Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,208,789 members, 8,003,789 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 07:28 PM

I'm Gettin Old, & I Am Serious! - Romance (15) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I'm Gettin Old, & I Am Serious! (23586 Views)

Aww! This Lady Donated Her Kidney To A Stranger,now They're Gettin Married!photo / Whats D Best First Word To Be Used In Approaching And Gettin Attention Of A Lady / What Should I Do, My Girlfriend Is Gettin Married. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (23) (Go Down)

Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Omolola1(f): 7:52pm On Feb 09, 2011
Odunnu, he is confused!
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by lifestyle1(m): 8:05pm On Feb 09, 2011
@ Pweety4me, "Who beat u? y u dey cry for your pics?" Na my babe run leave me, lol grin hally berry abi wetin you call her name, her pikin fine oh,

@ Mr foul, sorry mr cock dnt mind me na black n white be my tv, so all the white ladies look the same, grin

@ Idowuogbo, why you they laugh me?
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Idowuogbo(f): 8:08pm On Feb 09, 2011
^uncle my own laf get explanation cheesy cheesy cheesy
u no sey wen me sef do amebo go view ur prof
i cudn't differentiate if na cry or one side tribal mark grin grin grin grin grin grin
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Pweety4me(f): 8:10pm On Feb 09, 2011
Idowuogbo:

^uncle my own laf get explanation cheesy cheesy cheesy
u no sey wen me sef do amebo go view your prof
i cudn't differentiate if na cry or one side tribal mark grin grin grin grin grin grin
Lool ur bad sef. . .
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by rhymz(m): 8:16pm On Feb 09, 2011
benoitt:

Mr Psychologist, incase you ve 4gotten, this is the 21st century.Wake up to the changing times.If she  desires to ask for a man, she can. Please dont take us back to the victorian era.
. . . .stop kidding yourself jor! You mean in this 21st century ppl still get so condescending like that even when it is obvious they are the one in need. . . .scheeew
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Idowuogbo(f): 8:17pm On Feb 09, 2011
Pweety4me:

Lool your bad sef. . .
heheh na u intiate me o , hes prof pic was jokes
well spotted woman , jasifizzle grin grin grin
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by ibelab(m): 8:21pm On Feb 09, 2011
enjoy reading de posts sha, can,t stop laughing, cheesy cheesy cheesy
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by honeric01(m): 8:31pm On Feb 09, 2011
Oh i forgot to ban everyone who posted on this thread! angry
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by lifestyle1(m): 8:33pm On Feb 09, 2011
@ Idowuogbo, jor o, who be your uncle? ur uncle they your vilage, you dey laugh my sexy mark abi? no worry i go change that picture because of you. i no no weting ur eye find go there,   grin grin
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Idowuogbo(f): 8:37pm On Feb 09, 2011
^eyal pele ma binu
na oversoji dey worri mi , change pischure so i can highlight my perplexion (c grammar kai Badosky)
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Nobody: 8:39pm On Feb 09, 2011
Come see dis gal, you be waffi babe? Your pidgin reminds me of my warri days.
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Idowuogbo(f): 8:40pm On Feb 09, 2011
^ talkin 2 me if moi
den sir am not but my pidgin is quiet good , i learnt from u wafferians still
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by lifestyle1(m): 8:43pm On Feb 09, 2011
mo ti binu, you must kill 2 rams to calm me down, lol , me i no understand your grammar abi  shey you dey study dictionary ni?  cheesy
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Idowuogbo(f): 8:46pm On Feb 09, 2011
ram wen i cant even kill ant ,
dictionary ke shocked shocked shocked shocked ,no ooo
make god bless me if na lie , na my medular dey display give u na
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by honeric01(m): 8:55pm On Feb 09, 2011
Pweety, why not run away with me?
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by lifestyle1(m): 8:58pm On Feb 09, 2011
honeric01:

Pweety, why not run away with me?
Go where? grin
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by lifestyle1(m): 9:06pm On Feb 09, 2011
Idowuogbo:

ram wen i cant even kill ant ,
dictionary ke shocked shocked shocked shocked ,no ooo
make god bless me  if na lie , na my medular dey display give u na
  i no beliv u, but wait , who get that eyes wey dey your profile? dnt tell me its urs cos its scary,   lol grin grin
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by manny4life(m): 9:07pm On Feb 09, 2011
honeric01:

Pweety, why not run away with me?

Why angry angry
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by manny4life(m): 9:10pm On Feb 09, 2011
If the OP is really serious, because I am we can work something out
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by honeric01(m): 9:19pm On Feb 09, 2011
life_style:

Go where? grin

She knows.

manny4life:

Why angry angry



Zee
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by fernotoshi: 9:21pm On Feb 09, 2011
watch the world largest collection of all sort of videos over one roof!!!!
just here,
.
.
.
.
.





http://www.ashleymadison.com
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by tlops(m): 9:23pm On Feb 09, 2011
Pweety4me:

I don't see how that is any of your business.

it is oh!, since you have come to "our" compound to seek a man. we need to know how things are going .
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Pweety4me(f): 9:40pm On Feb 09, 2011
honeric01:

Pweety, why not run away with me?
I must consult My sister Odunnu first, , , tongue cool
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by candylips(m): 9:41pm On Feb 09, 2011
pweety the joker
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Pweety4me(f): 9:43pm On Feb 09, 2011
manny4life:

If the OP is really serious, because I am we can work something out
Do u fit my criteria? i think u seem appealing tongue
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by tlops(m): 9:47pm On Feb 09, 2011
or appalling
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Pweety4me(f): 9:47pm On Feb 09, 2011
candylips:

pweety the joker
I wish 2 know if u even fine sef, i 4 give u the time of day.
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by candylips(m): 9:51pm On Feb 09, 2011
pweety u know as much as i do that you are not serious
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Pweety4me(f): 9:52pm On Feb 09, 2011
candylips:

pweety u know as much as i do that you are not serious
I 2 fine 2 serious abi wetin? tongue embarassed
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Pweety4me(f): 9:53pm On Feb 09, 2011
tlops:

or appalling
Ok &. . .
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by candylips(m): 9:57pm On Feb 09, 2011
Pweety4me:

I 2 fine 2 serious abi wetin? tongue embarassed

u are never serious . remember wetin u do kunbee last yr
Re: I'm Gettin Old, & I Am Serious! by Pweety4me(f): 9:59pm On Feb 09, 2011
candylips:

u are never serious . remember wetin u do kunbee last yr
Huh?huh? wetin i do Kunbee?i neva do any1 anytin oo!! shocked lipsrsealed

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (23)

Have You Ever Been Groped In A Public Bus? Share Your Experience (photos) / Pet Names You Call Your Spouse/ Fiance / "I Love You" And "I'm In Love With You" What Is The Difference?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.