Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,067 members, 7,980,792 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 04:35 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2514371 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3647) (3648) (3649) (3650) (3651) (3652) (3653) ... (4901) (Go Down)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:06pm On Oct 17, 2020 |
Thanks to this espn dstv added ... I de watch alkmaar match... Last footballing weekend or so.. I watched the nonsense ajax played too This guys no even send una.. Vvv no wan loose.. Be like they no know wetin be odds |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:10pm On Oct 17, 2020 |
man city over 2.5. Into the bin. 3 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Fibonacci88: 7:10pm On Oct 17, 2020 |
All of una wey dey shout make international break end I hope una win millions today. During lockdown when football no dey person dey see money go chop ise ewu drink beer for weekend. Football don resume weekend na to dey house refresh livescores from morning till night yet nothing. Alabi I give I till month end if I no chop even if na 10 odds u no go see me again. 17 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:15pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi:Madrid just dey unlucky. Hit the bar twice, scored but the goal was ruled out |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by confirmedniggae: 7:15pm On Oct 17, 2020 |
Put your money here.away win at 30 odd Now 34 odd
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Elineska: 7:27pm On Oct 17, 2020 |
REALLL MADDDrid |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ALEXAPLAYME: 7:28pm On Oct 17, 2020 |
real Madrid lost at home to 11odds cadiz |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu121: 7:29pm On Oct 17, 2020 |
confirmedniggae:devil get away you |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:31pm On Oct 17, 2020 |
ALEXAPLAYME:this life no balance |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:34pm On Oct 17, 2020 |
Even 1x2 corner Madrid loose... 4 to Cadiz 11 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Liposure: 7:35pm On Oct 17, 2020 |
Madrid dun spoil my ticket. Chai |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DeckeyLyrical(m): 7:38pm On Oct 17, 2020 |
On God Together we can Green Rollover
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 6ixT8: 7:49pm On Oct 17, 2020 |
Madrid, the Slayer of pfp ticketsss |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:49pm On Oct 17, 2020 |
Come Barca no go do like fake Madrid ooh. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 7:49pm On Oct 17, 2020 |
DeckeyLyrical:I swear dis thing day pain me say I nor gt 365 acct |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DeckeyLyrical(m): 7:51pm On Oct 17, 2020 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by tradepunter: 7:52pm On Oct 17, 2020 |
DeckeyLyrical: Guy we don't have bet 365 account.... |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Spacepayglobal: 7:59pm On Oct 17, 2020 |
tradepunter:We do |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by KanielOutis92: 8:00pm On Oct 17, 2020 |
KanielOutis92:I hate to say i told you so, but... 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 8:01pm On Oct 17, 2020 |
Make thunder wey dey stammer faya Real Madrid dia, just luCadiz useless team I use get hope after Rigas match was abandoned |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu121: 8:06pm On Oct 17, 2020 |
Cindymonel gave her follower inferior 50odd |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:11pm On Oct 17, 2020 |
So morata go back juve? Wow |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:20pm On Oct 17, 2020 |
Any time alabi touch prophet...my guy go just mellow down like ekuke wey they pour cold water 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 8:21pm On Oct 17, 2020 |
e no better make person dey play zoom bcus na same thing with real life football this days 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by JamesReacher(m): 8:35pm On Oct 17, 2020 |
8 tickets on Sporty 2 on bet9ja 2 on betking 1 on 22bet Everything cut Only 1 running ticket left If that one come I go do giveaway 2 Likes
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Binance(m): 8:41pm On Oct 17, 2020 |
JamesReacher:Story you just need cheap prayers to get the ticket on a safe side |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by JamesReacher(m): 8:43pm On Oct 17, 2020 |
Binance:f??k u saying? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by yungchop: 8:44pm On Oct 17, 2020 |
JUVE should better not be unfortunate o |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 8:44pm On Oct 17, 2020 |
I get another DRAW tomorrow |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by yungchop: 8:45pm On Oct 17, 2020 |
I have two games running... One don win... Remain JUVE... Dem no even let me cash out... Awon weyrey... |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ALEXAPLAYME: 8:45pm On Oct 17, 2020 |
barcelona getafe 0-0 43mins played |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Binance(m): 8:47pm On Oct 17, 2020 |
JamesReacher:I'm saying e go still cut |
(1) (2) (3) ... (3647) (3648) (3649) (3650) (3651) (3652) (3653) ... (4901)
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 10
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |