Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,228,132 members, 8,072,827 topics. Date: Friday, 07 February 2025 at 01:07 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Grace Ama Mensimah Amponsah Runs Away After Arriving Paris (42975 Views)
Man Spanks A Lady's Backside In Computer Village And Runs Away, She Curses Him / Robbers Attack Cubana Chief Priest, Minutes After Arriving Nigeria / Nigerian Man Killed After Arriving The Country For Election. Graphic Photos (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Grace Ama Mensimah Amponsah Runs Away After Arriving Paris by NigeriaIsDoomed: 11:04pm On Jun 11, 2019 |
Problemkid1:ogbeni, wetin I go gain if ah no put these burnt offerings and starving creatures where dem suppose dey. 1 Like 1 Share |
Re: Grace Ama Mensimah Amponsah Runs Away After Arriving Paris by NigeriaIsDoomed: 11:49pm On Jun 11, 2019 |
Just30:kolo mental wey worry u no be here kid. I don advise u before make u kari ur mumuness japa go una crappy cobweb ( Ghana web) Kid abi u see ur fellow illiterates here? No let me panel beat that ur coconut head o. |
Re: Grace Ama Mensimah Amponsah Runs Away After Arriving Paris by Just30: 11:53pm On Jun 11, 2019 |
NigeriaIsDoomed:time wastage you can't speak proper english |
Re: Grace Ama Mensimah Amponsah Runs Away After Arriving Paris by NigeriaIsDoomed: 12:45am On Jun 12, 2019 |
Just30:illiterate kid i be naija guy. U want make I dey throway that nonsense 2nd hand English wey Gaynaians dey throway? Ur craze don enta new level but no run I go cage u wey u suppose dey before I kari u go wey dem dey treat mumu wey mad like you. |
Re: Grace Ama Mensimah Amponsah Runs Away After Arriving Paris by Just30: 12:48am On Jun 12, 2019 |
NigeriaIsDoomed:you are not making sense speak like a literate with a functioning head |
Re: Grace Ama Mensimah Amponsah Runs Away After Arriving Paris by NigeriaIsDoomed: 12:52am On Jun 12, 2019 |
Just30:mumu kid, I don buy your cage wey I go put u inside b4 I go kari u go wey dem dey treat mad people for dier U go dey well soon mumu kid |
Re: Grace Ama Mensimah Amponsah Runs Away After Arriving Paris by NigeriaIsDoomed: 1:42am On Jun 12, 2019 |
chrisagyei:mumu abeg u fit carry your mumu life enter Cobweb( Ghana web). We no want mumu for here. 1 Like 1 Share
|
Re: Grace Ama Mensimah Amponsah Runs Away After Arriving Paris by alphaNomega: 7:02am On Jul 26, 2019 |
daddytime: You are not just okay |
Police Arrest Two For Robbing Sex Workers In Lagos / Police Arrest LASU Worker For Lover’s Death (photo) / Waitress Dies Mysteriously In Hotel In Umuahia, Angry Villagers Barricade Hotel
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |