Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,656 members, 7,948,489 topics. Date: Friday, 13 September 2024 at 10:42 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokes Recycled (please Share) (14486 Views)
Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . / Chinese and Asian Jokes / Nigerian Jokes (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (19) (Reply) (Go Down)
Re: Jokes Recycled (please Share) by bibs(f): 9:22am On Jul 30, 2010 |
Bibs is confused *faints* |
Re: Jokes Recycled (please Share) by EfemenaXY: 9:23am On Jul 30, 2010 |
^^ha! gawd! I'm soooooooooo lurving dis thread **rushes to bibs and fans her** Wake up babes. . .plsssssssss I'm so sorry you had to see this. . . |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 9:27am On Jul 30, 2010 |
Bibs wake up. Cynthoney and Efe make una two no run oh- make i catch una two for dia, una go know sey AC no be FAN |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 9:30am On Jul 30, 2010 |
if she no wake,pour her that hot water that one go wake her by force! as for Mrs Studio wey dey look for person wey e wan beat e be like say e don 4get say we don cripple am |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 9:33am On Jul 30, 2010 |
Women no fit cripple me cuz the creator don give me power over them. No offence- Just stating the fact. |
Re: Jokes Recycled (please Share) by EfemenaXY: 9:39am On Jul 30, 2010 |
cynthoney: @Cynthoney, have a heart - the poor girl is in lurrrrrrrrrrrrrve with Stud na **gently carries the poor child out of the room and to the porch** **fetches her a cool drink of water and rubs her face with a sweetly fragranced face towel** Stud, nor follow me - I think you've caused enough damage for 1 day @Cynthoney - nor let am escape from the room jo! |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 9:44am On Jul 30, 2010 |
Cynthoney na chop alone oh - u wan leave only me and her alone for room. She go finish all the energy wey i don conserve for you oh. No say i nor tell u |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 9:46am On Jul 30, 2010 |
incense!!! pikin dey love papa?! God forbid,not on Nairaland Studio,this is one of the reasons of ur craw craw atrocities!!! |
Re: Jokes Recycled (please Share) by EfemenaXY: 9:48am On Jul 30, 2010 |
Studio CFR: No worry, she go chop remain 4 me - cynthoney nor let am escape o! cynthoney: |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 9:54am On Jul 30, 2010 |
Off my slippers u two - na mate? Na since una dey share things with me i begin see craw craw. Durty Durty |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 9:56am On Jul 30, 2010 |
wetin i wan wear ur slippers do? God forbid,craw craw no be my portion!!! |
Re: Jokes Recycled (please Share) by EfemenaXY: 9:58am On Jul 30, 2010 |
**places hand over mouth so as not to laugh** **a little giggle escapes** **giggles uncontrollably** ROFLMAO!! Jeez!!. . .abeg. . .no kill pessin with laff 4 hia! **clutches her chest and desperately tries to breath** |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 9:59am On Jul 30, 2010 |
But u get some for yan*sh na - i lie? Ok wetin u dey use dat herbal soap dey do yesterday? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 10:02am On Jul 30, 2010 |
Studio CFR: we kept it for future purpose, in case d babalawo wey we wan carry go wan use am gv u sacred bath |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 10:04am On Jul 30, 2010 |
I jump am pass - dis one u just dey holla babalawo name anyhow for here, is dat what u do for living? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by EfemenaXY: 10:06am On Jul 30, 2010 |
oh. . .OH. . OH I can't handle this!! - no more plssssssssss!! **dies** |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 10:13am On Jul 30, 2010 |
abeg oh,no die Studio CFR: i fit start am because of u |
Re: Jokes Recycled (please Share) by bibs(f): 11:20am On Jul 30, 2010 |
*opens eye gradually then coughs* what happened? Where am i? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by bibs(f): 11:21am On Jul 30, 2010 |
Where is everyone? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:23am On Jul 30, 2010 |
My detractors at work again |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 11:35am On Jul 30, 2010 |
who u dey call detractor? as u be,wetin person wan detract for ur body so? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by EfemenaXY: 11:37am On Jul 30, 2010 |
studio your pikin don wake oya go 'an hold her hands and comfort her **bad, bad daddy** |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:40am On Jul 30, 2010 |
Bibs come and give daddy a hug - how u dey? Cynth and Efe- make una come go buy a bottle of beer for my daughter bibs |
Re: Jokes Recycled (please Share) by EfemenaXY: 11:43am On Jul 30, 2010 |
na u suppose buy drink for me u no see all d work I do to wake the pikin up from im coma??!! |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 11:45am On Jul 30, 2010 |
U dey craze oh,e be like say u no dey fear face! if u talk again,i go make sure say ur pikin faint again!! yeye papa!!! |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:45am On Jul 30, 2010 |
No be waiting i dey pay u for be that? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 11:48am On Jul 30, 2010 |
c dis one, hahaha u reach to pay come on go hide!!! |
Re: Jokes Recycled (please Share) by EfemenaXY: 11:49am On Jul 30, 2010 |
na d money wen im tiff na im wan use take make payment |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:52am On Jul 30, 2010 |
Me? The kind money wey i get too big for thief. I don upgrade - and na god be my sponsor. Drex back enemies, cuz i dey come with cutlass. No shaking |
Re: Jokes Recycled (please Share) by EfemenaXY: 11:54am On Jul 30, 2010 |
Oya pass!! and try not to jam sotin on ur way out! |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:56am On Jul 30, 2010 |
I think sey u no dey fear before |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 11:59am On Jul 30, 2010 |
hw she go fear u? u don hear where cat dey fear rat? behave,my friend!!! |
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (19) (Reply)
Joke For Today / Male Bashing / What Are Girls Really Good At?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |