Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,918 members, 7,969,813 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 02:37 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) (9380 Views)
What Music Are You Listening To Right Now? / Re:9ice Talk Am Listening Download / New Ruggedman -----------talk I Am Recording (leaked) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by tosinaded(m): 6:27pm On Sep 13, 2010 |
Rugged wey dan dey quote Bible |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by pheesayor(m): 6:41pm On Sep 13, 2010 |
unix4real1: This is the reason why I'm behind 9ice's move. Cabasa already cleared everything. #Now listening ENI DURO by Olamide |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by bjmighty(m): 8:04pm On Sep 13, 2010 |
unix4real1: So wetin con be Twitter man life wahala then. That guy foolis.h for reason best known to him. I swear the guy don fail all hin fans. |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by alisigwe(m): 8:23pm On Sep 13, 2010 |
I wonder why dis "nice" wey resemble mumu village boy dey recieve plenty att like dis.rugged u don soft reach dis level.we agree say "nine" pass u but no allow dis lagos tout mess u up,halla sossick even d late ceo make dem help u bury dis clown.wtf? |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Djswaggz(m): 9:52pm On Sep 13, 2010 |
Nothing sells more than scandals & controversies. . . Now they both got y'all waiting for albums 2 drop. mtchewww |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Dotman01(m): 10:14pm On Sep 13, 2010 |
alisigwe:is it because 9ice sings with deep yoruba dat u callin him tout or wot?. . . O boi no be only twitterman need help, e be like say u sef need one |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Nobody: 11:50pm On Sep 13, 2010 |
. |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by phreakabit(m): 12:01am On Sep 14, 2010 |
No be mistake 9ice Na celibate, No be mistake oh eh!!! No be mistake oh eh!!! |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by bjmighty(m): 1:55am On Sep 14, 2010 |
guddsid: Fashola has a lot of job to do in Lagos ooo. Why u no just close ur stinging maggot mouth and save baba nfash i less thing to worry about. Chai! |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by alisigwe(m): 6:06am On Sep 14, 2010 |
Yes,nt just his stupid accent,but his looks,he's too local abeg!look at his dressing and his unkept hair with mumu mark wey him tak dey diss rugged.dis guy wey 4 starmega jam last 4 years dey run around rugged,now him don get mouth,i no blame am sha!i tink its time they start matching their words with action,rugged, sme couple of shots 4 dat mumu skull go do if u no fit reply jor! |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Genuflect(m): 6:20am On Sep 14, 2010 |
So because he looks local, wetin come happen? Lmao. Oponus too plenty for this thread. Rugged is not going to reply shiiit. That's what his tweets are indicating. And please make una dey remember who start this rubbish. How can my guy record our convo and put it online for everyone to hear? I swear, that kind person fit send assassin come kill person. There's no justifying that. What Rugged did was utterly wrong. Even T-Payne said that |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Dotman01(m): 7:51am On Sep 14, 2010 |
alisigwe:wetin do im look?. . Abi u neva see lil wayne before?. . . Shey na look we wan chop abi wetin dey upstairs and good music wey u fit spit. . . U dey talk as if TWITTERMAN sef na butty. . .abi no be bus the guy sef catch come lagos?. . . Nonsense!!! |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Fred87(m): 9:16am On Sep 14, 2010 |
@Alis.e b lyk say u nd rugged na from d same village.lol, ,9ice made dat ruggedy track worth listenin.so ha8as shud shot d fukup they helped eachother.checkout b.o.b & bruno mars who helped who?9 is a bad nø to wats his name again TwItTeRmAn.eeeez |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Nobody: 9:18am On Sep 14, 2010 |
. |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by unix4real1(m): 10:11am On Sep 14, 2010 |
guddsid: Why twitterman sef no tackle Eedris on phone say na figidifigid megedede rap him dey rap before he jumped to studio and do Ehen part 1 What goes around comes around my broda make twitterman just take am as e take come |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by alisigwe(m): 10:54am On Sep 14, 2010 |
Dis "nice" jst dey get @ rugged now kuz rugged now seems to be vulnerable and confused,i saw nth wrng wit him recording d conversation kuz d media was all over him,he took dat step to clear d bulls surrounding em,so if dats d case!where did rugged go wrng to deserve all dis? |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Genuflect(m): 11:04am On Sep 14, 2010 |
alisigwe:Why Rugged carry the track on top im head like say dem mention im name? I don't get. Dem no yan say im go go prison. So what's with the recording? If you are a star and you can't handle people spreading rumours about you, why hustle to get the fame then? |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by 04kaa: 11:10am On Sep 14, 2010 |
Genuflect:abio genu, even people wey never become star like eldee the dunce , people dey carry big rumor about am say he go reply rhymestein, talkless of a big celeb |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by bjmighty(m): 12:38pm On Sep 14, 2010 |
guddsid: Bros, abeg na pamary wetin u dey? 1 or 2 |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by bjmighty(m): 12:38pm On Sep 14, 2010 |
04kaa: Orie pe omo yi!!! |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Nobody: 1:43pm On Sep 14, 2010 |
. |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by rhymz(m): 2:03pm On Sep 14, 2010 |
That Guy 9ice deserves some lyrical spanking, dat babalawo incantation wey im dey migi di yan for im music don dey make am see im sef as a battle rapper so tay e won dey gbemu with rappers. . . .scheeew. . .he is gradually losing relevance if im no sabi. . . Rugged diss d fackin money miss road d!ck jare! E wan take im own spoil anoda man own dey xpect say make d guy just bone am. . . E get luck, if I be rugged sef I go just murder inc d fool. . . |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Dotman01(m): 2:55pm On Sep 14, 2010 |
rhymz:. . . 9ice na oyigbo market e no sabi say anybody no come. . . rhymz:. . . Twitterman go reply in 2015 |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by akinsadeez(m): 3:41pm On Sep 14, 2010 |
I'm a gentleman Im a gangster. |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by phreakabit(m): 3:52pm On Sep 14, 2010 |
Fashola has a lot of job to do in Lagos ooo. Why u no just close your stinging maggot mouth and save baba nfash i less thing to worry about. Chai! Grin GrinDude BJmighty what the heck is stinging? Abeg make una dey try for una vocabs oh, some non Nigerians dey read this threads too you know, O boy see shelling |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Mobinga: 5:08pm On Sep 14, 2010 |
Toni dey vex for me bullshit nonsence she get luck say i no dey vex today |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by rhymz(m): 5:18pm On Sep 14, 2010 |
phreakabit:. . Lol buttz nakeeed!! |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by Nobody: 7:27pm On Sep 14, 2010 |
B.a.s.t.a.r.d!! |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by ajasa4link: 9:30pm On Sep 14, 2010 |
All dis rughead supporters no dey carry their thinking cap waka o.abi can u imagine d rubbish dat mugu wey quote d convo dey yarn.in fact e be like say e don drink expired palm wine. Anyway i think rughead is stup!d to be uploading d convo he had with nice oya seriki take am ب.بىثض7ح |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by bjmighty(m): 4:17am On Sep 15, 2010 |
guddsid: @Gudssid Lol. . . . . . This boy, u go penme for my hand today, so u never wash the plate wey i say make u go wash for backyard since morning. U dey here dey use wire join my calculator and television together to form Computer abi. . See, i swear u don die today ****Flog! Flog!! Flog!!! ** Uncle Bj abeg oooooo ***Run outside with ordinary pant** @Phreaakabit. . . . . .U commot for here with that your stinging yansh wey dey smell like beans wey never donn |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by nateevs(m): 9:26am On Sep 17, 2010 |
Oooops! This is massive. I don't like disses. I am a big Alapomeji fan . . . I absolutely adore the whole crew from Wise to Snow, Seriki, Kayefi and 9ice because these guys know how to make music. Cheepho is off the chain with beats and the whole crew blow my mind. I wish they concentrate on making good music and not go down the route of dissing. . . . And to those who think Seriki has peaked, y'all don't know a thing. Dude must be the most underrated rapper in Nigeria. Check out his tracks "Control" feat 9ice and "Classy Girl" feat Wise. . . Cheepho produced both tracks. He's got punch lines. (Well for those that understand Yoruba). |
Re: New Music: 9ice (Talk I Am Listening - Ruggedman Diss) by nellaluv(f): 9:57am On Sep 18, 2010 |
Why would you call sum1 a bastkard on ur track, menh that's the height of being disrespectful, you crossed the line foo!, get on ur knees or imma spill ur guts by the pool you think u 9ice, but my payne(pain) is rugged and gonna crush you like ice. |
Promote Your Music For Free. Start Uploading Your Songs Now On Vertch / Video: Asa - The Way I Feel / Most Consistent Nairaland's Rapper Drops New Single (SEWERE)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |