Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,387 members, 7,944,001 topics. Date: Monday, 09 September 2024 at 09:47 AM

D Xpen6iv - Handwork Of God Lyrics. - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / D Xpen6iv - Handwork Of God Lyrics. (352 Views)

Davido - Over Dem Freestyle Refix By D Xpen6iv / Music- D Xpen6iv (d Expensive) - You Got It .. / Only God Can Bless Official Video - D Xpen6iv Feat Fada Kane (2) (3) (4)

(1) (Reply)

D Xpen6iv - Handwork Of God Lyrics. by ettaetta(m): 9:02pm On Feb 03, 2019
D XPEN6IV HANDWORK OF GOD LYRICS

Verse 1
Look into my life o
Tell me wetin you. see
Na the handwork of God o
As E do am for me E go do am for you oh
bad belle don dey wonder say the boys don dey hammer
Dem been say we no go blow but oluwa proove them wrong o
Bridge
Everything I get ( everything I get o)
Everything I be (everything I be o)
Omoge na God o
Na him do am for me o
I no go lack again
I no go lament again o
See my hands are bless by Jehovah
Chorus
Papa God don open my way
Papa God don send down the rain
Right now my life edon better 2x

Verse.2
I dey count my blessings
It is very interesting
Looking back I see many reasons to say thank you Baba
For wetin you do for my life
Obasi Sameh o
Na you change my life o
Repeat bridge
Repeat chorus
Repeat bridge

(1) (Reply)

Coolest Ft. Sayvido Blow / [fresh Music]: Dginosko – Epananamo [prod By Mekoyo] / Yom Tv

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.