Stats: 3,173,130 members, 7,887,265 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 05:19 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (5055297 Views)
BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread / BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (7630) (7631) (7632) (7633) (7634) (7635) (7636) ... (8320) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:04pm On May 15, 2020 |
If you like post pictures of all the beautiful mansions on Google. My own be sey, Mercy's house na mansion. It is called the LAMBO's Mansion. Kikikikikikiikiki! Oya wail some more.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:05pm On May 15, 2020 |
Una go thank me for this free lecture I dey give una oo. Even when it was on NL frontpage it was called a duplex in a neighbourhood na for dia you wan locate mansion. May we not be this dumb oi 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by seasy: 10:05pm On May 15, 2020 |
Gbegirisoup, I never knew this mansion you've been mentioning here has been giving people chest pain. Chai ![]() ![]() ![]() Mercy's Mansion! 12 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:06pm On May 15, 2020 |
seasy: Hahehehheh hahahaha! My sister! The mansion pain Dem pass anything. Plus the show too. Mercy's Mansion is beautiful.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:06pm On May 15, 2020 |
Mansion in amerigbo dictionary abi. In a nutshell agama's flat in lekki falls below the standard of a mansion. In amerigbo dictionary. A mansion is a small house with neighbours and flatmates Interesting ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:07pm On May 15, 2020 |
Mansion in Lekki. Not near Ikeja under bridge o. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Don't mistake this mansion for Chiwawas self contain.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:08pm On May 15, 2020 |
Hehehe. The picture is clearer now Over 20 neighbours in different flats ooo. I see ![]() 1 Like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:08pm On May 15, 2020 |
Agama said 75 million house paid in full. She did not call it a mansion Now I see ![]() ![]() ![]() Even she know say na duplex ooo 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:09pm On May 15, 2020 |
Na still mansion... Lambo's Mansion... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() A mansion is still a house ode!. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:10pm On May 15, 2020 |
You cannot get a mansion for 75 million naira in Naija It is too cheap for it in dollars that money cannot get you a two bedroom house self ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:11pm On May 15, 2020 |
You can! Contact MercyEke let her connect you to where she bought her Mansion. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 12 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:11pm On May 15, 2020 |
In agama's words. "75 million naira house paid in full" Biko wey the mansion for the duplex. Na which day duplex become mansion 1 Like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:12pm On May 15, 2020 |
I use dollars not naira. Duplex nor be mansion ooo ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:12pm On May 15, 2020 |
Yes, Her mansion was paid in full. I Stan a bosschick. Can your fav but a mansion and pay in full? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:13pm On May 15, 2020 |
She said she use dollars not naira. My friend go and drink your garri. Hunger don dey mess your brain up. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:14pm On May 15, 2020 |
Agama:75 million naira HOUSE paid in full. 4 bedroom duplex for lekki nor be mansion ooo ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:15pm On May 15, 2020 |
Gbegiri:Garri and groundnut is bae ![]() ![]() ![]() ![]() Oh poor boy 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:15pm On May 15, 2020 |
Na Mansion. Mercy called it the Lambo mansion. That is what it is.... ![]() ![]() ![]() Mansion... Let your smello sell her kidneys to buy one. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:16pm On May 15, 2020 |
According to world standard it is not. It is just a flat. Maybe in agama land it is afterall na poor people full there na ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:17pm On May 15, 2020 |
You cannot comman know more than the people that brought about the word MANSION Agama bought a flat according to their books ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:17pm On May 15, 2020 |
The Lambo Mansion. Mercy dey wan die for your sweet mansion o. Hahehehheh hahahaha! I don laugh tire. See tears!. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:19pm On May 15, 2020 |
Lambo Mansion. Where all the action happens. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:19pm On May 15, 2020 |
Thank the heavens that the outside world is not that stupid ![]() ![]() 1 Like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:21pm On May 15, 2020 |
Mansion and sharing flat and gateman with people ![]() ![]() Abeg show me where the mansions below dey share flat with 10 neighbours ![]() 1 Like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:22pm On May 15, 2020 |
I'm happy the outside world agreed she bought her Mansion and paid in full. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Pure joy!.. Lambo Mansion!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by seasy: 10:22pm On May 15, 2020 |
Gbegirisoupp: No be small thing o! Keep spraying the pepper! ![]() ![]() 11 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:23pm On May 15, 2020 |
Duplex you mean ![]() ![]() 1 Like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:23pm On May 15, 2020 |
seasy: My sister that's what I live for here. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() By the way have you see our Mansion? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:24pm On May 15, 2020 |
Make una nor dey deceive una selves biko. Person dey talk facts una dey talk facts. No amount of pepper can change facts ooo ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:24pm On May 15, 2020 |
Yes na it is a flat with 10 neighbours. Una must poor to dey call duplex mansion ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 10:25pm On May 15, 2020 |
Na Mansion. E pain am!. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 10:26pm On May 15, 2020 |
Punch can't be lying na. You don't know more than them. 1 Like
|
(1) (2) (3) ... (7630) (7631) (7632) (7633) (7634) (7635) (7636) ... (8320) (Reply)
BBNaija 2020 Live Updates Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |