Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,284 members, 7,974,289 topics. Date: Sunday, 13 October 2024 at 07:57 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 30 Things You Will Only Hear In Ashawo Quarters (2709 Views)
Jokes For The Week, let us hear urs / All The Statements We Hated To Hear In Secondary School / A Guy Saw His Girl Friend In Ashawo House (2) (3) (4)
(1) (Reply)
30 Things You Will Only Hear In Ashawo Quarters by mciortim(m): 8:05am On Feb 13, 2019 |
1. Abeg cum make I wear cloth. 2. Oga do fast naa. 3. See ds osho free man, u like better toto u no wan pay money. 4. Make am 5k nah, i go Bleep u well. 5. U neva release? Haa! 6. Na only Bleep u pay for oo, no dey touch my breast. 7. Bros abeg do, make i go hustle. 8. Customer, customer hw far naa. 9. Add 1k make i suck ur prick. 10. See ur small prick (chuckles). 11. Wetin naa. Since u dey do ds tin u nefa cum. Toto dey pepper me abeg. 12. Hw much u giv me wey u dey find doggy? 13. Come I will do u well 2day. 14. Abeg get up, e don do. Na so una go dey take tramadol. 15. Na ur mama leg u wan carry up. Abeg respect ursef 16. Wetin u drink come? 17. Oga ppl dey wait outside, hurry up abeg. 18. No carry dat condom comot here oo. No be me una go use do juju. 19. Na talk u wan talk abi na Bleep. 20. Hian!!! Abeg i no dey kiss. 21. Na on top 1,500 u wan change style? 22. No dey turn turn me like dat biko. 23. Oga i swear if ds condom burst u must bring money for medicine oo. 24. Oga yellow, come Bleep better toto. 25. Fine boy come naa, i will do u frm back. 26. Abeg i no dey suck prick for 2k. 27. Wait make i see dat boil for ur prick. Na so una go dey carry disease. 28. Ds one don pass short time oo. 29. Oga abeg use condom, abi u wan share goloria giv me? 30. Touching body - 200, kissing mouth - 250, suckn breast - 300, short time - 500, skin to skin- 1000. Overnight - 2500. If u wan suckn prick u add 500 extra*. 1 Like 1 Share
|
(1) (Reply)
Please Help Me Translate This Dream! / CARTOON: Sports Betting Permutations...? / Photo : I Better Get Married This Year To Avoid Marrying Karishika
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |