Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,191,603 members, 7,944,787 topics. Date: Tuesday, 10 September 2024 at 02:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Flirt Corner (38453 Views)
Question Of The Day:- What Can Travel Around The World While Staying In A Corner / Manmustwack's Genius Corner (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (29) (30) (31) (32) (33) (34) (35) ... (55) (Reply) (Go Down)
Re: Flirt Corner by Uloh(f): 5:16pm On Aug 24, 2007 |
no ugly reach that side but u no fine reach im side.lol mishoo no touch im chest * removes her bazooka* if not u'll be terminated. |
Re: Flirt Corner by kanz: 5:22pm On Aug 24, 2007 |
uloh i don craze. wetin b ur own now? dis converstion dey strictly btw i nd mishoo. i no ask 4 ur comment weda i fine or weda i wowo. i wan make man judge am. if woman begin judge, person go tink say i b lele. |
Re: Flirt Corner by mishoo(m): 5:27pm On Aug 24, 2007 |
Uloh:AMEBO, SHEBI YOU DON FOLLOW CHEST COMOT !! WETIN UNA COME DEY SAY NOW ?? SHOW YOUR PIX MAKE WE JUDGE NOW !! WELL SHA, YOU WAN CHANGE YOUR MIND LOOKS TO SEE IF KANZ IS AROUND I NO MIND SHA |
Re: Flirt Corner by kanz: 5:29pm On Aug 24, 2007 |
mishoo:mishoo u no dey hear? i say make u go hi5 u go c i nd uloh pic. |
Re: Flirt Corner by mishoo(m): 5:58pm On Aug 24, 2007 |
Kanz, i see your own!! You fine oo !! http://hi5.com/friend/photos/displayPhotoUser.do?albumId=94619228&ownerId=64388149¤tIndex=10 I dey content now http://www.hi5.com/friend/photos/displayPhotoUser.do?ownerId=57341924&artistType=&photoFuid=00043115960300aSbk7L311596 Uloh too no bad oo. wetin i go come do ooo Make i do minnie minnie mannie mo Father had a donkey Donkey die Father die Minnie minnie mannie mo i don sabi who i go follow !!! |
Re: Flirt Corner by kanz: 6:03pm On Aug 24, 2007 |
make u talk now. anxiety dey kill person. |
Re: Flirt Corner by doyin13(m): 6:07pm On Aug 24, 2007 |
Kanz Ol bob u fine o |
Re: Flirt Corner by Uloh(f): 6:08pm On Aug 24, 2007 |
mishoo. which kind free advert u dey do. talk who don choose |
Re: Flirt Corner by mishoo(m): 6:09pm On Aug 24, 2007 |
doyin13: Starts to lock the door !! E don come oo Woman snatcher !!! |
Re: Flirt Corner by mishoo(m): 6:11pm On Aug 24, 2007 |
Uloh: I fit get both of una Pepper dey now !! shey you no go fight sha !! Enough dey and power dey for Baba to perform well |
Re: Flirt Corner by kanz: 6:18pm On Aug 24, 2007 |
mishoo:mishoo i no fit share bobo. i don get plenty wahala with girl because of man. i no dey do. @ doyin wen u don finish doin yanga, u now get my time. na only God go judge u. |
Re: Flirt Corner by doyin13(m): 6:22pm On Aug 24, 2007 |
@kanz See we give u attention finish u com wan throw am back in our face U know what I go stay with uloh |
Re: Flirt Corner by Uloh(f): 6:24pm On Aug 24, 2007 |
doyin doyin doyin how many times did i call ur name. i no like ur friendship with kanz oh. mishoo. take am easy. anyway ur wife (kanz0 dey flirt with anoda man on anoda thread) make u hold am tite oh |
Re: Flirt Corner by dolarpo(m): 6:27pm On Aug 24, 2007 |
guy if u are not decisive then let those of us who know what we want a chance. kanz, i think im fallin in love |
Re: Flirt Corner by kanz: 6:30pm On Aug 24, 2007 |
doyin13:u publicly denied my love. u threw my heart into d gutter *sobbing* nd u xpect me 2 b happy. i am sad,u chose my bestfriend over me nd completely ignored me. lets try switching roles nd u will c how it feels. |
Re: Flirt Corner by mishoo(m): 6:31pm On Aug 24, 2007 |
dolarpo:Bros, not so fast!!! Where you come from self I tell you say i no dey do Mind you oo Uloh: Na lie, Na me and Kanz dey for long !! No try us oo !!! |
Re: Flirt Corner by kanz: 6:35pm On Aug 24, 2007 |
thank u dolarpo tell them oh. they dnt know my value yet. anyway sha lookin gd on d beach. hope u dnt mind if i join u.lol |
Re: Flirt Corner by dolarpo(m): 6:38pm On Aug 24, 2007 |
with all pleasure, how could i say know? so whats digging with u? |
Re: Flirt Corner by kanz: 6:40pm On Aug 24, 2007 |
dolarpo: |
Re: Flirt Corner by dolarpo(m): 6:43pm On Aug 24, 2007 |
check tahts corrected |
Re: Flirt Corner by kanz: 6:46pm On Aug 24, 2007 |
sorry im lost again. |
Re: Flirt Corner by mishoo(m): 6:47pm On Aug 24, 2007 |
Dolarpo ! Dolarpo !! Dolarpo !!! Watch out ooo. Abeg no dey play with fire oo!!! Wetin you dey do so if na joke, stop am oo!!! |
Re: Flirt Corner by kanz: 6:49pm On Aug 24, 2007 |
@ mishoo. i've missed u baby. |
Re: Flirt Corner by mishoo(m): 6:55pm On Aug 24, 2007 |
kanz:I no only missed you, but couldnt eat for days after seeing your pix !! |
Re: Flirt Corner by minute(f): 7:01pm On Aug 24, 2007 |
na so love fever dey worry u so? |
Re: Flirt Corner by kanz: 7:02pm On Aug 24, 2007 |
@ mishoo |
Re: Flirt Corner by mishoo(m): 7:05pm On Aug 24, 2007 |
minute: THIS NA JEALOUSY OR NA WETIN ?? |
Re: Flirt Corner by kanz: 9:06pm On Aug 24, 2007 |
baby wen r we going 2 start talking about d benjamins? |
Re: Flirt Corner by doyin13(m): 9:08pm On Aug 24, 2007 |
kanz: You sure say you fine reach to make am spend im money? |
Re: Flirt Corner by kanz: 9:12pm On Aug 24, 2007 |
doyin13:doyin ehn, no spoil my runs. because e no work out 4 both of us no mean say i no get future with any man. |
Re: Flirt Corner by Uloh(f): 9:16pm On Aug 24, 2007 |
mishoo. na because i like i dey tell u this oh. kanz na gold digger. hide ur account no frm am. as u see na money money money she just de talk about. |
Re: Flirt Corner by kanz: 9:20pm On Aug 24, 2007 |
mishoo i love you. love doth conquer uloh.wetin dey worry una ( doyin nd uloh) dem send una? abeg mishoo dey one break our home. |
(1) (2) (3) ... (29) (30) (31) (32) (33) (34) (35) ... (55) (Reply)
Game-save Or Slap! / Can You Figure Out The Boys And The Girl In This Photo? / Forum Games Library
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |