Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,897 members, 7,973,066 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 07:40 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / [LYRICS] DJ Spinall Ft. Wizkid & Tiwa Savage – Dis Love (1261 Views)
Dj Spinall Releases "Dis Love" Features Wizkid And Tiwa Savage (Video) / DJ Spinall Ft. Kizz Daniel - "Baba" (Video) / DJ Spinall Ft. Wizkid - "Nowo" (Video) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
[LYRICS] DJ Spinall Ft. Wizkid & Tiwa Savage – Dis Love by Instrumentalng(m): 11:30pm On Jul 24, 2019 |
Tell me baby girl how you dey o Baby tell me make I know how you dey o Baby tell me how much I go pay o We go fly go anywhere for holiday o This love na waalangolo This love na nwantinti Make we play like we dey movie o That kind play wey you go dey play mummy o Mummy o (x3) Girl na me go dey play daddy o Girl if you be baby I be nanny o See as you fine like Agbani o Yeah Sho ma wa, sho ma kpalangolo Wa sho ma wa duro le Baby make I dey where you dey Come make I show you special lovin' (x2) Anywhere you dey I go dey o As long as I dey with my baby o Wetin dem no know dem go hate o Kiss me baby make dem vex o Carry the matter for their head o Kiss me baby make I rest o Nobody do me like you do Kiss me baby make dem vex o This love na kpalangolo This love na nwantinti This love na kpalangolo This love na nwantinti Baby girl abegi sit down pon it o Baby girl come whyne up on it o I know you **** need sweet melanin O Girl na you go be my sweet senorita American girl come whyne am for me My Jamaican girls come whyne am for me Ojota girls come whyne am for me My carribean girls come whyne am for me Yeah Sho ma wa, sho ma kpalangolo Wa sho ma wa duro le Baby make I dey where you dey Come make I show you special lovin' (x2) London boy come give it to me All my Lagos boys dem send it for me Jamaican boys dem jam it for me My American boys dem swag it for me Yeah Sho ma wa, sho ma kpalangolo Wa sho ma wa duro le Baby make I dey where you dey Come make I show you special lovin' (x2) This love na kpalangolo This love na nwantinti This love na kpalangolo This love na nwantinti DJ Spinall |
(1) (Reply)
Download Music: Dj Wiper Ft Sov _ Fine Bobo ( Prod By Bigdeal) / DJ Flozy – Umuobiligbo Mixtape ( Version 2) / Violin And Viola Which Do You Play And Where Do You Learn It.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |