Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,170,883 members, 7,879,687 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 03:23 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up (60714 Views)
Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? / Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Proverbs From The Streets Of Warri (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HilaryIvy: 1:13pm On Oct 06, 2018 |
If trust dey, water for no dey cook fish 2 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by demmydy(m): 1:13pm On Oct 06, 2018 |
*money 4 hand yansh 4 ground. *they go so0n open him yansh *trouble dey sleep yanga go wake am *palmie no smell reach shit but fly dey follow am 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HZNjnr(m): 1:14pm On Oct 06, 2018 |
Person wey never go another man farm go think say him papa farm big pass every farm |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HZNjnr(m): 1:14pm On Oct 06, 2018 |
Dem no dey use shame chop winch oo |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Ssalk: 1:14pm On Oct 06, 2018 |
odogwunaija: Number one got me thinking. |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Mongomeyen(m): 1:15pm On Oct 06, 2018 |
Instead wey bad thing go happen, make rain fall. 4 Likes 1 Share |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 1:15pm On Oct 06, 2018 |
Voter wey think PVC na im salvation buhari go show am na plastic 6 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by vivie01(f): 1:16pm On Oct 06, 2018 |
Sleekfingers:Haha, how come? Emytini:Says who? |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Buffalowings3(m): 1:16pm On Oct 06, 2018 |
infinito1990: New one |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Buffalowings3(m): 1:18pm On Oct 06, 2018 |
Binchim: |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Awesomefred32(m): 1:19pm On Oct 06, 2018 |
any pikin wet talk say him papa no go sleep the pikin himself no go sleep madness no hard but the trekking be the issue..... any pikin wet want part rice no day fear dance any pikin wey throw him papa up em papa wrapper go cover em eyes if spirit no dy fear why dem dy walker for night? 2 Likes 1 Share |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Bintuenyo: 1:23pm On Oct 06, 2018 |
No be today nyash get dread lock 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Buffalowings3(m): 1:23pm On Oct 06, 2018 |
odogwunaija:Wtf, Where you get that first one... |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by 24enjay(m): 1:33pm On Oct 06, 2018 |
Dem dey pursue those wey fine, pig say narrow escape 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 1:34pm On Oct 06, 2018 |
No matter how you sweat, no go tell your neighbor say you don baf. If you dey count your wealth, your he goat follo? When old man no dey for house, small pikin go dey roast vulture chop, say de de chop chikin |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by 24enjay(m): 1:35pm On Oct 06, 2018 |
Woman nor fit use hand cover pregnancy Wetin papa and mama dey do for secret, na pregnancy dey expose am 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Hayome21(m): 1:35pm On Oct 06, 2018 |
I get am before no be property |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 1:37pm On Oct 06, 2018 |
person when don faint b4 nor be stranger to death
na good morning senior how are you 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Adakintroy: 1:37pm On Oct 06, 2018 |
Even if I no rely on men I go survive. Monkey get wetin him DE chop before banana come. I no go gree, I no go gree na DE tear shirt. " I hear no DE bring fight" Haters everywhere!. Oga who you help? E go better..E go better nai igbo man take DE Lagos reach today. |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by idesylvester(m): 1:37pm On Oct 06, 2018 |
The proverb is not even hilarious �. Nna the grammatical error no be here ooo[q author=mezarddinny post=71815785]wtf is this bro [8 /quote] |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 1:45pm On Oct 06, 2018 |
Na the original wife Dey remind her husband who him be when oga don dey forget 1 Like |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Classictee89(m): 1:50pm On Oct 06, 2018 |
Hilarious check my signature. |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by kelzgie: 1:50pm On Oct 06, 2018 |
Hujosi: ���������� |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by MVLOX(m): 1:53pm On Oct 06, 2018 |
at all at all na bad market. Who do don die don die. Na play play dey turn eat nd go. Mess no get toilet. Hunger no get enemy. Who no go no knw. Dog way wan lost no dey hear master whistle. |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by kelzgie: 1:53pm On Oct 06, 2018 |
1)Person wey dey purge no dey select toilet.... ..2)them no dey tell old woman to close leg cos you nor know where she dey receive fresh hair from. .. 3)temper hot temper hot, e no fit boil egg |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by kelzgie: 1:57pm On Oct 06, 2018 |
morningstar55:..badt geeeee |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by sabiboy2(m): 1:58pm On Oct 06, 2018 |
Okra nor dey grow pass d owner. |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by francisMKD(m): 1:59pm On Oct 06, 2018 |
if cow meat commot hand from soup , periwinkle go show him face...
Mouth no get bone...
prick no get shoulder ...
if small pikin carry him papa up, wrapper go fall cover him face.... |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Ojukwubucket(m): 1:59pm On Oct 06, 2018 |
Man wey talk say woman place na for kitchen, make e nor forget say na there dem dey keep knife 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
"Why I Beat Up Another Monarch At Peace Meeting" - Oluwo Of Iwo / 40 American Students Take Igbo Names After Tracing Ancestry To Igboland / Ooni Of Ife In A Sway Back Sitting Mode On A Private Jet-photo
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54 |