Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,763 members, 7,930,630 topics. Date: Sunday, 25 August 2024 at 12:08 AM

Pack Well, Comedian I Go Dye Faya Uduaghan, Warn Am Not To Contest Senate Seat - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Pack Well, Comedian I Go Dye Faya Uduaghan, Warn Am Not To Contest Senate Seat (374 Views)

Abba Moro Wins Benue South Senate Seat, Replaces David Mark after 20 years / How I Was Forced To Announce Okorocha Winner Of Senate Seat – INEC REC / Orji Uzor Kalu Wins Abia North Senate Seat - Daily Trust (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Pack Well, Comedian I Go Dye Faya Uduaghan, Warn Am Not To Contest Senate Seat by chiefotota(m): 9:32am On Sep 05, 2018
Nor be news again se former Delta state Guvnor, Emmanuel Uduaghan, wey just defect from PDP to APC wan to contest for Senatorial seat from di state. Naija Comedian, I Go Dye, nor think se Uduaghan get anything to contribute to develop di state as Senator, so he dey ans Uduaghan to pack well.

For di open letter wey I Go Dye post for Facebook, he wonder wetin Uduaghan at 64 years wan offer di state, wey he nor fit contribute to di state at 53 years wey he take become Guvnor, I Go Dye nor belive se Uduaghan contribute much to infrastructural development of di state, for 16 years wey Uduaghan serve as Commissioner for Health, Secretary to the Delta State Government and also as Guvnor, especially with di over Five trillion nine hundred of over Five trillion nine hundred and seventy one billion two hundred million (5,971,200,000,000) wey enter di state wey Udu take be Guvnor.

See di full letter: http://www.ototaspalmyjoint.com/uduaghan-to-pack-well-wetin-you-wan-achieve-as-senator-wey-you-not-fit-achieve-as-guvnor-i-go-dye/

Re: Pack Well, Comedian I Go Dye Faya Uduaghan, Warn Am Not To Contest Senate Seat by somito121(m): 9:36am On Sep 05, 2018
Drama continues.
Re: Pack Well, Comedian I Go Dye Faya Uduaghan, Warn Am Not To Contest Senate Seat by thesicilian: 9:38am On Sep 05, 2018
From their jokes you'll easily realize that these comedians are for sale to the highest bidders.

(1) (Reply)

Where Does SW Really Stand In Restructuring? / PHOTOS: Mimiko Arrives Labour Party To Pick Nomination Form / Forbes Rate Nigeria Best Economy In Africa

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.