Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,172,818 members, 7,886,192 topics. Date: Thursday, 11 July 2024 at 03:30 AM

Free Lyrics 'aishat' By Blizbeat - Music Business - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Music Business / Free Lyrics 'aishat' By Blizbeat (204 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Free Lyrics 'aishat' By Blizbeat by blexxin200(m): 12:00pm On May 09, 2019
VERSE
Wetin I go do girl, see your love don't take over me
can't let you go, cause you give me ginger
don dey pray many days make you come my way
Only you I know, only you I know baby

CHORUS
Aishat give me love oh
Love wey I never see
Aishat show me love oh
One time i dey here for you

Aishat give me love oh
Love wey I never see
Aishat show me love oh
This kind love, that I really want

VERSE
Everytime I see you girl, you dey make me feel like king
I no go dull, one time, I go make you my queen
See life can be funny, I never know you come way
But now that you do, I go give love wey you never see

Give me one love
All i need is your love
Only you, your love girl

CHORUS
Aishat give me love oh
Love wey I never see
Aishat show me love oh
One time i dey here for you

Aishat give me love oh
Love wey I never see
Aishat show me love oh
This kind love, that I really want

(1) (Reply)

The New Upcoming Gospel Artist And Song Writer / Let Us Get You Views On Your Music Videos At Cheaper Rates / Music Promotion In Nigeria

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.