Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,030 members, 7,966,796 topics. Date: Friday, 04 October 2024 at 11:45 PM

2face Want To Meet U,join Him On Facebook For Fun: U Can Win Fan Of The Week - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / 2face Want To Meet U,join Him On Facebook For Fun: U Can Win Fan Of The Week (942 Views)

Grammy:list Of Nigeria Musicians That Can Win The GRAMMY AWARD / 2face's "The Ascension" Is Currently The 12th Top Selling Album In The World / Which Nigeria Musician Can Win Grammy Award? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

2face Want To Meet U,join Him On Facebook For Fun: U Can Win Fan Of The Week by experts: 11:13am On Aug 26, 2010
hey guys,

from tuface
! Our target is, a four digit number. Lets keep keep moving on.

we are 99, awoooo! abi nah yahoo? Lets do it, there are some special things that will be happening on this page very soon, wetin we dey wait for nah make we plenty small, make e no be lyk say na ONLY ME dey for here. For this page i no fit do anyhow, na una i dey lean on everytime. Fan of the week go dey dey, and , some other nice ideas wey u fit give are welcome. LETS GO!


Wishing all of una a stress-free week at work/school. As we no even get office and no go school, e no mean say make we no wish u people wey sabi pass us goodluck. UJAH BLESS,


'ONLY ME' Verse 1
If to say nah just me, I'll be
living like I don't care
Live my life until nobody
dare
, If nah just me, I'll be doing
anyhow
Because nobody go dey a to
challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the
carnvial
The personality no matter at
all
Individuality cannot make us
tall
I sing, I sing, for all y'all
Don't let anybody push you
to the wall
Nah community na in make
us tall
Secret society na in break us
all
I don't want to be talking like
a preacher at all
I no want to do as I sabi pass
ball
I know say eno be everybody
e sabi play ball
But arise, o compatriot, if
Nigeria call
Some make you just dey do
your thing, make I do my
thing
Live and let living instead of
to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing


ONLY ME verse 2: I said, who get ear, make
them hear
No go tell anybody say you
see me for here
If nah only me, you know say
, I no go care
Just like everybody I wish life
was fair
Only me, there will be no
one for me to dare
Nobody to follow me, scatter
money in the air
No one to lean on in terms
of despair
Too much of everything, we
no want to share with with
It will be only me going to
the cinema lyrics from
museke.com
No girlfriend to tell once in a
while say 'free me ma'
But now I got Funke, and Enonu
and Chindera
Cos I am the only superman
in the area
Some make you just dey do
your thing, make I do my
thing
Live and let living instead of
to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing


THINK 2CE MA PPL: Just like rains drops falling frm my eyes,Just like tears drops falling
frm d sky,it's like a blessing,a blessing in disguise dat we fail to
realize & we ve to pay d price,pay d price,see young man becareful
and think it 2ce be4 u choose to,to use,before u choose to use your
device so dat u dont ve rain dro, ps falling from your eyes only it is a
blessing in disguise oh what a sacrifice a sacrifice I see


individuality cannot make us tall, secret society na en break us all, so think twice before you choose to use your device. Ujah bless no one can curse, One love. Kpokoooo.


THINK 2CE MA PPL: Just like rains drops falling frm my eyes,Just like tears drops falling
frm d sky,it's like a blessing,a blessing in disguise dat we fail to
realize & we ve to pay d price,pay d price,see young man becareful
and think it 2ce be4 u choose to,to use,before u choose to use your
device so dat u dont ve rain dro, ps falling from your eyes only it is a
blessing in disguise oh what a sacrifice a sacrifice I see



http://www.facebook.com/pages/TUFACE-IDIBIAS-UNSTOPPABLE-INTERNATIONAL-EDITION/127876523908192?v=wall#!/pages/TUFACE-IDIBIAS-UNSTOPPABLE-INTERNATIONAL-EDITION/127876523908192?v=wall

(1) (Reply)

Best Rendition Of The Classic Song,amazing Grace! / Waconzy - Hallelujah (is He Better Than Timaya ?) / Video - Oritse Femi - Better ( Nice Vid)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.