet o abeg i still need more contributions from una there is one thing i dey observe for here why e be say everytime i dey come read and update my tori na only guest i dey mostly see for here wetin i con dey reason be say e be like say if people won come read my tori here dem go first logout first visit my thread read finish laugh as dem want comot con logging back again so me i no go fit yab dem or see their names chaiii i don suffer o anyways abeg me don promise say i no go dey yab my tori readers again o all appologies to all of una abeg life goes on but the tin be say guest dem no fit add anytin here because dey are not a registered member of nairaland chaiii if u like my funny tori so much abeg try make u register na so u go fit dey drop comments here u fit even yab anybody make u like for here o but remember say yabbing get limits no be the one make go cause fight or trouble me i go delete am sharp sharp i been forget to tell una say wen i been stand dey clap for youngzubi arival on top stage e been get one babe make been dey skemp my banana o she just focus dey look the tin like say na ice cream ahhh but me i no been notice the babe but na later i con dey reason am say come o no be my tin dis girl dey look so? Naso my tin take big reach? Watch out for epsiode 27 coming soon live on Hd |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 6:18pm On Aug 30, 2018 |
Episode 27 (and the winner is? Part 2) oboy see emotions for this award o we wait like 3 more minutes before dem console mc i go die make him stop to dey cry and be a man me i con dey wonder only just to call out the winner of this award nahim make this idiot i go die dey cry like this? chaiii it is well as i go die collect the microphone again baba shout and the winner is? baba pause dey look everybody see shout from crowd call the winner na the mc i go die shout again and the winner is? Baba still pause again but this time him dey shine teeth ahhh the tin vex one man ehh the man shout see come i go die abi na i go live if thunder no won fire u ehh u go call the winner now so na play u been dey use us play here since abi idiot ahh everybody burst laugh chaii ahhh people laugh out tension o just announce am once and for all na oboy the mc i go die con say no wahala naso i go die shout and the winner is? Wen we celebrate! We go pop champaign! Youngzubiiiiiiiiiiiii baba ahhhh everybody mad see shout from everywhere hhaahaaaaaaaa woooooowoowowowow hurraraaaaaaaa yessssssssssss youngzubiiiiiiiiiii we love uuuuuuuuuu baba ooooooooooo number one ooooooo ahhhahahahahhahahahaahah fans start to dey rush won climb stage go hug youngzubi na dem the bouncers block road o if not the stage for scatter see shout for rumours hotel festac town people shout with all their strenghts i con dey even wonder wether na church crusade be this self chaiii so youngzubi sex na food finally win this tin ahhhhh baba try no be small oboy see crowd shout for like 30 minutes non stop dem dey hail youngzubi baba as everywhere con later calm down naso i go die shake youngzubi for hand naso one guy carry the award dey come from back of stage go meet youngzubi oboy na seun make get nairaland o baba dey shine teeth congratulations to u youngzubi for winning this award youngzubi con reply am am really greatful sir for giving me this great privilegde ahhhhhhhhh see as crowd dey shout dey happy naso mc i go die con ask youngzubi please tell everyone gathered here how u feel like winning this award? Ahhh youngzubi smile am really happy for this day its a dream come true for me although the road has not been easy for me but i never gave up all thanks to my determination and hard work i am so so happy now i just dont know wat to say again ahhh see standing ovation for youngzubi oboy see as crowd dey clap everybody happy for baba naso youngzubi carry the award up show everybody oboy the award na pure gold o dey shine as tins con take be for rumours hotel every body don happy finish dem won start to dey go house naso the mc i go die con shout please wait everybody! We forgot to announce another award we are suppose to give out as consolation to someone here ahhhh people surprise which kind award go con be this one again o naso the mc i go die shout the name of this award is the best foolish,senseless and stupid story in nairaland who will win this award tonight? Ahhh people shout wooooooooww this award go dey interesting o make we see who go win am na naso the whole crowd start to happy dey shout announce the winner na? So the mc i go die con say because of say time no dey again him go need to call the winner straight without any other nominees dem because the award na useless award so no need to call nominees chaiii people shine eyes dey look naso the mc i go die shout and the winner is? Wen we celebrate! We go pop champaign! Okafor200 baba olowo the long prick! Ahhhhhh see shout everybody mental see as crowd dem dey laugh chaiiii see mad man award for this fool as people dey shout dey happy oboy naso dem shout where the idiot dey na? Ahhh me i bone troway face still sidon for my seat before i know ehhh i see one guy bounce dey go stage say nahim be okafor200 ahhh see as crowd dem rush am like celebrity everybody dey happy me i still sidon bone na wen the guy bounce climb stage nahim dem ask am baba na u be okafor200? Yes o na me o the guy reply the mc i go die ask am which number of episodes u don drop already for nairaland o? Naso the guy reply 840 episodes ahhhh people shout which time baba drop episodes reach 840 make we no con read? Ahhh people surprise o before we know ehhh one guy con shout no be okafor200 be that o! See am nahim sidon here so! Ahhh i don die o see as everybody turn look my side as the guy point me chaiii na iambees my guy nahim push me go outside o chaiii see as crowd rush me but wetin i fit remember be say dem rob my phone and my wrist watch as dem leave me i no see my phone again o chaiii see pick pocket dem o naso i bouce dey go stage but before i reach the stage one bouncer make get sko sko for head don jack the guy make been dey claim okafor200 troway baba from the stage go down baba land with serious injury chaiii see as people dey hail me BABA OLOWO THE LONG PRICK! watch out for episode 28 coming soon live on Hd |
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:40pm On Aug 31, 2018 |
Watch out for episode 28 coming soon |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (22) (Reply)
TORN (based On A True Life Story) / KINGS 3(7 Days Of Chaos) / Please Break My Heart (romance Thriller)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 168 |