Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,761 members, 7,979,615 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 12:39 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5349345 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1501) (1502) (1503) (1504) (1505) (1506) (1507) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IworshipKA3NA: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Fucknengi:the guy sef dey annoying for food sha. like person wey no dey eat for house 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Wathoni don dey mark Prince o... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 12:39am On Aug 02, 2020 |
I DO NOT LIKE DORATHY!!! 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 12:39am On Aug 02, 2020 |
So plenty girls like Prince naim he dey kill himself on top Nengi? Which kain nonsense be this sef? 10 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:39am On Aug 02, 2020 |
tonididdy:mahd oh |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by davodyguy: 12:39am On Aug 02, 2020 |
These guys came for entanglement and love 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tonididdy(m): 12:39am On Aug 02, 2020 |
Amanda4life:Na Edo blood 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MasterSteps: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Sunnycliff: Most definitely |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Liposure: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Fucknengi:we luv nengi 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:39am On Aug 02, 2020 |
MizzD: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by adaramola12(m): 12:39am On Aug 02, 2020 |
Mad o Tbaj just join group chat |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Tolanibaj 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Zyxzzzz: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Na only food this Eric know, sense he nor get, small sense he supposed get go hide for e muscle 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by irenosen22(f): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Amanda4life: Like seriously |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Hope de for prince for this Nengi matter, e be like two girls now like am 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IworshipKA3NA: 12:40am On Aug 02, 2020 |
this prince dey forget say he be mr nigeria? 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by gameboy727(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Tolanibaj don show. Draammaaaaaa 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MSGAMBLE9: 12:40am On Aug 02, 2020 |
aroundnaija:and he b lyk vampire..na nite we dey see im handwork |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:40am On Aug 02, 2020 |
Ikorodu girl don come online |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tonididdy(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Imagine prince friend zoning wathoni for nnegi wey nor even send am... .... Then tolanibaj walks in, prolly going to drop the restraining order on prince. (but I know she can't do it) 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:40am On Aug 02, 2020 |
Tolanibaj don come meet Prince and Wathoni... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by lymelyte(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
IworshipKA3NA:very silly guy.. Mk him dey go house.. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:40am On Aug 02, 2020 |
Liposure:e no concern me. You people should carry your Nengi and go. Ozo is not doing again. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
What is happening abeg? Lord have Mercy. 11 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Una sure say na Prince Tola dey talk about? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by burner44(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Prince is in trouble 2 of dem just put am 4 centre 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
fitzmayowa:You don't know that guy yet...he is a "spider"... he's on trying to yarn more we ...do you know what he's done with playing that dirty mind thing with Laycon and many more |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:40am On Aug 02, 2020 |
They are asking him to chose one of them |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rahkman: 12:40am On Aug 02, 2020 |
Omo prince na mvp now oooo chei 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fergieboy: 12:41am On Aug 02, 2020 |
I'm now a fan of bright I will blame kayode for not always showing him rather than showing us nengi yansh Ah I Don laugh tire for twitter 6 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Baba4kinatu(m): 12:41am On Aug 02, 2020 |
See Tolanibaj ooooo.... Love is crazy, you go make mouth finish, next thing you don't fall yakata. See Tolanibaj smiling sheepishly beging Wathoni 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:41am On Aug 02, 2020 |
Oooh this nyt, infact let me off AC before my village people will blast me into sleep ,like they did me last nyt. I am up for the nyt shalaye...See prince's ladies positioning their gun...Lol 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1501) (1502) (1503) (1504) (1505) (1506) (1507) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |