Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,442 members, 7,999,026 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 03:09 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Romance Section Chat Room I (85925 Views)
Romance Section Chat Room VI / Romance Section Chat Room V / Romance Section Chat Room IV (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (103) (Go Down)
Re: Romance Section Chat Room I by Goldieluks: 7:59pm On Mar 10, 2011 |
Lol. |
Re: Romance Section Chat Room I by Tosinville(m): 8:00pm On Mar 10, 2011 |
Annawhite ow far jare beta person? make we bone al those yeye person wey claim say dem dey yankee whereas dem dey der villages or dey act like say dem no know LAGOS before here jare. ow far, i don book enuf beta 404 and palm wine down but i never know which time u go show 4 my end o! lol |
Re: Romance Section Chat Room I by Goldieluks: 8:02pm On Mar 10, 2011 |
Hey baby nigga,talk to me,stop using indirect speech.dammit!!!!don't start what you cannot finish,i told you i do not know the word ''eko'' and you wanna kill yourself about it. WTF!!! |
Re: Romance Section Chat Room I by LordReed(m): 8:05pm On Mar 10, 2011 |
Forget the bulge! This is high quality #thinking to himself I wish annawhite or Goldie will eat those cherries and lick the cream# |
Re: Romance Section Chat Room I by annawhite(f): 8:07pm On Mar 10, 2011 |
Lord_Reed:,be careful with the camera i warned u but u werent listening to me, u sure u can haNdle the photo session BOSS! Goldieluks:GOLDIE give me some help here,we r still owing the bank some money -----the cash we used in purchasing cameras, Mrs.Chima:with a scowl on my face-------excuse me ma'am can u take ur talent elsewhere, Tosinville:dem don season am wella wit dry pepper ni i like my palmwine sour |
Re: Romance Section Chat Room I by Tosinville(m): 8:08pm On Mar 10, 2011 |
^^So you even understand my pidgin as a foreigner? i laugh in latino hahaha and pls stop typing in ebonics to deceive babies cos you're not even good at that than i do. Lastly, i'm not your nigga abeg @Goldieluks |
Re: Romance Section Chat Room I by Tosinville(m): 8:10pm On Mar 10, 2011 |
Annawhite dem never arrange am down o! lol, dem go help you prepare am anyday way u show o! cos you no fit dey chauw 6days meats na lol |
Re: Romance Section Chat Room I by kokoye(m): 8:11pm On Mar 10, 2011 |
Annawhite |
Re: Romance Section Chat Room I by annawhite(f): 8:13pm On Mar 10, 2011 |
Tosinville: Tosinville:TOSIN U SABI LOOK 4 TROUBLE WELLA! Tosinville:heheheheheheheheheheheheheheheheheheh abegi kokoye:wetin i do nah kokoye na wetin |
Re: Romance Section Chat Room I by kokoye(m): 8:16pm On Mar 10, 2011 |
nothing . . just felt like typing ur name. |
Re: Romance Section Chat Room I by Tosinville(m): 8:17pm On Mar 10, 2011 |
Annawhite no mind me jare, Goldieluks just dey make dey vex dis afternoon just dey whine ni sha!, how person go dey lagos still dey claim say she never hear lagos before lol |
Re: Romance Section Chat Room I by annawhite(f): 8:34pm On Mar 10, 2011 |
kokoye: u r scaring me now kokoye------- Tosinville:e fit be say she no know lagos,na u be fashola ni eko oni ba je |
Re: Romance Section Chat Room I by Goldieluks: 8:37pm On Mar 10, 2011 |
Tosin i see why seedord say you no get commons sense,you be really big mumu. who says im in Lagos or even from Lagos? who says i don't know Lagos?? I SAID I DON'T KNOW THE ''WORD'' EKO, GET IT DUMMY!!! @annawhite,mind your business lurv. |
Re: Romance Section Chat Room I by annawhite(f): 8:42pm On Mar 10, 2011 |
Goldieluks: how do u mean? |
Re: Romance Section Chat Room I by Tosinville(m): 8:47pm On Mar 10, 2011 |
Goldie, ur durty nyansh 4 dia, me na u dey talk to like dat? since you're not nigerian so where you from? is it a big deal to name your place again? which kind spirit 4 NL be diz na? |
Re: Romance Section Chat Room I by Goldieluks: 8:50pm On Mar 10, 2011 |
@Tosin,I am partly Nigerian and a proud one at that,i have never lived in Lagos before.you get it now? or you want me to translate it to Somali? |
Re: Romance Section Chat Room I by Tosinville(m): 8:51pm On Mar 10, 2011 |
Annawhite lol i know say i no be fashola na but whats d big to tell someone she's from kenya, zambia, SA, tanzania etc i be i go come kidnap am for her country ni just because she president daughter?lol |
Re: Romance Section Chat Room I by Tosinville(m): 8:55pm On Mar 10, 2011 |
Partly nigerian ko, old skool format abi u think say i be new member 4 hia. |
Re: Romance Section Chat Room I by Goldieluks: 8:58pm On Mar 10, 2011 |
ok whatever,suite yourself. i don't have to prove anything to you anyways,besides your just another e-person. |
Re: Romance Section Chat Room I by Nobody: 9:01pm On Mar 10, 2011 |
I'm high |
Re: Romance Section Chat Room I by Goldieluks: 9:04pm On Mar 10, 2011 |
Reality you take coke? |
Re: Romance Section Chat Room I by Nobody: 9:08pm On Mar 10, 2011 |
Kitty juice, that sh1t makes me so damn high |
Re: Romance Section Chat Room I by Goldieluks: 9:24pm On Mar 10, 2011 |
Is it the refrigerated ones? or did they add caffeine to it,to make you go high?lol |
Re: Romance Section Chat Room I by Tosinville(m): 9:26pm On Mar 10, 2011 |
Omo port harcourt claiming as if she haven't even been to 9ja b4 mtcheew! |
Re: Romance Section Chat Room I by Goldieluks: 9:30pm On Mar 10, 2011 |
Tosin do you need me to top up your phone? cos its like your running out of credit already. Ps. stop portraying your ignorance everywhere,its stinks the hell out of this ''chat free'' thread. |
Re: Romance Section Chat Room I by Nobody: 9:34pm On Mar 10, 2011 |
Goldieluks: Babes I don't know what she added to but whatever that is, i love it |
Re: Romance Section Chat Room I by Tosinville(m): 9:35pm On Mar 10, 2011 |
^^^Dis gurl na mumu, do you think i'm d guy who sit with computer thru out d day? Secondly, how d insanity and your harakiri are displayin in Vgame thread since morning, dis girl na i-diot i no wan beef u no go make me start o! |
Re: Romance Section Chat Room I by Goldieluks: 9:38pm On Mar 10, 2011 |
REALITY101: lol,good for you then. i will keep the coke for next time,then. Tosinville: Are you stalking me already?i got myself a fan,yaaaay. Tosin seriously?? i don't wanna fight with you. |
Re: Romance Section Chat Room I by Tosinville(m): 9:38pm On Mar 10, 2011 |
Goldieluks, just hold your side o! no go make me speak wetin dey my mind o! |
Re: Romance Section Chat Room I by Goldieluks: 9:39pm On Mar 10, 2011 |
Mtchewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww. |
Re: Romance Section Chat Room I by Brite02(m): 10:33pm On Mar 10, 2011 |
Hmm |
Re: Romance Section Chat Room I by MrsChima(f): 10:38pm On Mar 10, 2011 |
kokoye: (dips the cherry in my whipped creamed toto and throws it in Koyoke's mouth) Enjoy! |
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (103)
Big-sized Lady Slays In Bikini, Scatters The Dance Floor With 'sexy' Steps / Busty Lady Dances, Causes A Stir At A Wedding Reception (Photos) / Signs That Your Long Distance Relationship Is Fading
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |