Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,846 members, 7,979,988 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 10:15 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Which Way Nlng? (215472 Views)
GMAT BOOKS,NLNG,DRAGNET,SHL,SHELL,EDITABLE RESUME TEMPLATES,RESUME MAKER PRO(PC) / Careers At Nlng Recruitment Of Graduate Trainees (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (94) (95) (96) (97) (98) (99) (100) ... (152) (Reply) (Go Down)
Re: Which Way Nlng? by Kenosym(m): 2:54am On Feb 21, 2008 |
from Kuwena Chei! This thread go soon leave me behind-o! Every time I come, the thing go don add one more page. This regime beta pass that time when Opoks dey run things like marathon sef; but anyway, im ma dey try no be small. Kenosky, I salute you-o! Pgm, I dey hail-o! Opoks, birikw'o-o! Tommyex, nothing do you! All ma homies, e go beta for Naija. Amen-o! Did I see well or am I just wishing. But im bi like say na kuwena post wey I see dey pray for Naija. Afterall its like opoks don finally achieve something. I hope kuwena don dey start to be patriotic and next thing I'm go start to dey enjoy naija, then dey love naija and finally dey marry naija, afterall na the end wey dey justify the means, na so me believe. |
Re: Which Way Nlng? by Kenosym(m): 3:07am On Feb 21, 2008 |
Waoooooooooo, my doggedness my strength, I don drag am reach 97 mark, na just say I no come earlier on to fulfil kenosky's dream of achiving this yesterday, but all the same, we don do am. I can now go and sleep,'cause I have a bus to catch dis morning. Finally special prayer, to Opoks; take no kai kai go work today so that you wouldn't drag us to war. But you can take Igbo so you can continue to Glo 4 Glo. Note the quantity you take, so you don't run craze, And mind where you take am so you wouldn't set the office on fire. Finally make sure you call to the thread to let us know how you feel. |
Re: Which Way Nlng? by aniffy4eva(m): 8:31am On Feb 21, 2008 |
Kenosym: Bros, you no dey sleep, ?? |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:04am On Feb 21, 2008 |
pg 97, wao! i love dis. One day one page, very soon, e go pass 100, then come surpass am!!!! |
Re: Which Way Nlng? by skeelo: 9:08am On Feb 21, 2008 |
cheeiiiiii nawao . una no dey sleep, wey una kom turn this thing to competition, God dey but anyhow una try, kenosym, i feel u , pgm, keep it up kenosky , u know try this time kwena, opoks, where una dey again well, for my \Arsenal fans, yest wasnt Bad, we were just , anyhow gotta to go niow [size=44pt]cheeeeeeeeerrrrrrrrrrrrrrrs[/size] |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:14am On Feb 21, 2008 |
runsaway: sha, reassessment and realignment! no tell mi say u be mechanic o |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:15am On Feb 21, 2008 |
c u all later! |
Re: Which Way Nlng? by tommyex(m): 10:09am On Feb 21, 2008 |
sha, reassessment and realignment! no tell mi say u be mechanic o I jus weak 4 d babe oo,she fit be mech engineer sha, I beg let me know about all d coy wey u dey change lyk clothes oo,i may wana try some. Arsenal played well yest bt dint win,There is even more hope SAN SIRO is d final bstop 4 milan.I don yarn 4 arsenal thread jare,una fit go der 4 more info, Ken I am so sure u read all night,easy oo.U wan carry 1st again abi? PGM n RUNS notin do una,hope 2 see more of u 2 ere,i mean ur spice |
Re: Which Way Nlng? by bobbyan(m): 5:03pm On Feb 21, 2008 |
Haaa i dont want this thread to go to page two so let me bring it up sharp sharp |
Re: Which Way Nlng? by pgm(m): 5:40pm On Feb 21, 2008 |
[size=28pt]up Barça!!!!!!!!!!!!!!!![/size] |
Re: Which Way Nlng? by pgm(m): 5:42pm On Feb 21, 2008 |
bobbyan: ? shed more light "Let there be light" |
Re: Which Way Nlng? by pgm(m): 5:48pm On Feb 21, 2008 |
runsaway: if calling u a guy will make u post ur picture then i have no choice but to call u a macho man. I double-dare you to react and post ur picture |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 5:54pm On Feb 21, 2008 |
bobbyan: u well so? abeg , na who u be? |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 5:55pm On Feb 21, 2008 |
pgm: woman lapa how wuz work 2day o jare? |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 5:57pm On Feb 21, 2008 |
pgm: i hope dis will make adriannic come back though celtic at least a draw (if dem no win) sha |
Re: Which Way Nlng? by skeelo: 5:58pm On Feb 21, 2008 |
pgm, abeg take am easy with runaway bridge sorrry runswoman. if u want to see her pix, y not tell her politely at least 4 d sake of love, abi which one bi macho man or macho wetin u call am sef, runsaway u sef u suppose don understand wetin the guy want , try send ur pix to d guy email to avoid raising another issue on the trend, anyway i wont mind seeing it toooooooooooooo anyway, Barca was just lucky to win that match, i actually didnt want them to, dont ask me why, but i celebrate with u for Man U, let's see, i thuink say i go laugh una, but if not for that stup, I remain loyal and faithful to my Arsenal fans, tommyex and co, [size=44pt]ARSENAL ON TOP[/size] Enjoy |
Re: Which Way Nlng? by skeelo: 6:01pm On Feb 21, 2008 |
kenosky, no b small thing. may the Lood Gord help u achieve ur aim, because u wan make the trend reach page 100 sharp, sharp, u begin post both usel, and aim, God go deliver u, with that ur belle wey be like, anyhow my people, we better start thinkg of how we are going to celebrate our 100 page anniversary enuf sayoooooo, sepeeeeeeeeeeeee n irawoooooooooo takia |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:07pm On Feb 21, 2008 |
skeelo: who no well no well! u wan make ARSENAL win make i lose my £20! c ur big belle, bad mouth like u, make i catch u first. |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:10pm On Feb 21, 2008 |
tommyex: wetin u dey try propose my guy? |
Re: Which Way Nlng? by skeelo: 6:12pm On Feb 21, 2008 |
kenosky: I no say reason dey why u dey beef Arsenal, God go surprise u, U kuku no well at all, abeg UP ARSENAL |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:15pm On Feb 21, 2008 |
my great peeps of 'which way NLNG?' i say have a good nyte rest! . For kenosym and pgm wey dey post for dead of the night! hmmmm, i no sabi wetin to yarn but i expect u guys to take it to 98 by 2mrw! skeelo, parting shot, if i catch u, i go maga u o |
Re: Which Way Nlng? by skeelo: 6:16pm On Feb 21, 2008 |
Once u hear or see yur name, answer present from anywhere u r, u hear me baaaaaaaaaa [size=24pt]KENOSKY KWENA OPOKS PGM RUNSAWAY KENOSYM TOMMYEX BOBBYAN[/size] MAKE SURE THIS TREND GETS TO THE PAGE OF THE CENTURIONSSSSSSSSSSSSSSSS |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:16pm On Feb 21, 2008 |
skeelo: |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:18pm On Feb 21, 2008 |
skeelo: WORD!!! |
Re: Which Way Nlng? by skeelo: 6:22pm On Feb 21, 2008 |
bobbyan, abeg no vex, na man u b abi na woman, if u b man, abeg change that name, which one u dey, bobbbylicious or bob manuel for film abi na bobby brown if u b woman, wel, , we will , yan latter |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:23pm On Feb 21, 2008 |
skeelo, u no go go house shey? e b like say u wan |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:25pm On Feb 21, 2008 |
skeelo: woman lapa squared! u with pgm, i no sabi who like woman pass self? |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:31pm On Feb 21, 2008 |
if this thing no enter pg 98 now now, i go and if i all of una must to cos na wetin i want i go get |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:34pm On Feb 21, 2008 |
somebody please tell mi we r on page 98 na! pls, b4 i and somebody (not mi) starts to |
Re: Which Way Nlng? by skeelo: 6:37pm On Feb 21, 2008 |
kenosky: abeg shey una go help me beg this man make e take am easy, u well so, i dont think so, pls help me before he turns anyhow, e be like say na house remain to go, # kwena, opks, pgm, kenosym, tommyex, bobbyluicious, runzaway make una finish the work as usual takia## |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:59pm On Feb 21, 2008 |
skeelo: na wen we reach house, i go give u ur melecine! yeye boi |
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 7:01pm On Feb 21, 2008 |
bye bye oooooooooo |
(1) (2) (3) ... (94) (95) (96) (97) (98) (99) (100) ... (152) (Reply)
The Nigerian Navy Screening List (NNBTS Training) Batch-23/24 / Shell Nigeria (SPDC) Graduate Trainee Recruitment, 2019 / Your NNPC Interview Experience (EH & GT)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 132 |