Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,840 members, 7,945,695 topics. Date: Wednesday, 11 September 2024 at 12:40 AM

Lecturer Wey Dem Faya For Rape Wan Contest For State House Of Assembly - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Lecturer Wey Dem Faya For Rape Wan Contest For State House Of Assembly (933 Views)

Obi Dey Go Program Wey Dem No Invite Am -Comedian Apkororo At 'The Experience' / This Man Too Wan Contest For President Pics / Akan Imoh, 27-Year-Old Contesting For Lagos State House Of Assembly. Pics (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Lecturer Wey Dem Faya For Rape Wan Contest For State House Of Assembly by chiefotota(m): 12:29pm On Aug 29, 2018
Dis na campaign poster of Dr. Hycenth Ogwuru, di former lecturer of Economics department, Abia state University, ABSU, dey contest for Abia state House of Assembly under APC.

Di koko of di gist, according to human rights activist, Prof. Chidi Odinkalu, dem sack dis very lecturer 3 months ago, base on rape, so Prof. wan make we stop di lecturer from getting power, and if di rape gist na true, we join to call for di people of Abia to reject Hycenth Ogwuru.

sOURCE: http://www.ototaspalmyjoint.com/lecturer-wey-abia-state-uni-faya-for-rape-wan-contest-to-state-house-of-assembly/

(1) (Reply)

Kwara Guber Race: Prof. Oba Abdulraheem Leads In Public Opinion Polls / Sheriff, PDP Mole Planted To Scuttle Apc’s Chances In 2019 - Ex-aide / Financial Times Denies Discussing Atiku's Perceived Corruption With Lai Mohammed

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.