Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,732 members, 7,975,805 topics. Date: Tuesday, 15 October 2024 at 01:03 PM

Hm - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Hm (1585 Views)

What A Small Boy Told Me Today Hm / Hm / How To Identify HUSBAND MATERIAL (HM). (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Hm by Nobody: 9:28am On Oct 20, 2018
B
Re: Hm by gabinogem(m): 9:30am On Oct 20, 2018
cheesy cheesy come abeg no make me laugh start to vomit oh
Re: Hm by Nobody: 9:31am On Oct 20, 2018
gabinogem:
cheesy cheesy come abeg no make me laugh start to vomit oh
abeg na strong tin u day use laff so. Make una EPP me
Re: Hm by gabinogem(m): 9:34am On Oct 20, 2018
here2fuk:
abeg na strong tin u day use laff so. Make una EPP me
since when u start am?
Re: Hm by Nobody: 9:36am On Oct 20, 2018
gabinogem:
since when u start am?
e don tay. Like for 3years
Re: Hm by gabinogem(m): 9:37am On Oct 20, 2018
here2fuk:
e don tay. Like for 3years
u normally dey run things with girls apart from the self service?
Re: Hm by Nobody: 9:41am On Oct 20, 2018
gabinogem:
u normally dey run things with girls apart from the self service?
I day go olosho place sumtymz
Re: Hm by gabinogem(m): 9:44am On Oct 20, 2018
here2fuk:
I day go olosho place sumtymz
OK...u fit remember the first time u start am, & wetin make u start am?
Re: Hm by Nobody: 9:48am On Oct 20, 2018
gabinogem:
OK...u fit remember the first time u start am, & wetin make u start am?
na DAT time way poosi day hungry me
Re: Hm by gabinogem(m): 9:53am On Oct 20, 2018
here2fuk:
na DAT time way poosi day hungry me
OK...the only way u fit take stop am na for u to channel that energy & time take do something else, maybe a new hobby, sport or intellectual games... something wey go take u time to master...like learning how to play chess game.
Re: Hm by Nobody: 9:56am On Oct 20, 2018
gabinogem:
OK...the only way u fit take stop am na for u to channel that energy & time take do something else, maybe a new hobby, sport or intellectual games... something wey go take u time to master...like learning how to play chess game.
OK....
Re: Hm by Nobody: 9:57am On Oct 20, 2018
Shey I fit replace am wit normal sex? Maybe if I do am well, I no go self-service
Re: Hm by SirL0neWolf(m): 10:01am On Oct 20, 2018
If your left hand causes you to sin, cut it off
Re: Hm by gabinogem(m): 10:03am On Oct 20, 2018
here2fuk:
OK....
whenever that urge dey worry u, try do exercise like push-ups till u tire, if na night, just sleep off...make sure u give urself sufficient rest(at least 8hours sleep). Try to dey eat fruits regularly. wear clothes often when u wan sleep so that u no go dey touch urself to make the urge come up...last last u need to stop to dey watch porn.
Re: Hm by Regiinald: 10:03am On Oct 20, 2018
here2fuk:
I no no wetin day do me. I go buy card and data and na blue film go finish d data. E don tire me. Any tym I see sisi I go capture Im.body go use and self-service for house. Wetin I fit so to stop dis tin?
My body juz weak now. I self-service lyk 5 time before I slip yesterday. Help me o

Bro, you have so much time on your hands. I mean you are too idle... The best way to cure this is to force yourself to get a gilfriend and start having hobbies like writing or playing football... This will help take time off your hands and your girlfrined will give you a realistic feel of what it means to have sex....

Or you go to God or visit a psychologist
Re: Hm by Nobody: 10:03am On Oct 20, 2018
why you wan stop?
Re: Hm by Nobody: 10:05am On Oct 20, 2018
Regiinald:

Bro, you have so much time on your hands. I mean you are too idle... The best way to cure this is to force yourself to get a gilfriend and start having hobbies like writing or playing football... This will help take time off your hands and your girlfrined will give you a realistic feel of what it means to have sex....

