Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,088 members, 7,991,145 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 12:35 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5372941 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (325) (326) (327) (328) (329) (330) (331) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 10:54pm On Jul 22, 2020 |
ArchAngeI: Lol I sabi person whey be him cousin. Prince na Rich kid |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Timil: 10:55pm On Jul 22, 2020 |
Broobembem:I sure say e go be Pricck she wan explore. O boy that Kaisha go like big gbola. Mehn I go like ginger am small, all those girls wey dey look innocent they sweet to fucck for bed. If u kon get big gbola dem go turn to ur sexx slave confam. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 10:55pm On Jul 22, 2020 |
big brother no get sense
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Akshow: 10:55pm On Jul 22, 2020 |
safarigirl: Wetin concern you and Ozo? You can't hide behind one finger abeg. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:55pm On Jul 22, 2020 |
nazablossom:Should is saying something about ara dora. This is how he will empty acct and vote nkeiruka without being aware. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:56pm On Jul 22, 2020 |
"If I cry on top your matter, forget it!!" Praise in the building.. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:56pm On Jul 22, 2020 |
Broobembem: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Casmiry(f): 10:56pm On Jul 22, 2020 |
"I don't deny it, I can cry" 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Timil: 10:56pm On Jul 22, 2020 |
[quote author=MJBOLT post=92001247][/quote] Ntoorrrrrrrr! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 10:57pm On Jul 22, 2020 |
Frodd 2.0 loading... 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 10:59pm On Jul 22, 2020 |
HOH be giving that MERCY VIBES with these outfits though. She is beautiful indeed but we know the ass ain’t real 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:59pm On Jul 22, 2020 |
vizkiz: Abajo. No wonder Nengi was spending so much time with him last night. She don decode sharply All jokes o please o |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:59pm On Jul 22, 2020 |
Akshow: You really think Ozo is my guy? I am very disappointed. Somebody I have not even mentioned specifically today, if no be you bring am up. I am very disappointed and insulted. You dey look me like small pikin, like Lilo wey yellow boys dey shak ....guy, you miss this target. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 11:00pm On Jul 22, 2020 |
Eeghe: It flew over my big head. Yeah, I noticed. I like Nengi and Ozo too, fine fine people. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:00pm On Jul 22, 2020 |
ArchAngeI: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:00pm On Jul 22, 2020 |
safarigirl:Genevieve is that you? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Should: 11:00pm On Jul 22, 2020 |
ArchAngeI:no be him fault na his only work is Dumbbell, more dumbbell and push-ups.. Girls gats do their homework for good lashing |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Reussite: 11:00pm On Jul 22, 2020 |
Eeghe:Doc Mily it's good to have you back. I guess UL didn't appeal much to you hence your absence. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:01pm On Jul 22, 2020 |
Wathoni looking real Kenyan right now. Natural hair dey really change shape of face. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 11:01pm On Jul 22, 2020 |
Lazyyouth4u:You dey fear? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:02pm On Jul 22, 2020 |
ArchAngeI: Yes dear, how may I help you? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:03pm On Jul 22, 2020 |
Eric is feeling funky 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Reussite: 11:03pm On Jul 22, 2020 |
Blackhawk01:You too like fine people : ....Derola been a while. Good to have U bk too. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 11:03pm On Jul 22, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Timil: 11:03pm On Jul 22, 2020 |
safarigirl:Lilo seems naive, immature and lacks emotional intelligence just like her crush Eric. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Akshow: 11:04pm On Jul 22, 2020 |
safarigirl: Lol. Time shall tell |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:04pm On Jul 22, 2020 |
ArchAngeI:Jude quit sarcasm abeg, before u will finish my ribs here
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:05pm On Jul 22, 2020 |
Nengi hear UEFA on Sunday, she follow Ozo Nengi hear I schooled in London on Monday, she follow Kiddwaya Nengi hear, I'm a Prince on Tuesday, she follow Prince. See, I hope this is her last bus stop. Prince actually seems to like her too. Make dem dey do pageant couple, dey give housemates. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Timil: 11:06pm On Jul 22, 2020 |
Lazyyouth4u:That Nengi wey u dey see so na Mercy 2.0 As in she be CODED OLOSHO. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:06pm On Jul 22, 2020 |
safarigirl:more like bimbo couple |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 11:06pm On Jul 22, 2020 |
Rossycee: Explore go hear whiiiiii 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:07pm On Jul 22, 2020 |
These ones they chop anyhow, na vacation E go soon clear for their eyes |
(1) (2) (3) ... (325) (326) (327) (328) (329) (330) (331) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |