Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,300 members, 7,881,105 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 12:30 PM

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (9041) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5151559 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9038) (9039) (9040) (9041) (9042) (9043) (9044) ... (10925) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:47pm On Nov 22, 2020
Nilknarf:
But wait ooo...wetin dey real for that girl body??

Teeth sef na fake cheesy cheesy

No be Nengi fans dey shout organic beauty. If you can afford it, why not?.. cheesy

8 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 1:47pm On Nov 22, 2020
Nilknarf:


Dem wish say I be like their master cheesy grin

please check your mention
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanilatube: 1:47pm On Nov 22, 2020
Blastblade:


For where him post am?. cheesy
He post am for Tatiana for another group

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 1:48pm On Nov 22, 2020
Vanilatube:
Buhahahahahababahahaha

Mumunarf don post hin recent picture ooo

But na still the same shirt he wear and he call the old one throwback grin grin grin grin grin

Chai... Same hypocrites abusing Laycon for wearing wrist band


Chai...this thing sweet my belle oooo

cheesy grin grin

See this mumu grin grin
I no understand this sudden romance

Tell your fave to get a better bracelet and drop that okadaman rubber band

You see say your fave no reach me half tongue tongue tongue

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:48pm On Nov 22, 2020
Vanilatube:
He post am for Tatiana for another group


You see the picture?.. cheesy

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanilatube: 1:49pm On Nov 22, 2020
Blastblade check your mention

6 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanilatube: 1:49pm On Nov 22, 2020
Blastblade:



You see the picture?.. cheesy
yes
Did you?

4 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 1:49pm On Nov 22, 2020
Tatiana4u:

My dear,you are so handsome and fresh but you shouldn't have posted your pictures here to prove a point to strangers who really dont like like you.
please delete them for me.
This is a faceless forum and sometimes a war zone where you'll get trolled at the slightest opportunity...please don't play into their hands.

You don see am ba??
Na the koko be that

And btw, nobody mama fit troll me because I Know say dem no reach for where I stand

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:49pm On Nov 22, 2020
Nilknarf:


cheesy grin grin

See this mumu grin grin
I no understand this sudden romance

Tell your fave to get a better bracelet and drop that okadaman rubber band

You see say your fave no reach me half tongue tongue tongue

Na which kind bracelet be this?.. cheesy

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:52pm On Nov 22, 2020
Nilknarf:


You don see am ba??
Na the koko be that

And btw, nobody mama fit troll me because I Know say dem no reach for where I stand

You wey we Don see finish. If E sure you, post your pix for this thread make we see.

12 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanilatube: 1:53pm On Nov 22, 2020
Nilknarf:


cheesy grin grin

See this mumu grin grin
I no understand this sudden romance

Tell your fave to get a better bracelet and drop that okadaman rubber band

You see say your fave no reach me half tongue tongue tongue
buhahahahaha
You upgrade jare
I go help you do before and after
And do before and after for Laycon too..
So you will understand grace

.mumunarf oooo
Blastblade pepper you.. You go post new picture oooo
Hoelites are so daft grin grin grin

14 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 1:53pm On Nov 22, 2020
Tatiana4u:
You cant fix what's not broken!
You can't fix what's beyond repair

12 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 1:54pm On Nov 22, 2020
Nilknarf:

cheesy grin grin
See this mumu grin grin I no understand this sudden romance
Tell your fave to get a better bracelet and drop that okadaman rubber band
You see say your fave no reach me half tongue tongue tongue
kwa kwa kw akwa kwa giddem!!!!

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanilatube: 1:55pm On Nov 22, 2020
Blastblade:


Na which kind bracelet be this?.. cheesy
lmao
Blastblade ooo

He don upgrade to silver wristwatch now oo
Even silver chain too

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:55pm On Nov 22, 2020
Vanilatube:
buhahahahaha
You upgrade jare
I go help you do before and after
And do before and after for Laycon too..
So you will understand grace

.mumunarf oooo
Blastblade pepper you.. You go post new picture oooo
Hoelites are so daft grin grin grin

The thing pain am... cheesy

9 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:56pm On Nov 22, 2020
Vanilatube:
lmao
Blastblade ooo

He don upgrade to silver wristwatch now oo
Even silver chain too

My Belle o.. cheesy

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 1:56pm On Nov 22, 2020
Nilknarf:


You don see am ba??
Na the koko be that

And btw, nobody mama fit troll me because I Know say dem no reach for where I stand
Yes o.
you too fine!grin
I trust you!

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 1:57pm On Nov 22, 2020
Blastblade:

[/b]
You wey we Don see finish. If E sure you, post your pix for this thread make we see.
post your own first!
ode!
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:57pm On Nov 22, 2020
Tatiana4u:

Yes o.
you too fine!grin
I trust you!
No dey give am false hope... cheesy

8 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanilatube: 1:57pm On Nov 22, 2020
Blastblade:


My Belle o.. cheesy
i no fit laff

Thank you for this comedy wey you provide

8 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 1:58pm On Nov 22, 2020
As you dey so,you get mind fit post your picture??

You no fit,na another case of exposed miscreant we go witness grin grin grin

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:58pm On Nov 22, 2020
Tatiana4u:

post your own first!
ode!

For wetin na?.. cheesy

No be me wan prove point .

9 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 1:59pm On Nov 22, 2020
Samueltemi337:
You can't fix what's beyond repair
if its beyond repair,then it must be perfect!

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 1:59pm On Nov 22, 2020
Tatiana4u:

post your own first!
ode!

My dear No ooooo

No ruin the sweet memory wey I don give them

Let them enjoy it..e no easy to see human being na grin grin

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 2:00pm On Nov 22, 2020
Vanilatube:
i no fit laff

Thank you for this comedy wey you provide

grin cheesy

It's my pleasure...

6 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 2:00pm On Nov 22, 2020
Blastblade:
No dey give am false hope... cheesy
I'm not am ass licker like you. Fem!

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 2:01pm On Nov 22, 2020
Nilknarf:


My dear No ooooo

No ruin the sweet memory wey I don give them

Let them enjoy it..e no easy to see human being na grin grin

Kwa kwa kwa

5 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 2:01pm On Nov 22, 2020
Tatiana4u:

I'm not am ass licker like you.
Fem!

You wey your tongue dey Elika nyansh.. cheesy

11 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 2:01pm On Nov 22, 2020
Nilknarf:
As you dey so,you get mind fit post your picture??

You no fit,na another case of exposed miscreant we go witness grin grin grin
kwa kwa kwa
if dem post their pictures, this thread go expire!

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanilatube: 2:02pm On Nov 22, 2020
Blastblade
Your pepper is from cameroon

You made a grown man post picture with the same top and jean as upgrade

Thank God say I save the picture
Na to pixmix remain Ooo grin grin grin

9 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 2:02pm On Nov 22, 2020
Tatiana4u:
if its beyond repair,then it must be perfect!
dullard

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 2:02pm On Nov 22, 2020
cheesy grin grin

Maybe this was they expected me to look like grin grin grin

1 Like

(1) (2) (3) ... (9038) (9039) (9040) (9041) (9042) (9043) (9044) ... (10925) (Reply)

Viewing this topic: 8 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.