Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,803 members, 7,889,622 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 04:47 PM

Funny Conversation - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Conversation (2850 Views)

Funny Conversation Between A Mum And Their Kids. / See This Funny Conversation Between Two Students / Funny Conversation Between Me And A Friend(see Pix) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:37pm On Jul 03, 2010
dyt: i don talk am u b yahoo yahoo
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:44pm On Jul 03, 2010
kg: Takes one to know one cool
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:49pm On Jul 03, 2010
dyt: me i don cash u
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:54pm On Jul 03, 2010
kg: me sef i don see ya secret,
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:59pm On Jul 03, 2010
dyt: kg oooooooooooooooooooooooooooooooooooooo
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 12:01am On Jul 04, 2010
kg: wow so i gave a BIG OOOOOOOOOOOOOOOOOOOO wink
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 12:06am On Jul 04, 2010
dyt: pesin wey follow u no o gree slp on tym me i o liff u 4 hia
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 12:15am On Jul 04, 2010
kg: i dare u to leave me shocked shocked shocked
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 5:39am On Jul 04, 2010
dyt: u 4 no go o,olodo
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 10:46pm On Jul 04, 2010
kg: i no get ur time tongue
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 10:51pm On Jul 04, 2010
dyt: y 2 say na nyt u always dey show hmmmm
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 10:55pm On Jul 04, 2010
kg: i dey gbadun my weekend i just returned not too long ago,
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:02pm On Jul 04, 2010
dyt: n so? Enwz ow wz ur day hp those gals gave u breathin space o?
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:05pm On Jul 04, 2010
kg:day was a blast weather was gr8, wat abt u?
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:07pm On Jul 04, 2010
dyt: wz gd i ll say
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:09pm On Jul 04, 2010
kg:wetin u do? play scrabble as usual?
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:14pm On Jul 04, 2010
dyt: no one hm 2 play wit
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:20pm On Jul 04, 2010
kg: to the rescue oya come over
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:23pm On Jul 04, 2010
dyt: 4 wat na? Abeg abeg no cm use bread ko mi lobe je mehn
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:25pm On Jul 04, 2010
kg: wetin u just wan dey waste 4 yonder? abeg make kg play wiv u jare
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:28pm On Jul 04, 2010
dyt: askin kg


kg: says wat


dyt: ll u marry me?


Kg: YES i ll

dyt: now dont deny me
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:30pm On Jul 04, 2010
kg: i dont do marriage
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:33pm On Jul 04, 2010
dyt: bt u do bleepin
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:34pm On Jul 04, 2010
kg:wats dat? grin
Re: Funny Conversation by EfemenaXY: 11:35pm On Jul 04, 2010
she dey talk about lurrrving - abi?

love in nland

<make una 2 go get room jo!>  cheesy  cheesy
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:37pm On Jul 04, 2010
dyt: efe abeg we fit use ur rm? Kg u go marry me?
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:39pm On Jul 04, 2010
kg: sey u fyn?
Re: Funny Conversation by EfemenaXY: 11:42pm On Jul 04, 2010
I 4 like 2 help - but 3's a crowd o!  tongue

@Dyt & @Kenny how una dey sha?  smiley

<Dyt take am easy on Kenny na - no too fire the guy up dis night>
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:43pm On Jul 04, 2010
Kg: efe u r welcomed jare, grin
Re: Funny Conversation by EfemenaXY: 11:43pm On Jul 04, 2010
**strolls out of this thread & quietly shuts the door behind her**
Re: Funny Conversation by KennyG6(m): 11:45pm On Jul 04, 2010
kg: efeeeeeeeeeeeeeee come back here ooooooo ehen
Re: Funny Conversation by Dyt(f): 11:45pm On Jul 04, 2010
dyt: no efe we cld do three i mean 2 of us n KG u no now n KG b union bank o,big strong n reliable i don c am b4

(1) (2) (3) (Reply)

At Ibadan / Messi's Dribble Against Boateng Went Bad On Twitter (photos) / When You Hug A Girl With Too Much Makeup

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.