Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,890 members, 7,980,113 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 05:43 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta (616 Views)
Man Paraded And Released After He Slept With Over 10 Little Girls / Lady Stripped Unclad And Paraded For Insulting Politician In Delta . Photos / Man Paraded Unlcad For Raping EKSU Students (Photos, Video) (2) (3) (4)
Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by Akposkool(m): 12:56pm On May 30, 2020 |
VIDEO UPDATE Under kro-kro afternoon nai this idiot go snatch one girl phone for along Cementery Road by Palm Avenue for Sapele. Dem chase the idiot catch as dem beat corona virus enta he body before some women con beg make dem leave am. Make unu mark he face now. If unu see am, make unu hide unu phone na human hawk wey dey fling phone dey run. https://www.youtube.com/watch?v=wa1YSFGhTaw
|
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by TheSourcerer: 12:59pm On May 30, 2020 |
Nigeria and public civility are like 5 and Monkeys |
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by DaddyGngeess(m): 1:00pm On May 30, 2020 |
Hmmmm |
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by tillaman(m): 1:01pm On May 30, 2020 |
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by Enwhen(m): 1:05pm On May 30, 2020 |
rich man wey steal money , Dem no go show him face for crime fighting ...rich men go dey Hala prayerrrrr!!! Module , poor man go dey shout , awalamooo |
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by 4reala(m): 3:18pm On May 30, 2020 |
Me, I no see d corona wey dem beat for him body o 1 Like |
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by Croccityboi123(m): 3:25pm On May 30, 2020 |
Bloody thieves.....deal with dem |
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by Hoodbilonia: 3:33pm On May 30, 2020 |
If na xs max 11 11pro he shud be burnt alive If na iphone 6.6s.7.8 and rest other odd iphones dat are real cheap Then he shud be beaten to stupour Hif hif u be police Police well well Nor dey take bribe. Yeaah her https://www.youtube.com/watch?v=5ZbX0dIXh9g |
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by Gadaluck(m): 3:40pm On May 30, 2020 |
Una dey mercy for am na. Una no even give am better Vandamme kick for blockos make him for regret why them born am. He never chop shey? Abi na only am dey suffer the hardship for here. Nonsense! |
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by kabillionaire(m): 8:27pm On May 31, 2020 |
foolish boy! see shirt wey him wear go runz!
shirt wey go dey shout::- see me hear, see me hear.... 1 Like 1 Share |
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by Shellsploit: 8:46pm On May 31, 2020 |
E resemble one mod for here 1 Like 1 Share |
Re: Photos : Man Paraded For Snatching Iphone In Delta by Nobody: 9:17pm On May 31, 2020 |
dem for wear am mask while redesigning the face and insert hot rod inside him yansh |
(1) (Reply)
Clubkonnect Please Do The Needeful / Man Hits Lady Because She Is A Woman And Shouldn't Be Talking To Him Anyhow / #end Sars: Igando Police Station Fire.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |