Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,769 members, 7,912,155 topics. Date: Monday, 05 August 2024 at 10:24 PM

I Go Dye Don Postpone Im 25yrs Anniversary Show Because Of Coronavirus - Events - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Events / I Go Dye Don Postpone Im 25yrs Anniversary Show Because Of Coronavirus (347 Views)

Night Of Excitement And Laughter As I Go Dye, Akpororo, AY Crack Abuja Residents / Couple Weds In A Living Room In Taraba Due To Coronavirus Lockdown (Photo) / 8 Nigerian Entertainment Events Cancelled Because Of Coronavirus (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Go Dye Don Postpone Im 25yrs Anniversary Show Because Of Coronavirus by chiefotota(m): 9:53pm On Mar 18, 2020
Naija Comedian, I Go Dye, don postpone im 25 years anniversary show wey he call “I Go Dye Standing, “Kinging with the Kings” to avoid stories dah toush, base on di Coronavirus wey dey threaten.

He nor give new date for di show, but according to di post wey di Comedian for di press statement wey he drop, he say he don already spend N50million, base on logistics, for show wey suppose happen on April 12, wey be Easter Sunday 2020, for GRA, Benin city, Edo state.
See di statement here: https://www.ototaspalmyjoint.com/i-go-dye-don-postpone-im-kinging-with-the-king-show-because-of-coronavirus/

Re: I Go Dye Don Postpone Im 25yrs Anniversary Show Because Of Coronavirus by cRobo: 10:14pm On Mar 18, 2020
I was suppose to book v.I.p

But after thinking about it, I can buy the CD plate for 300naira

Too much sense will not kill me


I won't say a word

(1) (Reply)

For This Romantic Duet Performance Place To Reach / Taraba Set For Face Of Nigeria Models 2020 Audition / 28th October Birth Mates

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.