Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,670 members, 7,996,426 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 09:51 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Let's Talk About Fela's Political Lyrics. (7766 Views)
Throwback Photo Of Fela Kuti Wearing Pant To Play Table Tennis / Ex-wife Reveals Shockin Details About Fela,Says I Want d World To Know The Truth / What Do You Think About Fela Durotoye ? (2) (3) (4)
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by Katsumoto: 9:22pm On Oct 06, 2010 |
Authority stealing Lyrics You be thief (I no be thief) You be rogue (I no be rogue) You dey steal (I no dey steal) You be robber (I no be robber)You be armed robber (No be armed robber) I no be thief (You be thief) I no be rogue (You be rogue) I no dey steal (You dey steal) I no be robber (You be robber) I no be armed robber (You be armed robber) [Chorus] Argument, argument! Argument, argument, argue Them argue Everbody dem argue Them dem dem argue Up and down them argue Everbody dem argue Them dem dem dem argue Yes yes, them argue Everbody dem argue Argument about stealing Somebody don take something Wey belong to another person Then you go hear: You be thief (I no be thief), On top of the road, on the side People dey waka Office workers, labourer workers, workers' workers Them go dey waka Inside bus them go dey Motorcycle them dey ride Plenty, plenty crowd Inside this crowd Sometimes for one corner Sometimes for one street You go dey hear: ha ha! I miss baba |
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by Katsumoto: 9:26pm On Oct 06, 2010 |
TEACHER DON’T TEACH ME NONSENSE A kujuba, A kujuba, *[CHORUS]- EH____ (repeat 7x) Yehhhh- eh! Ke-re-KE, Ke-re-KE, Ke-re-KE, Ke-re-KE, Ke-re-KE, Ke-re-JI-KE-KE *[CHORUS]- YAH Ke-re-ke- JI- Ke-ke CHORUS)- YAH ---------ke- JI- Ke-ke *[CHORUS]- YAH Ke-re-ke-KE- JI- Ke-ke (repeat 3x) Ke-RE-ke… All the wahala**, all the problems, **(affliction/trouble) All the things, all the things they go do, For this world go start, When the teacher, schoolboy & schoolgirl jam** together **(collide) Who be teacher? I go let you know, (repeat 3x) When we be pikin**, **[child] *[CHORUS] ‘FATHA/ MAMA” BE TEACHER When we dey for school *[CHORUS] TEACHER BE TEACHER When we dey University *[CHORUS] LECTURER BE TEACHER When we start to work *[CHORUS] GOVERNMENT BE TEACHER Who be government teacher? *[CHORUS] CU-ULTURE AND TRADITION Who be government teacher? *[CHORUS] CU-ULTURE AND TRADITION Cu-ulture and tradition *[CHORUS] CU-ULTURE AND TRADITION Cu-ulture and tradition *[CHORUS] CU-ULTURE AND TRADITION Now the problem side, of a teaching student-ee I go sing about I don pass pikin, I don pass school, university, se-fa pass As I don start to work, na government I must se-fa pass Da go for France *[CHORUS] YES SIR (*after each line) [occassionally “YES MAAM”] Engi-land Italy Germany Na dem culture For der’ Be teacher For dem Go China Russia Korea Viet Nam Na dem culture For der’ Be teacher For dem Go Syria Jordan Iran Iraq Na dem culture For der’ Be teacher For dem Let us face ourselves for Afrika Na de matter of Afrika This part-ee of my song Na all the problems of this world In we dey carry, for Afrika |
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by Katsumoto: 9:31pm On Oct 06, 2010 |
semid4lyfe: For some reason, I have to agree with you although I connect with all baba's songs BEASTS OF NO NATION Ah- Let’s get now into another, underground spiritual game Just go to help me the answer, go to say, “Aiya-kata”- Oh ya O’feshe-Lu [CHORUS] AIYA-KATA *(after each line) O’feshe- g’Ba *(2x) O’feshe-Woh [CHORUS] AIYA-KATA *(after each line) O’feshe-Weng Aiya kata Aiya Koto Aiya Kiti Aiya Kutu O’feshe-Lu [CHORUS] AIYA-KATA *(after each line) O’feshe- g’Ba *(2x) Oh-----, Basket mouth wan start to leak again, oh- [CHORUS] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not) [CHORUS] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re (stanza 2x) Basket mouth wan start to leak again, oh- [CHORUS] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Fela, wetin you go sing about? [CHORUS] DEM GO WORRY ME… *(after each line) (3x) Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry [CHORUS] DEM GO WORRY ME *(After each line) Dey wan to make us sing about prison Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town Dey wan to know about prison life Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town *(repeat stanza) Fela, wetin you go sing about? [CHORUS] DEM GO WORRY ME Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry The time weh I dey, for prison, I call am “inside world” The time weh I dey outside prison, I call am “outside world” Na craze world, na be outside world [CHORUS] CRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy) Na be outside- da police-i dey Na be outside- da soldier dey Na be outside- da court dem dey Na be outside- da magistrate dey Na be outside- da judge dem dey Na craze world be dat Na be outside- Buhari dey Na craze man be dat Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- Idia-gbon dey Na craze man be dat- oh Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- dem find me guilty Na be outside- dem jail me five years ------------------I no do nothing Na be outside-dem judge dey beg ee-o Na craze world be dat, Na craze world be dat Na be outside- dem kill dem students Soweto, Zaria, and Ife Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat, Na be outside- all dis dey happen Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat, ee-oh…, Make you hear this one [sax responses] War against indiscipline, ee-oh Na Nigerian government, ee-oh Dem dey talk ee-oh “My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline” Na Nigerian government, ee-oh Dem dey talk be dat “My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline” I never hear dat before- oh Make Government talk, ee-oh “My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline” Na Nigerian government, ee-oh Dem dey talk be dat Which kind talk be dat- oh? Craze talk be dat ee-oh Na animal talk be dat – oh Na animal talk be dat – oh [CHORUS] MANY LEADERS AS YOU SEE DEM [CHORUS] NA DIFFERENT DISGUISE DEM DEY-OH [CHORUS] ANIMALS IN HUMAN SKIN [CHORUS] ANIMAL-I PUT-U TIE-OH [CHORUS] ANIMAL-I WEAR AGBADA [CHORUS] ANIMAL-I PUT-U SUIT-U *(2x- 2nd time with lead voc) These disguising leaders ee-oh, na wah for dem [sax responses after each] Dem-o hold meeting everywhere, dem reach America (2x stanza) Dem call the place, the “United Nations” [sax responses after each] Hear-oh another animal talk Wetin united inside “United Nations”? Who & who unite, for “United Nations”? No be there Thatcher & Argentina dey No be there Reagan & Libya dey Is-i-rael versus Lebanon Iran-i-oh versus Iraq-i East West Block versus West Block East No be there dem dey oh- United Nations Dis “united” United Nations One veto vote is equal to 92 […OR MORE, OR MORE] What kind sense be dat, na animal sense (2x) [CHORUS] MANY LEADERS AS YOU SEE DEM [CHORUS] NA DIFFERENT DISGUISE DEM DEY-OH [CHORUS] ANIMALS IN HUMAN SKIN [CHORUS] ANIMAL-I PUT-U TIE-OH [CHORUS] ANIMAL-I WEAR AGBADA [CHORUS] ANIMAL-I PUT-U SUIT-U *(2x- 2nd time with lead voc) Dem go hold meeting, oh, Dem go start yab human beings Animal talk don start again Dash dem, human rights Dem go hold meeting, oh, Dem go start yab human beings Animal talk don start again Dash dem human rights *(repeat stanza) How animal go know-say dem no born me as slave? How animal go know say slave trade don pass? And, dey wan dash us human rights Animal must talk to human beings Give dem human rights I beg-I, oh , make you hear me well-u well I beg-I, oh, make you hear me very well Human rights na my property So therefore, you can’t dash me my property Human rights na my property Dey wan dash us human rights Some people say, “Why I dey talk like dis, No be talk like dis, dem take to carry me go prision ee-oh” No be me dey talk, na Prime Minister Botha dey talk, ee-oh (2x) Him say, “this uprising will bring out the beast in us” [CHORUS] THIS UPRISING WILL BRING OUT THE BEAST IN US (repeat stanza 3x) Eh Ji Keke- my argument Botha na friend to Thatcher & Reagan Botha na friend to some other leaders too And together dem wan dash us human rights Animals wan dash us human rights Animal can’t dash me human rights Animal can’t dash us human rights [CHORUS] MANY LEADERS AS YOU SEE DEM [CHORUS] NA DIFFERENT DISGUISE DEM DEY-OH [CHORUS] ANIMALS IN HUMAN SKIN [CHORUS] ANIMAL-I PUT-U TIE-OH [CHORUS] ANIMAL-I WEAR AGBADA [CHORUS] ANIMAL-I PUT-U SUIT-U *(2x- 2nd time with lead voc) Beasts of no nation- Egbe Ke Gbe na bad society |
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by fstranger3(m): 2:51am On Mar 06, 2011 |
God Bless Fela |
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by Nobody: 4:01pm On Sep 01, 2014 |
Great fela. |
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by Nobody: 4:09pm On Sep 01, 2014 |
Bluetooth2: That part is really emotional,i think he cried when he reached therefela dey inside jail, beko dey dia too. |
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by Nobody: 4:11pm On Sep 01, 2014 |
Bluetooth2: fela music on Arny conspiracy,missing monies and shagari election which is akin to late yardua's election.the funniest thing is that shagari was also imposed by OBJoh my favourite. |
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by Bmark: 4:45pm On Sep 01, 2014 |
Pukkah: I like the flow of Confusion Break Bone (CBB).especially the part he sang double wahala for dead body... That part was hihly spiritual...not the brainless one orishafemi is singing today with no message |
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by azimibraun: 5:37pm On Sep 01, 2014 |
palava |
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by anago90: 5:54pm On Sep 01, 2014 |
nostalgic mehn!!! now that Nigeria music has gone to the dogs. officially Nigerian music is dead. |
Re: Let's Talk About Fela's Political Lyrics. by Nobody: 7:08am On Jan 15, 2019 |
TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURER BE YOUR NAME TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURE BE THE SAME MAKE-EE NO TEACH-EE ME AGAIN OH AS SOON TEACHING FINISH YES, DA THING-EE IT GON DIE IT DEY-O AS SOON TEACHING FINISH YES, DA THING-EE IT GON DIE IT DEY-O ME AND YOU NO DEY FOR THE SAME-U CATEGORY NA THE SAME CATEGORY-O Let's get down, to the underground spiritual game We all sing together, play music together in happiness All you have to do is sing what I play on my horn Now Let's go... A kujuba, A kujuba YE-EHHHH! Yehhhhhh-Ey! Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-ke, Ke-re-Ji-Ke-Ke YAA! Ke-re-ke Ji Ke-ke YAA! Ke-re-ke Ji Ke-ke YAA! Ke-re-ke-Ke Ji Ke-ke YAA! All the wahala, all the problems, All the things, all the things they go do, For this world go start, When the teacher, schoolboy and schoolgirl jam together Who be teacher? I go let you know When we be pikin FATHA/ MAMA BE TEACHER When we dey for school TEACHER BE TEACHER Now dey University LECTURER BE TEACHER When we start to work GOVERNMENT BE TEACHER CU-ULTURE AND TRADITION (*after each line) Who be government teacher? Who be government teacher? Cu-ulture and tradition Cu-ulture and tradition Now the problem side, of a teaching student-ee I go sing about I don pass pikin, I don pass school, university, se-fa pass As I don start to work, na government I must se-fa pass Da go for France YES SIR/YES MAAM (*after each line) Engi-land Italy Germany Na dem culture For der' Be teacher For dem Go China Russia Korea Viet Nam Na dem culture For der' Be teacher For dem Go Syria Jordan Iran Iraq Na dem culture For der' Be teacher For dem Let us face ourselves for Afrika Na de matter of Afrika This part-ee of my song Na all the problems of this world In we dey carry, for Afrika Wey no go ask-ee me WHICH ONE? (*after each line) Problems of inflation Problems of corruption Of mismanagement Stealing by government Nothing we dey carry All over Afrika Na de latest one Na him dey make me laugh AUSTERITY (*after each line) Austeri- Austeri- Na him dey latest one Na him dey make me laugh Why I dey laugh? Man no fit cry? Who be our teacher na Oyinbo? Who be our teacher na Oyinbo? A na false, the first election And the second election held in Nigeria Na the second election na it was pass BOBA LA NONSENSE (*after each line) Boba la nonsense Boba la nonsense He pass redeem He pass corruption Which kind election be dis? People na go vote Dem come get big big numbers Thousands to thousands Millions to billions Which kind election be dis? Boba la nonsense Na dem-o-cr-azy be the deal Na dem-o-cr-azy be the deal Who don teach us ee dem-o-cr-azy? (Bo-ptch!) Oyinbo teach-ee us (Yuh-ngh!) Oyinbo for Europe-oh Oyinbo teach us many many things-ee Many of dem things I don sing about-ee Me I no gin copy Oyinbo style Let us think say, Oyinbo no pass me When Shagari finish him elections Wey dem no tell am, say him make mistake-ee Say this yo, no be democracy Oyinbo dem no tell army self Na for England-ee, I me no fit take over I come think about this demo-crazy Democrazy DEMO-CRAZY (*after each line) Crazy demo Demonstration of craze Crazy demonstration If it no be craze Why for Afrika? As time dey go Things just dey bad They bad more and more Poor man dey cry Rich man dey mess Demo-crazy Democrazy Crazy demo Demonstration of craze Crazy demonstration If good-u teacher teach-ee something And student make mistake Teacher must talk-ee so But Oyinbo no talk-ee so I suffer dem, Dey suffer dem Dem dey say da teaching get meaning Different different meaning Different different kinds of meaning That is why I say That is the reason of my song That is the conclude The conclud-ee of my song I say, I sing, I beg everyone to join my song (3x) --------------------- TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURER BE YOUR NAME TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURE BE THE SAME MAKE-EE NO TEACH-EE ME AGAIN OH AS SOON TEACHING FINISH YES, DA THING-EE IT GON DIE IT DEY-O AS SOON TEACHING FINISH YES, DA THING-EE IT GON DIE IT DEY-O ME AND YOU NO DEY FOR THE SAME-U CATEGORY NA THE SAME CATEGORY-O --------------------- Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-ke, Ke-re-Ji-Ke-Ke YAA! Ke-re-ke Ji Ke-ke YAA! Ke-re-ke Ji Ke-ke YAA! Ke-re-ke-Ke Ji Ke-ke YAA! |
"I Regret Supporting Subsidy Removal" - Prof Jeffery Sachs / Farmers Get Debit Cards For Farming Inputs In Osun / Movement Of Cattle And Herdsmen Banned In Bauchi & Plateau After 7pm
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66 |