Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,190,044 members, 7,939,213 topics. Date: Tuesday, 03 September 2024 at 08:29 PM

Football (+/Other Sports) Betting Season 13 - Business (2771) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (3403617 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2768) (2769) (2770) (2771) (2772) (2773) (2774) ... (4810) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:18pm On Aug 13, 2019
captainjack44:


Is this the reason i followed u here? Na because of games wey u dey drop. This place no be comedy zone oga

Na mad men full here oooooo

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by yehmy(m): 9:19pm On Aug 13, 2019
Elvis1331:
yehmy the selfish

Can you be un-selfish tomorrow and share men some booking codes..

E know say e know be your papa money, na alabi money if we chop am together, no bad vibes...

Abeg just share some codes tomorrow..
but i'm selfish Wetin man go do
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:19pm On Aug 13, 2019
yehmy:
Celtic boom dash me that 3.6million now grin

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Darksider131: 9:22pm On Aug 13, 2019
Maskedtitan:
If to say person pick Krasnodar to win Porto one international punter here for talk say person suppose look statistics and analysis. Abeg who do analysis here say Krasnodar go win Porto. Make the person send me his WhatsApp number abeg. sad
local punter porto and krasno have played only one match (just one match) and porto won them by 1 - 0

Possiblity is there that Krasnodar too will do revenge and win the match or draw..

If alvin was good e suppose put porto win or draw


(To be on a saver side)

I checked all those things for afternoon, mehn i couldn't dash out my money to alabi


But (alvin you dey try sha, your most previous games dey enter if well edited)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:24pm On Aug 13, 2019
yehmy:
but i'm selfish Wetin man go do
if na STEW u wan drop u no go waste time but if na potential green ticket na only u go play am..
Na only God go fit punish u ohh
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Darksider131: 9:25pm On Aug 13, 2019
NoMoreBan:
if na STEW u wan drop u no go waste time but if na potential green ticket na only u go play am..
Na only God go fit punish u ohh
everybody knows that guy dey selfish

He only drops games wey e no dey sure of
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by fucc12: 9:25pm On Aug 13, 2019
porto abeg do comeback na
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 9:25pm On Aug 13, 2019
alexistaiwo:
Do you know how much clubs get for just participating in the UEFA champions league group stages?


It is worth more than the prize money of some European leagues first position prize money.



So tell me, how do you think it possible for Porto to fix their match?



i did not say they fixed their match
i am saying the possibility of porto winning the match was slim to me
so i opted for 12
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by gift01: 9:25pm On Aug 13, 2019
Celtic no well
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by highman10(m): 9:26pm On Aug 13, 2019
Wonders shall never end. Very bloody day
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:27pm On Aug 13, 2019
Darksider131:
everybody knows that guy dey selfish

He only drops games wey e no dey sure of
sad
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:27pm On Aug 13, 2019
Nkan be grin

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by yehmy(m): 9:28pm On Aug 13, 2019
Boom baby grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by iamawara(m): 9:28pm On Aug 13, 2019
The 2 games that denied my 41k on sporty. This is unbelievable... Out of 18 games only this guys dey deny me over 1.5

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:29pm On Aug 13, 2019
grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seedorfy134(m): 9:29pm On Aug 13, 2019
iamawara:
The 2 games that denied my 41k on sporty. This is unbelievable... Out of 18 games only this guys dey deny me over 1.5
. Hope still dey never gv up.... Anything can happen

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:30pm On Aug 13, 2019
iamawara:
The 2 games that denied my 41k on sporty. This is unbelievable... Out of 18 games only this guys dey deny me over 1.5
believe d game go play

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by yehmy(m): 9:31pm On Aug 13, 2019
NoMoreBan:
sad
Don't edit your post already saw it grin

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:31pm On Aug 13, 2019
yehmy:
Boom baby grin
Show us love
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seedorfy134(m): 9:31pm On Aug 13, 2019
iamawara:
The 2 games that denied my 41k on sporty. This is unbelievable... Out of 18 games only this guys dey deny me over 1.5
u just need one goal now.... I pray dey score
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Maskedtitan: 9:31pm On Aug 13, 2019
Darksider131:
local punter porto and krasno have played only one match (just one match) and porto won them by 1 - 0

Possiblity is there that Krasnodar too will do revenge and win the match or draw..

If alvin was good e suppose put porto win or draw


(To be on a saver side)

I checked all those things for afternoon, mehn i couldn't dash out my money to alabi


But (alvin you dey try sha, your most previous games dey enter if well edited)
I edited wetin ehn send me I add Porto and the game spoil. Porto game no dey the game ehn share na. I don turn Alvin now abi? You don high truly.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:31pm On Aug 13, 2019
yehmy:
Boom baby grin
congrats
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Darksider131: 9:31pm On Aug 13, 2019
yehmy:
Boom baby grin
you know say i call you cucumber seller

Just share games tomorrow or tonight abeg
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by gift01: 9:32pm On Aug 13, 2019
yehmy:
Boom baby grin
Congrats but put eye for PFP
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:32pm On Aug 13, 2019
yehmy:
Don't edit your post already saw it grin
wetin u saw shocked
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by yehmy(m): 9:32pm On Aug 13, 2019
gift01:
Congrats but put eye for PFP
i don tell you the strategy for pfp na me go still win am i'm sure grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by iamawara(m): 9:33pm On Aug 13, 2019
NoMoreBan:
believe d game go play
I pray. I just refreshed live score and I saw goals. I pray they add d remaining goal cry
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by LaMujer: 9:34pm On Aug 13, 2019
LaMujer:
Oxford, I take God beg you, please score.


My 25k.

Abeg o cry cry cry



Yes, Oxford!!!


Now, Slovan, just hold on to that win. Abeg.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Darksider131: 9:34pm On Aug 13, 2019
Maskedtitan:

I edited wetin ehn send me I add Porto and the game spoil. Porto game no dey the game ehn share na. I don turn Alvin now abi? You don high truly.
guy just dey move

You be learner, no dey infect me with your learner disease
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by israelp(m): 9:34pm On Aug 13, 2019
hmm
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by gift01: 9:34pm On Aug 13, 2019
yehmy:
i don tell you the strategy for pfp na me go still win am i'm sure grin
no let dem come for you
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seedorfy134(m): 9:35pm On Aug 13, 2019
LaMujer:




Yes, Oxford!!!


Now, Slovan, just hold on to that win. Abeg.
u already chop d game..... Green don fall on u

(1) (2) (3) ... (2768) (2769) (2770) (2771) (2772) (2773) (2774) ... (4810)

Football (+Other Sports) Betting Season 10 / What To Do To Make Money Online? / Football (+Other Sports) Betting Season 11

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.