Or you go to God or visit a psychologist
thank you sir

I no need gf. Them do day Colet money
Re: Hm by mkoabiola: 10:14am On Oct 20, 2018
Continue jooooo

It one of ur hobby
Re: Hm by Nobody: 10:30am On Oct 20, 2018
Mrplato iamplato billgatesmaigad hollamie007
Re: Hm by BillgatesMaigad(m): 11:12am On Oct 20, 2018
here2fuk:
I no no wetin day do me. I go buy card and data and na blue film go finish d data. E don tire me. Any tym I see sisi I go capture Im.body go use and self-service for house. Wetin I fit so to stop dis tin?
My body juz weak now. I self-service lyk 5 time before I slip yesterday. Help me o
guy waka come here.

Make we yarn
Re: Hm by IamPlato(m): 11:18am On Oct 20, 2018
QueenBelle:
Mrplato iamplato billgatesmaigad hollamie007
...

Hahahahaha.

Why Do You Like Mentionin me In Talks Like This.

I Teach People How To Self Service. The Classes Include Male And Female
I Can Teach you Too
Re: Hm by BillgatesMaigad(m): 11:31am On Oct 20, 2018
here2fuk:
I no no wetin day do me. I go buy card and data and na blue film go finish d data. E don tire me. Any tym I see sisi I go capture Im.body go use and self-service for house. Wetin I fit so to stop dis tin?
My body juz weak now. I self-service lyk 5 time before I slip yesterday. Help me o
I nor go cast you cos las las no body holy pass. See guy, masturbation na habit and na only you fit stop this your habit. E no dey easy but you gats make up your mind. Stop to dey visit porn sites and try make you get job then get a one girlfriend. Try go church make you pray to God to forgive you and ask God to cleanse you of lustful thoughts.
Re: Hm by Nobody: 1:15pm On Oct 20, 2018
IamPlato:
...

Hahahahaha.

Why Do You Like Mentionin me In Talks Like This.

I Teach People How To Self Service. The Classes Include Male And Female
I Can Teach you Too
let's hear some of your tutorials. Theory before practical
Re: Hm by Nobody: 1:16pm On Oct 20, 2018
BillgatesMaigad:
I nor go cast you cos las las no body holy pass. See guy, masturbation na habit and na only you fit stop this your habit. E no dey easy but you gats make up your mind. Stop to dey visit porn sites and try make you get job then get a one girlfriend. Try go church make you pray to God to forgive you and ask God to cleanse you of lustful thoughts.
so you can speak pidgin
Re: Hm by BillgatesMaigad(m): 1:23pm On Oct 20, 2018
QueenBelle:
so you can speak pidgin
yes mum.
Re: Hm by BillgatesMaigad(m): 1:27pm On Oct 20, 2018
QueenBelle:
so you can speak pidgin
yes mum
Re: Hm by SlayQueenSlayer(m): 1:27pm On Oct 20, 2018
QueenBelle:
so you can speak pidgin

Where you hear am speak pidgin na? Abi na de same thing as speak now?
Re: Hm by TheOdd1sOut: 1:29pm On Oct 20, 2018
SlayQueenSlayer:

Where you hear am speak pidgin na? Abi na de same thing as speak now?
its like you don't understand her. Stop taking things my girlfriend says too literally grin
Re: Hm by SlayQueenSlayer(m): 1:33pm On Oct 20, 2018
TheOdd1sOut:
its like you don't understand her. Stop taking things my girlfriend says too literally grin

No vex, bros. I no know wetin carry my hand put for boyfriend and girlfriend matter sef. I no go do am again oo.
Re: Hm by TheOdd1sOut: 1:33pm On Oct 20, 2018
SlayQueenSlayer:

No vex, bros. I no know wetin carry my hand put for boyfriend and girlfriend matter sef. I no go do am again poo.
what's the meaning of that

(1) (2) (Reply)

She Attempted To Smash My Head After This / Read Me If You Are Single Or In A Relationship: For Next Level Of Prosperity!!!! / Is My Friend Right To Divorce Gus Wife?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.