Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,181,323 members, 7,913,771 topics. Date: Wednesday, 07 August 2024 at 12:16 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Lyrics: Burna Boy African Giant Lyrics (633 Views)
Burna Boy’s “African Giant” Vs. Davido’s “A Good Time” Album: Which Is Better / Burna Boy ‘African Giant’ Album Debuts At No. 13 On Billboard World Album Charts / Burna Boy's 'African Giant’ Tops Chart On Apple Music In More Than 10 Countries (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Lyrics: Burna Boy African Giant Lyrics by 9jaStarMedia: 1:43am On Aug 11, 2019 |
Burna Boy African Giant Lyrics; Intro Woyi woyi woo Woyi woyi woo Hook Tell ’em Africa we don tire So here comes the African Giant Many, many people don try ah But you can’t test the African Giant Emi omo ologo logo We no get person way them no know Making dem loko oh no Make you no dey do like otokoto Verse 1 See nobody do it better‚ better than me Can’t nobody do it better Check am and see I know say one day e go better I go carry grammy Because anything wey better require planning Don mi don mi o Nothing you can do Because God no give you More than you can handle Na so dem mama go halal ‘ebelebe lo’ Na so dem papa go hala ‘ebelebe oo’ Bridge Obodo edelugo jim jim Obodo edelugo jim jim Obodo edelugo jim jim Yiri yi ehn ehn Obodo edelugo jim jim Obodo edelugo jim jim Obodo edelugo jim jim Eleli lele li oh Hook Tell ’em Africa we don tire So here comes the African Giant Many, many people don try ah But you can’t test the African Giant Emi omo ologo logo We no get person way them no know Making dem loko oh no Make you no dey do like otokoto Burna Boy African Giant Lyrics https://www.9jastarmedia.com/2019/08/lyrics-burna-boy-african-giant-lyrics.html |
(1) (Reply)
Ola Ogrin Ft. Chinko Ekun - Today Nah Today / Dhatkid Ft E Klef / Expensive Vibes X Icecee Body Bad(wine For Me)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |