Stats: 3,172,849 members, 7,886,278 topics. Date: Thursday, 11 July 2024 at 07:26 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Regina Daniels Don Yabbis Buhari As She Collect Appointment From Atiku (635 Views)
BBNaija: Regina Daniels, Don Jazzy And Other Celebrities Congratulate Laycon / Regina Daniels Rocks Her Sweet 16 In Bum Shorts; Fans React / Regina Daniels Gets Admitted To University (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Regina Daniels Don Yabbis Buhari As She Collect Appointment From Atiku by Madamaprokotori: 8:12pm On Jan 21, 2019 |
Ogbonge popular jingo Nollywood Naija actress, Regina Daniels don yabbis oga Presido Muhammadu Buhari. The 18-year-old actress, wey don collect appointment as Atiku campaign team as the Youth Campaign Coordinator For Nollywood, take im Instagram to announce her appointment and kon yabbis buhai. Make una read wetin im yarn : http://www.madamaproko.net/2019/01/regina-daniels-don-yabbis-buhari-as-she-collect-appointment-as-the-nollywood-youth-coordinator-in-atiku-campaign-team.html
|
Re: Regina Daniels Don Yabbis Buhari As She Collect Appointment From Atiku by Sam24TECH(m): 8:20pm On Jan 21, 2019 |
Na wetin she sabi abt politics?... I just sory for her. I go just advice her say mak she Sidon just dey enjoy the moni wey dem go giv am, and after that make she do 4:40 waka comot afteral, na our papa dem hard earn moni she enjoy. 1 Like |
(1) (Reply)
Dj Cuppy Wows In Adorable Outfit (photos) / Beautiful Photo From Cristiano Ronaldo's 34th Birthday / After Meetings, I Give Them Hot Hot- Bbnaija Nina
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |