Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,192,964 members, 7,949,284 topics. Date: Sunday, 15 September 2024 at 04:34 AM

Pres. Museveni Dey Blame Ugandans With Big Head For Di Poverty Wey Dey Di Countr - Agriculture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Agriculture / Pres. Museveni Dey Blame Ugandans With Big Head For Di Poverty Wey Dey Di Countr (283 Views)

Minimum Wage 'wahala' Would You Blame This Farmer? (pix) / Ewedu Wey Dey Burst Brain / Brand New Mahindra Tractors Head For Sale In Oyo (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Pres. Museveni Dey Blame Ugandans With Big Head For Di Poverty Wey Dey Di Countr by chiefotota(m): 7:05pm On Aug 29, 2018
I nor know why we dey get leaders wey be like se dia brain dey shake for dis Afrika, can you imagine se di Presido of Uganda, Yoweri Museveni, dey blame Uganda citizens wey get “big-head” se na dem dey responsible for di poverty wey dey di country?

Di Presido yarn say na di failure of “big headed” citizens to improve agriculture, dey responsible for di poverty. He accuse di big head citizens, say dem refuse to adopt modern day way of agriculture, and because of dis, osusu wey dem suppose dey make from farming, dey pass dem by, he yarn dis opata, on Tuesday, for di opening of cement factory for Tororo district.

Source: http://www.ototaspalmyjoint.com/president-museveni-dey-blame-ugandans-with-big-head-for-di-poverty-wey-dey-di-country/

1 Share

(1) (Reply)

Your Future / Rinsing Tank / Fresh Tomato Sales

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.