Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,722 members, 7,889,309 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 08:40 AM

Wetin Dey Do Am Sef? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wetin Dey Do Am Sef? (1341 Views)

It's Rainy Over Here, Let's Talk Sex?...aarh E Dey Do Me Gizz Gizz / Diz Abuja Girls Sef / Wetin Women Dey Contribute 4 Relationship Sef? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin Dey Do Am Sef? by keelsors: 12:18am On Jul 07, 2010
E don dey vex me now as this babe dey behave. Wetin dey do am sef? I heard somewhere dat it takes two to make a man-woman thing work but e be like say dis Ghanaian girl get craze for head.

I bin yarn am for Friday say make we go NYC together make we go jolificate for Time square for the 4th of july celebration, but she talk say she get social work do so she no fit go. She come call me later dat nyt, but man don dey sleep. Na ihn I yarn am ontop fone say I dey sleep say I go call am the next day(which was yesterday).

I try call am for morning, na voicemail I dey receive. I drop am voicemail after about 3 attempts, she no gree call back. Na when I dey comot NY na ihn I come get across. She come dey tell me say she deliberately comot my number make e direct my calls go voicemail. I yarn am say wetin do am, she talk say i brush am comot phone say if na so I go dey act, she no go dey waste ihn time receive my calls. See as man vex yestaday.

Wetin dey do the girl sef? Abi na because I dey take style try romance am na ihn her head no wan correct? Abi na the fact say I dey gree am play with my koko, dey pour my hot akamu ontop her B-sized melons na ihn her brain no wan function? Dis no be her first tym wey she go dey mis-yarn trash like this and e be like say I don reash my maximum capacity with this babe.  She get thi skinda attitude wey dey always vex me but as the man, i dey try cope with am. If i no call am she no go call me. I do most of the talking and she go dey yarn trash ontop am. No be say I dey try use and dump dis babe as I dey try see as things dey go with us, but dis her attitude dey vex me.

Wetin sef angry?
Re: Wetin Dey Do Am Sef? by blackmann(m): 3:22am On Jul 07, 2010
hmmm. . . . . .brb with a reply.
Re: Wetin Dey Do Am Sef? by InkedNerd(f): 4:03am On Jul 07, 2010
keelsors:


Wetin sef angry?


She might not be serious about being in a relationship with you.
Off topic question: Do you live in the Bronx?
Re: Wetin Dey Do Am Sef? by Rocktation(f): 5:49am On Jul 07, 2010
The hardest thing i've done in this life was reading your post. I'd prefer to give birth to twins in every 6 months for a 100 years.
Re: Wetin Dey Do Am Sef? by Iceugwa(m): 6:38am On Jul 07, 2010
Flog the girl with ur koko again she go behave
Re: Wetin Dey Do Am Sef? by james1(m): 7:07am On Jul 07, 2010
@poster.play the fox.
@rockstation,really?
Re: Wetin Dey Do Am Sef? by InkedNerd(f): 7:27am On Jul 07, 2010
Rocktation:

The hardest thing i've done in this life was reading your post. I'd prefer to give birth to twins in every 6 months for a 100 years.

LMAO
Re: Wetin Dey Do Am Sef? by EmmaSun1(m): 9:01am On Jul 07, 2010
@poster: cuz ur showing her to much love, dont u thing so?
Re: Wetin Dey Do Am Sef? by keelsors: 12:09am On Jul 09, 2010
I don talk say i no go call this girl until she apologises for what she said. for the past 3 days now she no call. e be like say i go just bone dis girl and move ahead jare.

I no dey try behave like pickin, but in the past na me dey always do the calling anytime we have a disagreement(most of which are majorly her fault), but this time, i no go bulge. i wan show am that she no fit dey control me. if she calls, fine, if she no call, chikena. no be she be the only girl wey dey this world. it was fun while it lasted.

(1) (Reply)

Things to Talk about with your girlfriend / The Reason Why Some Good Girls Dont Marry Ontime! / Getting Married @ 20 Is Lyk Leavin D Club @ 9pm,early Marriage ;good Or Bad

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.