Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,796 members, 7,930,698 topics. Date: Sunday, 25 August 2024 at 05:56 AM

Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) - Jokes Etc (49) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (57570 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (46) (47) (48) (49) (50) (51) (52) ... (101) (Go Down)

Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by shakara4u(m): 5:58pm On Apr 13, 2011
na waoooh ,
madam,u leave customers since mornin,u enta noo greeting sef

u just throw way face,

na Dan wey d manage barb once in 3 months u go d talk to

thats not customa friendly,

mi binu fa, this my yoruba is trying
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 6:00pm On Apr 13, 2011
@RED ARSE

gerrout, bury wetin?

I go slap dis girl 4 here ooo undecided embarassed
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 6:05pm On Apr 13, 2011
RED ARSE and EL GRASPo brain

cheesy cheesy grin

Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 6:09pm On Apr 13, 2011
Idowuogbo:

Dani Am not 2 Happi wiv u sha, But I.Wud bury it cUs yinkas bday 2day angry
Btwnn. U come cut your hAir



thank u for respecting my wishes

snthesis:

Did your bday c[i]um[/i] e[i]arly[/i] tongue tongue


HAPPY BDAY cheesy cheesy cheesy
WHERE MY CAKE!!!! angry angry

Enough cakes dey, just dont know how to send it
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 6:30pm On Apr 13, 2011
@RED ARSE IDOWU

dani is hailin me 4 moderating in his absence and u're here talkin brashy squashy trash undecided

no vex me ooo sad ;(

i get hot-temper o undecided
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 6:44pm On Apr 13, 2011
wats up house cheesy cheesy cheesy
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 7:04pm On Apr 13, 2011
Element G:

wats up house cheesy cheesy cheesy

u go chop cake?
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 7:34pm On Apr 13, 2011
shakara4u:

na waoooh ,
madam,u leave customers since mornin,u enta noo greeting sef

u just throw way face,

na Dan wey d manage barb once in 3 months u go d talk to

thats not customa friendly,

mi binu fa, this my yoruba is trying
I am so sorry pardon me on dis.u get 30% discount as a goodwill gesture, hope ur day ils going fine

@yincus
My pleasure dear hope u having a blast. Told u Idowu is much nicer dan fierce Badosky!!!

@element
Sweerie wassup u here to celebrate yiincus 2 deres a party in d spa for her r later , ur presence wud defo liv a twinkle x
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 7:37pm On Apr 13, 2011
badosky to badt!! wink wink
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by nich(m): 7:38pm On Apr 13, 2011
jackpoooooooot! take am easy o! i hope say u remember say na 3rd mainland bridge u still dey. wait till you get home!

badosky! what's popping?

Yinkalink & Element G i throway salute o!
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by nich(m): 7:40pm On Apr 13, 2011
Yinka, are we supposed to pop champagne today? cheesy
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 7:42pm On Apr 13, 2011
yea yea yea grin grin grin grin grin grin grin


only if u're of age thou tongue grin grin grin grin

sit down, sit down

al b ryt back
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 7:53pm On Apr 13, 2011
Nicccccccch is here, happy hour she stretches her hand forth for a hug, u must to drop levy fee o, y u waka u go for so long u go do crusade for Gabon ni
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 7:55pm On Apr 13, 2011
lol
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by nich(m): 8:00pm On Apr 13, 2011
Idowuogbo:

Nicccccccch is here, happy hour she stretches her hand forth for a hug, u must to drop levy fee o, y u waka u go for so long u go do crusade for Gabon ni

kiss levy? no long thing! Gabon ke? i don waka go anoda area: market must sell o jare!


singing for yinka: " . . . happie birthday to you . . . pop pop pop oya pop something . . . " cheesy wink
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 8:09pm On Apr 13, 2011
Hehe I hia u o nich , na so u must to arrrive, kombat ur enemies ojere. don't dull u must hama . She joins him singin popo pop champaigne o , I say pop pop pop sumtin

Yincus oh gal its ur birthday let me hia u say hAaaaaaaaa, ur parrrie don dey erupt b dat o
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by nich(m): 8:19pm On Apr 13, 2011
grin 

wait o! I.D, wey the chops? no grubbs?  tongue
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 8:25pm On Apr 13, 2011
Deres plenty biliki dey move am from garawa to cooler ur belle go ozmosis 2dAy , go excrete come bck so sPace go dey ur belle wella cheesy
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by nich(m): 8:28pm On Apr 13, 2011
space dey already! i don even tell lysaa say wakis wan begin flow! cheesy wink
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 8:32pm On Apr 13, 2011
Kai come prepared lomo d belle wey I dey see don starve 2days for dis moment , omo I dey see ur ina placenta. Oya take dis pammy cooldown biliki go serve downstairs ,mineral and rice go reach up soon grin
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by nich(m): 8:36pm On Apr 13, 2011
grin so how much you don make today make i follow audit your account before we call oga sanusi.
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 8:54pm On Apr 13, 2011
She goes upstAirs behind her is biliki wiv different varieties And assorted wahala

OgA sAnusi ke sAnusi na shAreholder he go wait for dividend dats if aany surface hin side sha wink
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by nich(m): 8:57pm On Apr 13, 2011
o jigbi jigbi! see plate! only me!

singing:  " .  .  . if to say na just me .   .   . "


wey the birthday gurl sef? cheesy
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 9:00pm On Apr 13, 2011
Yes o ariya nla its her day , u are here to celebrate , chopulate and chop-d-plate cheesy
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by nich(m): 9:05pm On Apr 13, 2011
shocked yeepa! my mama don dey call me! oya I.D gime take-away pack make i transport this package follow bodie!

kiss kiss kiss Yinkus, i go follow chop cake tomorrow! kiss
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 9:11pm On Apr 13, 2011
She wraps his take away and pops it in a carrier bag , Na wa o ijebu na ur type dey carry cooler go house for parrie greet mama nich . Bayi bye
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by nich(m): 9:20pm On Apr 13, 2011
grin no be my fault o jare! na una dey spoil me! good night dearie! wink
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 9:24pm On Apr 13, 2011
Id,tank u 4 takin of ma guests. Sadly,it'l al b ova in few hrs.
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 9:58pm On Apr 13, 2011
Awwwh forget enjoy d few moments .she blows her whistle to alert d dj.dJ duracell puts in. OlekU ,kaiii badosky don tEar body dey show skillls
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Nobody: 10:33pm On Apr 13, 2011
Aha badosky! This one u're shop alone werrin happen? undecided
Rice everywhere, the people wey chop here their mouth dey lick?? ! Mehn tidy up here naa embarassed
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by snthesis(m): 8:26am On Apr 14, 2011
yinkalink:


Enough cakes dey, just dont know how to send it

dats easy- ar u driving or taking a bus? bus i guess tongue

Take a bus to yankee, drop at jand bstop, trek small, you will see a turning by ur right dnt take it dat one leads to dubai, the next turn on your left leads to Yaba (studio lives there grin), take d other right on your left walk straight down till u reach tripoli, ask the aboki okadaman Ghadaffi to take you to my house on d island of Corsica.
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Nobody: 9:20am On Apr 14, 2011
^ Mr You sound like a kidnapper!

Yink hun, give me a call before taking apparent decisions wink

(1) (2) (3) ... (46) (47) (48) (49) (50) (51) (52) ... (101)

Why Lil Kesh Didn't Win (hilarious Photo) / This Is What Happens When Your Fiancee Asks For A Colourful Wedding (photo) / Updated collection of crazily funny pictures..... Hahahahahaha

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.