Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,184,298 members, 7,923,360 topics. Date: Saturday, 17 August 2024 at 01:33 AM

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4399) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2456471 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (4396) (4397) (4398) (4399) (4400) (4401) (4402) ... (4901) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 4:38pm On Nov 28, 2020
TheRealProphet:
update ur circle....ur gees no wan tell u fm wey dey deliver.
Na wa.. but one of my gee gave me number for hacking fb.

Only say dem dey quick tear am once the fb nor get much friends..
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emsco(m): 4:39pm On Nov 28, 2020
Alabi day
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 4:40pm On Nov 28, 2020
Kelblaq:
Lol! Where person wan take see client. wey be say Fb and IG dey always tear accounts.
if u wan see sure client go 4 pay dating site and IG sure too
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Remijuice: 4:40pm On Nov 28, 2020
Modified

Norwich 0 corner HT


Bournemouth 0 corner HT


These people will make you look stupid..
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 4:41pm On Nov 28, 2020
Kelblaq:
Na wa.. but one of my gee gave me number for hacking fb.

Only say dem dey quick tear am once the fb nor get much friends..
nawao fb cast jor
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Brayss(m): 4:41pm On Nov 28, 2020
XshegzzyeeiX:
N5000 to pay back N6000 before Saturday.
You won use am nack 2odd?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:41pm On Nov 28, 2020
Kelblaq:
Na wa.. but one of my gee gave me number for hacking fb.

Only say dem dey quick tear am once the fb nor get much friends..
fb don cast na...dat mark na bst, diff fm dey nd if u meet og's wey don tey for game, na dem go teach u wrk nd u go balance...las las, na ur circle naim go help or harm u.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Jerkules: 4:42pm On Nov 28, 2020
Lorayne:
Red!
hey GOD!

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:43pm On Nov 28, 2020
DieRich5:
if u wan see sure client go 4 pay dating site and IG sure too
dat guy just start hustle, e sure me say he no learn work.....na fb dating d g fit dey run sef
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 4:43pm On Nov 28, 2020
Lorayne:
E be like say I go switch to that zoom.... Gimme tips
tips many o......
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 4:45pm On Nov 28, 2020
TheRealProphet:
fb don cast na...dat mark na bst, diff fm dey nd if u meet og's wey don tey for game, na dem go teach u wrk nd u go balance...las las, na ur circle naim go help or harm u.
Real mata..

E be like say na to go Ghana o.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 4:45pm On Nov 28, 2020
TheRealProphet:
dat guy just start hustle, e sure me say he no learn work.....na fb dating d g fit dey run sef
na upcoming Gboy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 4:45pm On Nov 28, 2020
Sassuolo wan cut my only running ticket
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 4:46pm On Nov 28, 2020
Na to go watch film , to Dey follow all these live scores fit kill person undecided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Severepains: 4:46pm On Nov 28, 2020
DieRich5:
na upcoming Gboy
Make una help him, teach him how to fish btw both of you are crumb lords
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 4:46pm On Nov 28, 2020
TheRealProphet:
Lies!
Go green am na
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 4:47pm On Nov 28, 2020
DieRich5:
tips many o......
Drop some
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:47pm On Nov 28, 2020
DieRich5:
na upcoming Gboy
na dem dey spoil hustle for men dem...dem no fit nurse osu, dem go add osu 2day nd start to bill d osu dat same day.....smh
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:49pm On Nov 28, 2020
Severepains:
Make una help him, teach him how to fish btw both of you are crumb lords
u wan LG abi? u no knw who b who, make popo no give u room for prison o....use ur 6.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Severepains: 4:49pm On Nov 28, 2020
Shut up small boy.
TheRealProphet:
u wan LG abi? u no knw who b who, make popo no give u room for prison o....use ur 6.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 4:49pm On Nov 28, 2020
Severepains:
Make una help him, teach him how to fish btw both of you are crumb lords
bro I ain't crumb lord
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Severepains: 4:50pm On Nov 28, 2020
Shatap....Noisemaker
TheRealProphet:
u wan LG abi? u no knw who b who, make popo no give u room for prison o....use ur 6.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 4:51pm On Nov 28, 2020
TheRealProphet:
na dem dey spoil hustle for men dem...dem no fit nurse osu, dem go add osu 2day nd start to bill d osu dat same day.....smh
da kind tin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 4:51pm On Nov 28, 2020
Dortmund don mad o
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 4:53pm On Nov 28, 2020
Lorayne:

Drop some
my top 3 tips
1)over 1.5
2)12
3) big team over 1.5 goal
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu131: 4:55pm On Nov 28, 2020
Golden boy don fade
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by manbello(m): 4:55pm On Nov 28, 2020
Kelblaq:
Dortmund don mad o
I made a mistake carrying them on my ticket today.. Anyways 600years for them
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by zeeace(m): 4:56pm On Nov 28, 2020
Dortmund has killed me
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Severepains: 4:56pm On Nov 28, 2020
King of Lamentations...from club Lamentation to individual Lamentation
Tolu131:
Golden boy don fade

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 4:56pm On Nov 28, 2020
Dem no dey gree show cash out for this kind option...
You all can bet the remaining games

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 4:57pm On Nov 28, 2020
Dortmund they chop 2-0 now
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bitchhoney(m): 4:57pm On Nov 28, 2020
I Quit gambling

(1) (2) (3) ... (4396) (4397) (4398) (4399) (4400) (4401) (4402) ... (4901)

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / What To Do To Make Money Online?

Viewing this topic: 6 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.