Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,179,116 members, 7,907,063 topics. Date: Wednesday, 31 July 2024 at 10:19 PM

Jokes Bureau - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokes Bureau (1560 Views)

Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . / Chinese and Asian Jokes / Nigerian Jokes (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Jokes Bureau by tanimz(f): 9:18pm On Nov 17, 2010
Abeg think before you type - it pays in the long run. All this foolishness wey you dey display no go lead you anywhere.
Re: Jokes Bureau by Idowuogbo(f): 9:20pm On Nov 17, 2010
cheii , tanism abeg pay me to erase dat virus 4 your laptop u no need am i swear omo iya
Re: Jokes Bureau by tanimz(f): 9:20pm On Nov 17, 2010
^^ Ko ye mi. grin grin
Re: Jokes Bureau by MrBones2(m): 9:23pm On Nov 17, 2010
[size=14pt] LOL she's hurt, baby no mind ma NL personality jor, i'm the opposite of maself. Sorry for the jabs sha kiss kiss make i soothe it away grin . We cool cool [/size]
Re: Jokes Bureau by tanimz(f): 9:23pm On Nov 17, 2010
Who this one dey talk to?
Re: Jokes Bureau by MrBones2(m): 9:28pm On Nov 17, 2010
[size=14pt] oya waka outta ma thread jor, chronic derailer. I know ur plan- e no go work cool [/size]
Re: Jokes Bureau by Idowuogbo(f): 9:28pm On Nov 17, 2010
tanimz:

^^ Ko ye mi. grin grin
Idowuogbo:

cheii , tanism abeg pay me to erase dat virus 4 your laptop u  no need am i swear omo iya
hey sori i don modify u grabs na , or  u nid me to identify d fungus
Re: Jokes Bureau by MrBones2(m): 9:33pm On Nov 17, 2010
[size=14pt] hei! Heh! Chime! I go murder person here o! A stubborn fly dey follow dead body enter grave sha cool [/size]
Re: Jokes Bureau by tanimz(f): 1:40am On Nov 18, 2010
Hehe. . . Idowu, mo grab pa. But ko need. wink
Re: Jokes Bureau by StudioCFR(m): 8:35am On Nov 18, 2010
Jokes bureau don turn battle field

Na wa'o
Re: Jokes Bureau by EfemenaXY: 12:29am On Nov 19, 2010
Mr.Bones:

[size=14pt] lol. Nice percentage then. Miss see all grin [/size]

Both literally & figuratively

shebi u grab my yarns??

wink wink wink
Re: Jokes Bureau by Idowuogbo(f): 12:35am On Nov 19, 2010
hey efemena , una dey code abi , no worries na my own worse ooo tongue tongue
Inugo angry angry angry angry, oya fine fine baby gist me ba wetin be literally and precisely grin grin grin
Re: Jokes Bureau by EfemenaXY: 12:38am On Nov 19, 2010
awww Id!!

u nor sabi greet anymore??

besides na tango I and elusive vicks dey do

how far girl? 'n where's my e-brother-in-law?? cheesy cheesy
Re: Jokes Bureau by MrBones2(m): 12:46am On Nov 19, 2010
[size=14pt] Efe babe God did bless me wif some brain hon even though i should have prefered that of einstein wink

ido dis one u dey polite to only ladies i pray u no be lesbi. Cos they plenty ground wink
[/size]
Re: Jokes Bureau by Idowuogbo(f): 12:50am On Nov 19, 2010
how i go greet persin wey no even dey report to zanga anymore , u dey fall me bad bad
anyways if u guys like speak Japanese , i b badoski , aka omo eeeoko , sojibabe , oversabi dey run my blood  wink cheesy cheesy cool
Re: Jokes Bureau by EfemenaXY: 12:55am On Nov 19, 2010
Idowuogbo:

how i go greet persin wey no even dey report to zanga anymore , u dey fall me bad bad
anyways if u guys like speak Japanese , i b badoski , aka omo eeeoko , sojibabe , oversabi dey run my blood wink cheesy cheesy cool

Babes don't be like that

I 'n vicks get as we dey yarn - u 'spose know that

now come here jor! kiss kiss kiss

nothing do you my girl cheesy cheesy

Mr.Bones:

[size=14pt] Efe babe God did bless me wif some brain hon even though i should have prefered that of einstein wink

ido dis one u dey polite to only ladies i pray u no be lesbi. Cos they plenty ground wink
[/size]


I nor go gree make only you take einstein brain - we go must share am into 2 equal halves

else u go cheat me anyhow tongue tongue

Baby Efe nor send wink wink
Re: Jokes Bureau by MrBones2(m): 1:02am On Nov 19, 2010
[size=14pt] LOL @japanesse ido na primary english be that, i remember learning that in primary 5 during common entrance cheesy cheesy


Efe no annoy me o! Which one be share? If na another tin i fit bulge as for this one mmm! Mmm! No.

Baby ko adult ni. I jxt love the Efe part tongue tongue
[/size]
Re: Jokes Bureau by EfemenaXY: 1:07am On Nov 19, 2010
Stop teasing ID

Besides, na u wan annoy me - I say make we share, u say no

okay, in that case I go collect all the E=MC (squared)

u fit manage Pythagoras Theorem - at least u go fit calculate the shortest distace from A to B without derailing for side road tongue tongue tongue
Re: Jokes Bureau by MrBones2(m): 1:14am On Nov 19, 2010
[size=14pt] wait a sec u still remember all those, i bet u can't derive them sha. But well ur brain is sharper than i tot, even though thats not all but E=mc^2 is the greatest help he gave to mankind regarding physics.

Babe u don dey fear me o, nxt tin na e jxt sticks- i really doubt that.

God must of buddies can't say that much embarassed embarassed . BTW i fink u shud delete pythagoras' part tongue tongue
[/size]
Re: Jokes Bureau by Idowuogbo(f): 1:22am On Nov 19, 2010
see goat o ,goat dey draw rectangle oo
hmm , malu go begin tek chalk teach tongue cheesy cheesy
Re: Jokes Bureau by EfemenaXY: 1:25am On Nov 19, 2010
Mr.Bones:

[size=14pt] wait a sec u still remember all those, i bet u can't derive them sha. But well your brain is sharper than i tot, even though thats not all but E=mc^2 is the greatest help he gave to mankind regarding physics.

Babe u don dey fear me o, nxt tin na e jxt sticks- i really doubt that.

God must of buddies can't say that much embarassed embarassed . BTW i fink u shud delete pythagoras' part tongue tongue
[/size]


Baby, I kid u not

Just b/cos I come to the Jokes Section to unwind don't mean ma brain is dead

and yes, I can derive them 'n all  tongue tongue tongue

at least the concept of Deravitives is a lot easier than Integration (additional maths)

and no - in your case u need Pythogoras more than you know (a^2 + b^2 = C^2)

Simple! But effective smiley  grin grin

(1) (2) (Reply)

Joke: Pilot And Mad Men / If God Give You This / 99.5% Will Not Get This Right

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.