Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,098 members, 7,942,979 topics. Date: Saturday, 07 September 2024 at 09:27 PM

School Good Oh : Lol - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / School Good Oh : Lol (1888 Views)

English Hard Oh! Lol (photo Of The Day) / Pls Check Oh! What Exactly Is This Girl Selling? / Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Go Down)

School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 10:14am On Aug 19, 2010
i dey for inside one sharp corner with my paddy wey just return, and and for our front we get isiewu (goat head), turkey with different kind of drinks wey dey make eye durty.
we dey gist u know . . . the next thing we notice na some boys wey dey the other table and i suspect dem to be yahoo yahoo internet boys.
dem begin dey halla and na small thing dem for fight if not for the bouncer wey come seperate them.

the next thing we begin hear from one of the guy' wey wan fight na: WHO WAS YOU? WHAT IS YOU? WHICH DO U THINK YOU WAS grin grin grin

my friend tap me for hand, mehn u need to see laughter. lol
Re: School Good Oh : Lol by EfemenaXY: 10:19am On Aug 19, 2010
<shakes head in pity>

Dreadful joke - I have no sense of humour angry angry

na only you wan take hand downgrade the quality of jokes for this section lipsrsealed lipsrsealed

**at least ask OJ & co. to tish u**
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 10:20am On Aug 19, 2010
What doesn't break you only serves to make you stronger.
Re: School Good Oh : Lol by Baxilexi(m): 10:22am On Aug 19, 2010
i'd prolly kill ma self after saying this . . . dude am so happy to see you . . . nice tale . . . okay i just lied, whatever . . .
Re: School Good Oh : Lol by EfemenaXY: 10:24am On Aug 19, 2010
Studio CFR:

What doesn't break you only serves to make you stronger.

My signature man!!

But no worries - I get your meaning

**& I feel ur pain**
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 10:25am On Aug 19, 2010
u well so? smiley
Re: School Good Oh : Lol by Nobody: 10:25am On Aug 19, 2010
STUDIO, I think say you don pass to dey hangout for small boiz joint, omo make u step oo, you know what i is talking about. smiley
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 10:26am On Aug 19, 2010
i no local like you.

no kidding grin
Re: School Good Oh : Lol by Baxilexi(m): 10:32am On Aug 19, 2010
hahah. . .a
Re: School Good Oh : Lol by Nobody: 10:43am On Aug 19, 2010
if you no hype yourself, who go hype you. Local champion like you.
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 10:45am On Aug 19, 2010
u dey breath with your anus?

stay on topic hard tough guy. wink
Re: School Good Oh : Lol by Ben13: 10:57am On Aug 19, 2010
Studio, no be you spoke that grammar? Liar! grin
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 10:58am On Aug 19, 2010
hehehe, no grin
Re: School Good Oh : Lol by Baxilexi(m): 11:00am On Aug 19, 2010
breathe wif d anus?? no one but you says the darndest things(studio).
Re: School Good Oh : Lol by sylve11: 4:10pm On Aug 19, 2010
na wa o sad cool
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 7:26pm On Aug 19, 2010
Lol whatevs
Re: School Good Oh : Lol by Arcani: 8:34pm On Aug 19, 2010
stil finkin whether or nt to laugh at da joke, This joke sef na Yoke
Re: School Good Oh : Lol by segzicres(m): 8:38pm On Aug 19, 2010
chai!!!! you people are very unresponsive to funny jokes. i think i actually laughed.
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 9:05pm On Aug 19, 2010
Thanks segzi lol - u be correct guy
Re: School Good Oh : Lol by EfemenaXY: 9:46pm On Aug 19, 2010
There's nuffin funny bout his joke

'tis awful - and full of grammatical errors

really stud - u 4 at least manage use the spell check - abi dat 1 hard u too?

hmmm??
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 9:53pm On Aug 19, 2010
Dis is jokes section where anything goes. No dey biff - if u no like my joke, take a walk
Re: School Good Oh : Lol by EfemenaXY: 9:56pm On Aug 19, 2010
Try harrrrrrrrrrrrrrrrrrder man - e go berra for u!!
Re: School Good Oh : Lol by sledge406: 10:00pm On Aug 19, 2010
Studio, u sef dey crave for appreciation

Na wetin u carry come here na im be dis So u don dey recite this grammar since u dey dat pump price bar
Re: School Good Oh : Lol by blacksta(m): 10:06pm On Aug 19, 2010
sledge406:

Studio, u sef dey crave for appreciation

Na wetin u carry come here na im be dis So u don dey recite this grammar since u dey dat pump price bar



Studio boy don come - i thought them ban u
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 10:13pm On Aug 19, 2010
Sledge lol
U are dead wrong man.
Re: School Good Oh : Lol by EfemenaXY: 10:15pm On Aug 19, 2010
^^ stay on topic jor!!

nor derail the only thread you get tongue
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 10:56pm On Aug 19, 2010
Your business

U wey dem ask wetin u dey study for school u say na Doc u dey study cuz u want to be a Doctor when u grow up.
Re: School Good Oh : Lol by EfemenaXY: 11:03pm On Aug 19, 2010
no dey play wiff ur medication - e dey affect your reasoning

See, Doctor's prescription says: take 2 twice a day for 2 weeks cool
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 11:06pm On Aug 19, 2010
U don miss yo period again shey??
Re: School Good Oh : Lol by EfemenaXY: 11:14pm On Aug 19, 2010
whenever you're short of words - you revert to dirty talk

**true to type: dirrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrty man**
Re: School Good Oh : Lol by sledge406: 11:54pm On Aug 19, 2010
blacksta:

Studio boy don come - i thought them ban u
Blacksta u too miss me. wink

Una too dey think and when una reach test centre una dey always forget wetin una cram.
Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(m): 11:55pm On Aug 19, 2010
Dem know book?

(1) (2) (3)

If Na U Nko Jokes (real Life Disaster) / Oboi See Lov Letter! / That Moment Your Girlfriend Pays For Your Food(photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.