Stats: 3,170,628 members, 7,878,822 topics. Date: Wednesday, 03 July 2024 at 07:42 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / What Is Wrong With Studio? (3653 Views)
What Is Wrong With This Photo? Range Rover Carrying Firewood (photo) / What Is Wrong With This Photo? / I Just Love Cleaning Ears: Is Something Wrong With Me? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: What Is Wrong With Studio? by bashydemy(m): 9:27am On Dec 19, 2010 |
eldav:do you want to start what you can't finish you dis IBO boy gidson12:you go to Jam nd bought us the weed silly |
Re: What Is Wrong With Studio? by eldav(m): 9:40am On Dec 19, 2010 |
wetin una sabi b finish?nobi una bros dem give ball 4 world cup make im finish,wey d guy cum bring shame 2 9ja?hmmm, |
Re: What Is Wrong With Studio? by Ladyrsky46: 4:11pm On Dec 19, 2010 |
bashy_demy:I know you Bashy? The name is Ladyrsky46. . . Show some respect please. Thank you ![]() |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 7:45pm On Dec 19, 2010 |
Show some what? Better People dey talk, IBO self raise hand wan talk. Mtchew Bashy and Tanimz No fighting please Una two be yoruba - make una no copy IBO's Wey pikin dey fight mama. Thank u |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 8:19pm On Dec 19, 2010 |
I no dey fight with Bashy. Which kind levels be that? |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 8:28pm On Dec 19, 2010 |
I trust u babe u know IBO people dey fight dia parents - and i dont want u to be like them. How are u? |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 8:30pm On Dec 19, 2010 |
Hehe. I dey jore, you nko? ![]() Wetin Ibo people do you sef? ![]() |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 8:42pm On Dec 19, 2010 |
is your boy friend IBO? Dont even go dia babe *smiles* I'm fine oh We just dey expect the christmas Wish u here *smiles* |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 8:45pm On Dec 19, 2010 |
Shior, I no even know wetin to tell you. My ex was Ibo, and he was nice. ![]() Wish I was there for Christmas? ![]() |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 8:49pm On Dec 19, 2010 |
lol Small pikin like u don dey get Ex? Mtchew spoilt child Why una seperate? |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 8:51pm On Dec 19, 2010 |
Na me you dey call small small pikin? I swear, this world don spoil finish. ![]() Wetin concern you with why we break up? Aproko. ![]() |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 8:56pm On Dec 19, 2010 |
lol Tanimz ariwo'e ti poju u never answer my question Why u date IBO guy in the first place? |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 9:04pm On Dec 19, 2010 |
Fimile jo. Love, as they say is blind. ![]() |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 9:16pm On Dec 19, 2010 |
u no see better person to date E come be omo ibo Mtchew No try am again o |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 10:57pm On Dec 19, 2010 |
Studio, free me abeg. Wetin Ibo man do you to receive such hatred from you? ![]() |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 3:02am On Dec 20, 2010 |
dem no fit enough to do me anything cuz i go too over deal wit dem. u still never answer my question - why u seperate with the IBO guy? tis ok if u dont want to answer - i respect your privacy. |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 3:32am On Dec 20, 2010 |
E no concern you. Amebor. ![]() |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 3:37am On Dec 20, 2010 |
Na u teach me na Gbeborun I still dey remember how dat yo mouth be o And how u posed for the picture lol |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 3:51am On Dec 20, 2010 |
And so? |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 3:52am On Dec 20, 2010 |
u posed like JJC for dat pic Thats my point |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 4:12am On Dec 20, 2010 |
And how e take concern you? |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 4:16am On Dec 20, 2010 |
e just dey pain me say u no posed the way i go fit measure the size of your yansh |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 4:26am On Dec 20, 2010 |
Wetin come concern you with the size of my yansh? |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 4:27am On Dec 20, 2010 |
I wan invest ontop your yansh |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 4:32am On Dec 20, 2010 |
I resemble stock? |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 4:35am On Dec 20, 2010 |
u better pass stock Dats why i wan invest dia Can u meet me on Messenger? |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 4:39am On Dec 20, 2010 |
LOL, okay. |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 4:42am On Dec 20, 2010 |
Excited i wanna chat u? I bet u musta bin longing for that - hard tough girl |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 4:43am On Dec 20, 2010 |
Silly thing, you go reply my message or not? |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 4:45am On Dec 20, 2010 |
U are the boss Why not? Let me log out |
Re: What Is Wrong With Studio? by tanimz(f): 4:46am On Dec 20, 2010 |
Mschew. |
Re: What Is Wrong With Studio? by StudioCFR(m): 1:48pm On Dec 20, 2010 |
lol Rat! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Musty: The Scorpion Rearer. / baddddddd joke!!! / Answer This Riddle: What Does Every Woman Want?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |