Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,407 members, 8,002,520 topics. Date: Thursday, 14 November 2024 at 12:33 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won (1489 Views)
Cartoon Of The Day : The Real Reason Kashamu Won. / Translate This Pidgin English To Correct English / Please Help Me Translate From Pidgin To English (2) (3) (4)
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by romsky: 1:21pm On Jun 28, 2010 |
Another question This food na elele |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by dani1luv: 2:39pm On Jun 28, 2010 |
Anoda one The food wey dun don dun don |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by Abbeycity4(f): 3:31pm On Jun 28, 2010 |
i no even understand wetin dey happen for inside this place self, make i carry myself comort for here jare |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by romsky: 1:08pm On Jun 29, 2010 |
chai dani no just go skul o na dat okro biz fit u wella |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by bighead1(m): 3:28pm On Jun 29, 2010 |
romsky: this is the true translation ounje ti dun ju infact o ni gbara gidi gan ni ko da mo nge ara mi je |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by lysaa(f): 11:13pm On Jul 02, 2010 |
romsky:This food is delicioucious. |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by EfemenaXY: 11:26pm On Jul 02, 2010 |
I be wan ask wetin elele mean sef |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by lysaa(f): 11:28pm On Jul 02, 2010 |
Na name of place for Rivers State. LOL |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by EfemenaXY: 11:32pm On Jul 02, 2010 |
ha! ok then |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by lysaa(f): 11:34pm On Jul 02, 2010 |
Nor mind Romsky. . e nor know say that word get plenty meaning. |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by EfemenaXY: 12:12am On Jul 03, 2010 |
abi? |
Re: Translate To English. Lotz Of Prices To Be Won by romsky: 1:05pm On Jul 03, 2010 |
tseeeeew d tyn wey dey hungry u no dey market |
Most Silly things you did when you were young? / The First Letter In Your Name / Patience Jonathan Publishes Her First Book Titled "Brighter Grammar For All"
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |