Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,414 members, 7,974,694 topics. Date: Monday, 14 October 2024 at 09:48 AM

See Country O! If You No Send Your Pikin Go School, Dem Go Arrest You.. - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / See Country O! If You No Send Your Pikin Go School, Dem Go Arrest You.. (1541 Views)

Obidients Opelokan o...if At This Point You Can't See God In Action... / Everyone Hates You Because You No Go School / Please What Does Na Dem Dey Rush Us Mean? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

See Country O! If You No Send Your Pikin Go School, Dem Go Arrest You.. by ThePreachersSon: 9:04am On Mar 21, 2019
Oga Adamu Adamu wey be Nigeria Minister of Education done blow say if we Papa and Mama no send dia children go school, e go send dem go jail.

All of us know say the second name of more dan haff of country people na POVERTY. This na the reason wey make many people dey send dia children go hawk.

United Nations tok say Nigeria be one of the country wey children wen no dey go school many pass, as 10.5 million Nigerian children no dey go school and many of dis children na North dem dey.

But one journalist wey him name be James Saleh dey blame government for dis one. E say dem no dey put money reach for education.

But awa minister say if e start to send people go jail, the number of children wey no dey go school go reduce.

1 Like

Re: See Country O! If You No Send Your Pikin Go School, Dem Go Arrest You.. by donbachi(m): 9:22am On Mar 21, 2019
D ones wey we send go,dem dey pursue dem cos of unpaid fees.

2 Likes

Re: See Country O! If You No Send Your Pikin Go School, Dem Go Arrest You.. by ZIAZI(m): 4:50pm On Mar 21, 2019
Una do anything for d graduates wey dey labour market ? Mtscheew... Which parent go get money then allow em child dey hawk instead of attending school ? They should carry out policies to alleviate poverty instead of talking TRASH !

1 Like

Re: See Country O! If You No Send Your Pikin Go School, Dem Go Arrest You.. by Wiseandtrue(f): 7:30pm On Mar 21, 2019
Adamu Adamu is too daft to be an education minister!!!

Not all position requires nepotism undecided

It takes a literate lipsrsealed to know this!!!

(1) (Reply)

Oilserv chairman built school and support best students in Anambra - (Video) / Cradle To Harvard International Schools (C2HIS), Abuja / FG Directs Varsities To Suspend Activities Over COVID-19

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.