Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,254 members, 7,880,945 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 09:44 AM

Super Eagles Better Than Chelsea Now - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Super Eagles Better Than Chelsea Now (1171 Views)

When Two Heads Are Not Better Than One / Tonto Dikeh Calls Out Names Of Female Artists She’s Better Than In Nigeria / Super Eagles (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Super Eagles Better Than Chelsea Now by abasifo(m): 11:10pm On Dec 27, 2010
Super Eagles are better than Chelsea now , or wat do u think ?
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by temmytanny(m): 11:19pm On Dec 27, 2010
far far beta
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by StudioCFR(m): 11:23pm On Dec 27, 2010
I'm a Chelsea fan
And why u go compare super chickens to Almighty Chelsea fc?

I no for mind if to sey u compare dem wit Man U or Arsenal cuz dey play same type of tip tap game wey no get action.

Mtchew
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by sutoboy(m): 12:57am On Dec 28, 2010
Studio CFR:

I'm a Chelsea fan
And why u go compare super chickens to Almighty Chelsea fc?

I no for mind if to sey u compare dem wit Man U or Arsenal cuz dey play same type of tip tap game wey no get action.

Mtchew
no not Almighty only na allah chelsea
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by EfemenaXY: 1:01am On Dec 28, 2010
^^ abeg carry una yarns go sports / football section jor!!

nor dull thread here this nite angry
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by sutoboy(m): 1:08am On Dec 28, 2010
Efemena_xy:

^^ abeg carry una yarns go sports / football section jor!!

nor dull thread here this nite angry
WOW YOU DON COME AGAIN

I DON MISS YOU OO
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by EfemenaXY: 1:10am On Dec 28, 2010
er. . .excuse me

do I know you?

Efe doesn't talk to strangers - now identify yourself lipsrsealed lipsrsealed
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by sutoboy(m): 1:12am On Dec 28, 2010
Efemena_xy:

er. . .excuse me

do I know you?

Efe doesn't talk to strangers - now identify yourself lipsrsealed lipsrsealed
IDENTIFY MY SELF?

LOL.

GO FACEBOOK
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by EfemenaXY: 1:24am On Dec 28, 2010
sorry

I don't do facebook cool
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by eldav(m): 1:25am On Dec 28, 2010
y u come dey lie?
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by EfemenaXY: 1:26am On Dec 28, 2010
who tell u say I dey lie?? lipsrsealed
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by sutoboy(m): 1:28am On Dec 28, 2010
eldav:

y u come dey lie?
OW U TAKE NO SAY SHE DEY LIE?
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by eldav(m): 1:34am On Dec 28, 2010
suitboy

wetin u go use am do?
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by sutoboy(m): 1:37am On Dec 28, 2010
eldav:

suitboy

wetin u go use am do?
SIMPLE QUESTION

OW U TAKE NO SAY SHE DEY LIE?

U COM DEY ASK ME QUESTION.

I NO ASK YOU FOR HER NAME NOW.
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by EfemenaXY: 1:39am On Dec 28, 2010
**yawns**

Suto, I'm bored

say something to cheer me up pls lipsrsealed
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by Idowuogbo(f): 1:55am On Dec 28, 2010
hhe
eldav:

suitboy

wetin u go use am do?
he wan buy shares , u b sharp boi
u suppoise already don no d stock exchange na grin grin grin
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by yinkalink(f): 7:34am On Dec 28, 2010
@poster,u're very ryt abt chelsea. Studio carry ya dirty mouth comot 4 here jo,comparing chelsea 2 MAN U .the nerve! Well,am a proud MAN U fan. 18:4
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by HamidO1(m): 7:45am On Dec 28, 2010
@eldav, na here you run come e better for you sha cos ur RAM fit work well for here, as in not to demanding now.
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by StudioCFR(m): 9:38am On Dec 28, 2010
Yinka
Dont forget i'm still the english premier league reigning champion
So talk to me and the entire CHELSEA FC FANS WITH RESPECT!

i just wan make Man u happy small by allowing dem to climb to the top for weeks now- everybody go soon go back to dia positions towards the end of the SEASON!

Thank You.
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by sutoboy(m): 10:07am On Dec 28, 2010
Efemena_xy:

**yawns**

Suto, I'm bored

say something to cheer me up pls lipsrsealed
HEY WETIN YOU WON MAKE I DO NOW

ABI MAKE I TELL YOU MY MIND NI?
Idowuogbo:

hhehe wan buy shares , u b sharp boi
u suppoise already don no d stock exchange na grin grin grin
SHARP BOI?

HE MI SAMSUNG BELIV ME
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by jokingmary(m): 12:57pm On Dec 28, 2010
Studio CFR:

Yinka
Dont forget i'm still the igbo premier league reigning champion
So talk to me and the entire CHELSEA FC (LOSERS) FANS WITH RED SKIRT!
Thank You.

Much better now

sutoboy:

ABI MAKE I TELL YOU MY MIND NI?SHARP BOI?
Now You're talking grin
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by lysaa(f): 1:29pm On Dec 28, 2010
abasifo:

Super Eagles are better than Chelsea now , or wat do u think ?
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked
I think u are a very good ode!
a very very responsible idiat for comparing Chelsea to . .that real-fake-made-in-Aba football team. .

SUPER eagles is HAUSA.
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by jokingmary(m): 2:00pm On Dec 28, 2010
lysaa:

I think u are a very good ode!
a very very responsible idiat for comparing Chelsea to . .that real-fake-made-in-Aba football team. .

SUPER eagles is HAUSA.

Are u sure u are alright?
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by lysaa(f): 2:03pm On Dec 28, 2010
I like to think so
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by jokingmary(m): 2:13pm On Dec 28, 2010
Gud
U like to think so
But U aint sure.
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by lysaa(f): 2:16pm On Dec 28, 2010
U're a beautiful liar my dear! I'm so sure.
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by StudioCFR(m): 2:41pm On Dec 28, 2010
Lyssa a chelsea fan?

lol
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by lysaa(f): 2:45pm On Dec 28, 2010
I go wound u o! na today?

Why u think say i dey give u small change for transport? love? tufia! lol
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by yinkalink(f): 3:04pm On Dec 28, 2010
lysaa:

I think u are a very good ode!
a very very responsible idiat for comparing Chelsea to . .that real-fake-made-in-Aba football team. .

SUPER eagles is HAUSA.
am ssssssssssssssssssooooooooooooooooooo dissapointed in you. of all clubs, why chelsea?
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by StudioCFR(m): 3:09pm On Dec 28, 2010
lol
Why yinka hate chelse like dis?
mtchew lol



Lyssa
U get eye for better thing

Chelsea fc for life
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by lysaa(f): 3:10pm On Dec 28, 2010
Nor mind her.

Yinka give me 5 reasons to butress ur point pls.
Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by yinkalink(f): 3:19pm On Dec 28, 2010
cos chelsea is a club where zero loyalty exists
it has only 4 league titles tongue tongue tongue
most chelsea fans are obnoxious
am a MAN U fan, so naturally i detest your club
indiscipline and dis-respectfulness abounds there in large quantities.

(1) (2) (Reply)

Akbar Was Gay / Promise Rings / Only Nigerians Can Have Full Conversations With Just Questions

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.