Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,418 members, 7,964,714 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 06:39 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Pictures (186481 Views)
Strange But Funny Pictures Of People Carrying Bags Of Cements / Another Funny Pictures Thread To Spice Up Your Night! / Funny Pictures To Spice Up Your Day (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (47) (48) (49) (50) (51) (52) (53) ... (57) (Reply) (Go Down)
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 7:56pm On Mar 07, 2011 |
so you are making living wetin KDK dey do? |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 7:58pm On Mar 07, 2011 |
^^ Brosman, your tatafo radar is very strong. Anyway e no concern you. You fit go back to your base now. |
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 8:01pm On Mar 07, 2011 |
chei he concern me ooo cos na me be your elder brother mama most hear this |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 8:02pm On Mar 07, 2011 |
My Dream Team!
|
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 8:06pm On Mar 07, 2011 |
bashy_demy: Bia, do I know you? |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 8:13pm On Mar 07, 2011 |
Bashy n Tanimz, una don start again, @ Tanimz, tanx for making extra cash for us jare, we need it. |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 8:27pm On Mar 07, 2011 |
^^ No problem dear. You know you can always count on me. |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 8:48pm On Mar 07, 2011 |
^^Yes o o o. my dearest,i am off to bed now . |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 8:51pm On Mar 07, 2011 |
Have a good night dear. Dream of me. |
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 8:55pm On Mar 07, 2011 |
love in tokyo tanimz:ask google that question |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 9:00pm On Mar 07, 2011 |
Is google the only search engine you know? |
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 9:06pm On Mar 07, 2011 |
hmmm then you can ask mammal.com or ask.com |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 9:13pm On Mar 07, 2011 |
Sule. |
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 9:53pm On Mar 07, 2011 |
Deborah |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 9:53pm On Mar 07, 2011 |
Salisu. |
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:38am On Mar 08, 2011 |
memuna |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 3:30am On Mar 08, 2011 |
Tunfulu, baba Comfort. |
Re: Funny Pictures by Idowuogbo(f): 9:59am On Mar 08, 2011 |
@kdk dose guys browsing inside dat dom ;Dlwwwkmdddd .does maga must to pay o, imagine na inside heat dem dey log in so mehn na kain tin dey make bois vex use yahooo plus catch dem if dem no respond nd normal way |
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 10:15am On Mar 08, 2011 |
Idowu talking from experience? |
Re: Funny Pictures by Idowuogbo(f): 10:56am On Mar 08, 2011 |
talking from wot i googled , u sef google am wa da mo , oshamo |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 11:09am On Mar 08, 2011 |
ok
|
Re: Funny Pictures by KDK(m): 11:23am On Mar 08, 2011 |
Idowuogbo: @ yahoo plus! Id, u don kolo finish. |
Re: Funny Pictures by Nobody: 11:29am On Mar 08, 2011 |
i wan go that beach, if its in naija, the kain levels of B.O.O.B.S and P.R.I.C.K u go see there fit change your idea of intimacy forever |
Re: Funny Pictures by Idowuogbo(f): 11:35am On Mar 08, 2011 |
KDK:not i neva kolo ifnish o , am still righted but na true yarns na @lancaster u wan go dat beach u go fear wen ur revolver loose its aim bcus excitement don overflow ur borri |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 11:54am On Mar 08, 2011 |
lancaster: O'l boy , u go fear intimacy! |
Re: Funny Pictures by shakara4u(m): 12:48pm On Mar 08, 2011 |
wondefuLLLLLLLLL need a vac ASAP, KDK wherez it at? |
Re: Funny Pictures by Nobody: 12:50pm On Mar 08, 2011 |
@ido na dt 1 i like pass @kdk that intimacy na daily wet dreams e de carry come |
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:56pm On Mar 08, 2011 |
i would love to be in that beach pls can someone tell me where that beach is? |
Re: Funny Pictures by Nobody: 1:56pm On Mar 08, 2011 |
me too |
Re: Funny Pictures by Idowuogbo(f): 1:58pm On Mar 08, 2011 |
bashy_demy:it dey libya waka go na , go na and see if dem no boil ur osuma chop |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 6:03pm On Mar 08, 2011 |
shakara4u: bashy_demy:Well, I don't know where dis particular one is but the one myself and friends av been to are located in the canary Islands (Spanish territory), lovely weather, gud standard of living ad wat's more Hot gurls, if u are serious, try the one in Las palmas, i think it is the best of dem all. here is a link: http://www.worldrover.net/archive/0404Hot/NudeCanary.htm |
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 8:20pm On Mar 08, 2011 |
KDK the link no open oooo make i see wetin dey maybe na hell |
(1) (2) (3) ... (47) (48) (49) (50) (51) (52) (53) ... (57) (Reply)
Very Funny Nigerian Memes That Will Make Your Day (photos) / My Hilarious Picture Album / Only The Genius Can Know This, Wanna Try?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |