Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,178,056 members, 7,903,431 topics. Date: Sunday, 28 July 2024 at 01:19 PM

SUPER CHICKENS After The World Cup - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / SUPER CHICKENS After The World Cup (465 Views)

Breaking: Chickens Hold Meeting Against Christmas / Trending Funny Memes Of C. Ronaldo After He Got Evicted From The World Cup / How Vincent Kompany Was Hilariously Spotted In Russia For The World Cup (photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

SUPER CHICKENS After The World Cup by JizzyB(m): 12:36am On Nov 11, 2019
AFTER THE 2018 FIFA WORLD CUP

* Mikel: so we are going home just now

*Balogun: yes oo.... egbun

*Etebo: chai my first world cup

*Ighalo: Referee do ogoro for us

*Musa: shut up jare, see free post wey i score, wahalai lemme catch u..
They started fighting (musa and ighalo)

*Mikel: it's enough

*Ndidi: see as messi dey dribble idowu

*Idowu: lemme hear word jor, u think sey e dey easy for one person to mark messi

*Iheanacho: Omeruo no fit pursue messi

*Omeruo: when nobody to support me, Ekong dey do like ode for back

*Balogun: shey messi na God wey u and idowu no fit stop am

*Nwankwo: Moses, why u con dey fall like wall of Jericho na

*Ighalo: i wonder o

*Musa: Ighalo i say u should shut up, just remain silent until we land for Abuja

*Rohr(couch) : will u all shut up, u played stupidly

*Iwobi: wen u did not start me nkor, mtcheeew

BUHARI calling mikel) wai is the wall cup u promise to bring back home, u guys should better not come back home walahi

*Moses: TEll AM SEY SNAKE DON SWALLOW AM JARE
grin grin

(1) (Reply)

Join Yabageektv On Whatsapp For More Fun And Free Airtime / I Know It All / How To Deal With Stubborn Children (Comedy/Joke)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.