Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,558 members, 7,892,268 topics. Date: Wednesday, 17 July 2024 at 09:28 AM

Meet Krazy People Here - Dating And Meet-up Zone (46) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Meet Krazy People Here (35416 Views)

Any People Here Living With Herpes Want To Meet Me On My Site? / Meet And Date People Here Nigerians Only (home And Abroad) / Any Igbo People Here (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (43) (44) (45) (46) (47) (48) (49) ... (53) (Reply) (Go Down)

Re: Meet Krazy People Here by Nella(f): 1:48pm On Jul 13, 2008
Uzzyan:

oh no Nella Muki your mum is hiding something from u!!!!
IN the memorandum of understanding signed, something that concerned u was in it.
Muki tell her ni!!!

fcgdxdgbdfthfgcvcsedfaxcbgcbwwegfcgvdxgndgfdz


Lol cheesy lmao,

Ok! Muki wht are u hidding 4rom me?? u know sayy all this ur suprises dey always take me off balance, what is it?? -- I have another three brothers and sister I don't know about?? Abi maybe sayyy - my papa na Bill gates?? grin

Abeg Uzzyan, make una clear my curiosity naaa. . . . u know sayy with all this things when Mukina dey sniff, she dey hardly remember her own name sef undecided grin grin
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 4:54pm On Jul 13, 2008
ask her na grin

and i remember my names and those of all my chudrens angry

i go beat you today o grin
Re: Meet Krazy People Here by Mustay(m): 1:09pm On Jul 16, 2008
hmmm
Re: Meet Krazy People Here by hardknocks(m): 1:44pm On Jul 16, 2008
Dis craze is still on. shocked

Re: Meet Krazy People Here by Mustay(m): 6:14pm On Jul 16, 2008
Mi don tire to dey see the word "ban"
Re: Meet Krazy People Here by brinebaba(m): 6:48pm On Jul 16, 2008
Kolomental!
Re: Meet Krazy People Here by quickygirl(f): 7:30pm On Jul 19, 2008
krazy people? am out!!
Re: Meet Krazy People Here by ikamefa(f): 2:18am On Jul 20, 2008
angry angry angry angry angry
Re: Meet Krazy People Here by Mustay(m): 3:57pm On Jul 22, 2008
:p :p :p :p
Re: Meet Krazy People Here by Baxilexi(m): 5:56pm On Jul 22, 2008
@quickee, i know you like quick things right, but just take it easy, abeg. if not the boyz for this nairaland go use you show god.
Re: Meet Krazy People Here by ibkol: 1:43pm On Jul 23, 2008
e be like say all of una no know wetin u dey do una, y'all think u can u r as akrazy as i am den try me by joining me in a walking contest from lagos to calabar cool grin
Re: Meet Krazy People Here by holythug(m): 1:55pm On Jul 23, 2008
dat 1 na kraze marathon naa cool
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 5:09am On Jul 24, 2008
holythug:

that 1 na kraze marathon naa cool
i don dey warm up !
Re: Meet Krazy People Here by Nobody: 5:20am On Jul 24, 2008
this thread brings back memories. lol
Re: Meet Krazy People Here by Baxilexi(m): 12:28pm On Jul 24, 2008
hey everyone, me me me i dey craze ooooooo, i just collect my satificate yesterday from the nigerian institute of crazy people. tongue tongue
Re: Meet Krazy People Here by Mustay(m): 4:16pm On Jul 25, 2008
eh eh


Who be the president of the Yinsthieftute?
Re: Meet Krazy People Here by Nella(f): 6:55pm On Jul 25, 2008
Baxilexi:

hey everyone, me me me i dey craze ooooooo, i just collect my satificate yesterday from the nigerian institute of crazy people. tongue tongue

Person wen craze no dey use his mouth talk am! --- Go back to the craze institution and finish ur curse tongue
Re: Meet Krazy People Here by ikamefa(f): 9:32pm On Jul 25, 2008
gahajasusa7nbzxx7as9-0=-1-021012

ko! ko! ko1 ko! grin grin grin
Re: Meet Krazy People Here by DualCore1: 10:53pm On Jul 25, 2008
ika don enter next stage of kolo, weldone.

Nella mon sis, u kolo tooo?
Re: Meet Krazy People Here by Nella(f): 11:06am On Jul 26, 2008
Dual Core:

ika don enter next stage of kolo, weldone.

Nella mon sis, u kolo tooo?


cheesy, erm. . . no . . . nope, I no kolo, I just dey help all this people stay inline.
Abi u no know u sis again?? Me I no dey kolo oo cheesy


ikamefa:


gahajasusa7nbzxx7as9-0=-1-021012

ko! ko! ko1 ko! grin grin grin

undecided undecided -- oya, follow me!
Re: Meet Krazy People Here by Baxilexi(m): 2:47pm On Jul 26, 2008
@Nella, As you don graduate yo no go let us hear word, abi?
Re: Meet Krazy People Here by Nella(f): 9:55pm On Jul 26, 2008
u go mad person house and u dey ask am to let u hear word?? -- Ok, I nor mad . . . cheesy na all of una I dey control tongue
Re: Meet Krazy People Here by ikamefa(f): 11:45pm On Jul 26, 2008
see madddddddddddddddd peeps oh cheesy


i was speaking in Chinese

them talk sey na crase talk   grin grin grin
Re: Meet Krazy People Here by ogrebuga(m): 8:26pm On Jul 27, 2008
My old fraternity, lotsa new inmates i see, nostalgic dis place is, cry smiley cry undecided cry undecided smiley cheesy cheesy
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 8:39pm On Jul 27, 2008
see as my pikin and my sister dey speak Chinese wey we nefa reach china grin grin
Re: Meet Krazy People Here by ikamefa(f): 10:29pm On Jul 27, 2008
mukina2:

see as my pikin and my sister dey speak Chinese wey we nefa reach china grin grin

* grin * muki na brain wave jare! cheesy


so na who come crase pass for hia? cheesy
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 10:38pm On Jul 27, 2008
hahahahahahahahahaha


hjyujrkslwoasqpapwldle? grin

you get that? grin
Re: Meet Krazy People Here by ikamefa(f): 10:43pm On Jul 27, 2008
mukina2:

hahahahahahahahahaha


hjyujrkslwoasqpapwldle? grin


you get that? grin

yes! yes!

when nanga dghssksksskk

brinuki! ka! ka! ka! grin grin grin grin grin grin grin
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 10:49pm On Jul 27, 2008
ohh ok grin

maan gutheydshsjef?

or mghneysuskdke ? grin grin
Re: Meet Krazy People Here by ikamefa(f): 11:15pm On Jul 27, 2008
for real though !

the 2 sided gbogbolo

don waka enter jabjsksp

wetin make i tell am?   "  grin "
Re: Meet Krazy People Here by agwoko: 11:25am On Jul 30, 2008
@ poster

Alluta continuaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa.
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 7:02pm On Sep 05, 2008
yeah babyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy ;d

(1) (2) (3) ... (43) (44) (45) (46) (47) (48) (49) ... (53) (Reply)

Captainswag And Firsteva Chillout Zone / Nairaland Get-together Party 4.0 / I am not a scammer. My encounter with a Nairalander

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.