Stats: 3,183,952 members, 7,922,351 topics. Date: Friday, 16 August 2024 at 04:02 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Meet Krazy People Here (35687 Views)
Any People Here Living With Herpes Want To Meet Me On My Site? / Meet And Date People Here Nigerians Only (home And Abroad) / Any Igbo People Here (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (39) (40) (41) (42) (43) (44) (45) ... (53) (Reply) (Go Down)
Re: Meet Krazy People Here by Uzzyan: 12:29pm On Jun 22, 2008 |
ok i will sure u again. But remember this is for the 50th time |
Re: Meet Krazy People Here by manickal(m): 7:44pm On Jun 22, 2008 |
i was told i could meet my fellow krazy peeps in here. were dem dey? ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by Mustay(m): 10:03pm On Jun 22, 2008 |
them dey hospital now |
Re: Meet Krazy People Here by acidrop(f): 1:15am On Jun 23, 2008 |
manickal: start by introducing yourself Uzzyan:misscalculation. . . . wouldnt that be a symtomp. sis e be like say na u the craze thjing affect pass oooo ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 12:40pm On Jun 24, 2008 |
wellcome citizens of KrazeVille ![]() join me in welcoming our newest mad pikin.MANIKAL ! so o'l boy which ward of yabaleft you ESCAPE from? ![]() @uzzie you know you must be nice, ![]() ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by DualCore1: 1:23pm On Jun 24, 2008 |
just visiting, any flat to let in KrazeVille? i'll prefer LandLady as against LandLord. |
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 6:47pm On Jun 24, 2008 |
People still dey crase for this thread? ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by DualCore1: 7:45pm On Jun 24, 2008 |
Dunno, lets find out! |
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 7:57pm On Jun 24, 2008 |
you crase? or u r crazy or you dey craze? ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by DualCore1: 8:22pm On Jun 24, 2008 |
Chei, only me! |
Re: Meet Krazy People Here by DesmondO1: 8:54pm On Jun 24, 2008 |
Hey people,as una decide to craze for this thread,e be like say i go join.wetin dey happen? |
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 9:53pm On Jun 24, 2008 |
heheehehehehehehehe ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by Radiant(f): 9:57pm On Jun 24, 2008 |
Mustay: Rofl . . . .looks like na u deh Captain the krazy communiry ![]() ![]() ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by ikamefa(f): 10:05pm On Jun 24, 2008 |
psssssssssssssssstttttttttttttt! craze-crase /kolo =? haaaaaaaaaaaaaaaa ! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 10:07pm On Jun 24, 2008 |
naaaaa . ![]() na u be the resident kolomentalistic chic ![]() ![]() ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by ikamefa(f): 10:10pm On Jun 24, 2008 |
muki meeeeeee? ![]() na you crase pass jare ![]() ![]() i go tell them how you chop spawnie oh ![]() ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 10:20pm On Jun 24, 2008 |
today na good day first Creamish confess ![]() now you too . .so as Spawnie's owner na you chop am ![]() ![]() ![]() you don dey talk wetin u use cook am ![]() ![]() iiceeeeeeeeeeyyyyyy oooooooooooo, . .come see |
Re: Meet Krazy People Here by ikamefa(f): 10:23pm On Jun 24, 2008 |
ikamefa: na todayyyyyyyyyy! see am the oil never dry for yah mouth sef? you come dey use reverse psychoco. for me abi? ![]() ![]() ![]() better vomit my dog for me " ![]() later ![]() ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 10:27pm On Jun 24, 2008 |
wasnt me ![]() I is Innocent ![]() ![]() na you chop am . confess ![]() aight love ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by acidrop(f): 12:54am On Jun 25, 2008 |
Dual Core: i am the landlady. oya pay ur rent |
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 10:25am On Jul 03, 2008 |
SPAWNIE !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! in lofin memori of awa dog spawnie i hereby swear for the twu dog choppers wu brutali eated spanie ! may spawnies grand dogs chop u ![]() MY ENGLISH IS JUST TOO FLY FOR ME ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by DualCore1: 10:52am On Jul 03, 2008 |
acidrop: How do u want it? cash or kind. make adudu catch u first, u go write explanatory essay. |
Re: Meet Krazy People Here by Creamish(f): 8:23pm On Jul 03, 2008 |
Dual Core: make I catch u. . .u go act Triology! ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by DualCore1: 8:57pm On Jul 03, 2008 |
Creamish:Don't worry, its just d two of us ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by Creamish(f): 9:09pm On Jul 03, 2008 |
e better be . . or Spawniez gonna give u some " tender loving" ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 9:18pm On Jul 03, 2008 |
damnnnnn Spawnie is Famous ![]() ![]() ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by dreeldee: 9:41pm On Jul 03, 2008 |
who chop the burger wen i keep i keep for bathroom las night all you crase people wey dey oven ![]() ![]() ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by DualCore1: 9:56pm On Jul 03, 2008 |
dreeldee: u sure sey u keep anything there? anyway for night as i say make i go piss i see mukina for backyard, she just finish for bathroom and her mouth been dey move, i no talk sey na she o. |
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 9:59pm On Jul 03, 2008 |
Dual Core: ![]() ![]() ![]() when? make i call spawnie ![]() ![]() ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by DualCore1: 10:11pm On Jul 03, 2008 |
mukina2:ehhh? spawnie? no na! i no talk sey na u chop the burger, i just talk sey i see u last night and ya mouth been dey move. |
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 10:14pm On Jul 03, 2008 |
Dual Core: na Kola nuts i dey chew na ![]() trust me if you see spawnie , you nor go talk burger cuz na you he go chop ![]() ![]() |
Re: Meet Krazy People Here by dreeldee: 10:22pm On Jul 03, 2008 |
mukina2: now i don dey realize who d thief be now ![]() ![]() ![]() ![]() @dual core how u dey see them if u never they do am too ![]() |
(1) (2) (3) ... (39) (40) (41) (42) (43) (44) (45) ... (53) (Reply)
I Miss LORD_REED :((( / Captainswag And Firsteva Chillout Zone / Nairaland Get-together Party 4.0
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |